Banjeezay's Posts
Nairaland Forum › Banjeezay's Profile › Banjeezay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 19 pages)
U say wetin?? So u wan use scope tear comot for country con dey form u wan go dey cheer Players for us here.Laye we go folo dey here ni oo oga. If june reach come my area we go dey folo cheer dem for television here. I promise u one bottle of 1759 per match join..
|
Lalasticlala na weyrey i swear |
BrainnewsNg:Next please
|
So because of that one date wey he wan miss naw una dey conclude say person no be husband material. dont worry Shiloh 2030 is around d corner, Small time naw, we go see dem everywhere for twitter dey find husband material up and down. Una go dey alright husband material ko wedding material ni.
|
Lol. 1k dolls and u dey twitter dey form BOA is resolving, yen yen yen. Ull be alright,just release what u want to release and go,we no dey for all this cheap publicity wey no fit carry u reach anywhere oga.
|
Why carter con leave hin hair make he full like that, baba don finish for states? |
Which kind nonsense be this for this kind early Monday? amidst all the pressing issues we dey face fr ths country,na still 50cent pikin ths one gt time to dey ask of? Na ur pikin? Na wa oo
|
Davido's face when he spotted the girl with the biggest behind
|
Lalasticlala |
Lalasticlala,mynd44,seun |
Fynestboi , MissyB3, Lalasticlala, Seun |
Fynestboi , MissyB3, Lalasticlala, Seun . ![]() |
thanks guys, the artiste moniker is dsgrart. follow him and request for your piece at affordable prices. P.S. search for dsgrart on instagram for more mouthwatering artworks |
Title: Scar Medium: Charcoal on paper Model: Adeleke David (Davido) Artist: Adeleke Abiola dsg Duration: 4weeks (3hrs per day) Article: Oyedele Hannah This hideous line that runs across my face holds the darkest *SECRETS* of my past, the *CONFLICTS* in my darkest memory, the *ACRIMONY* that I hold in me, the *REVENGE* I seek, and the *SCANDALS* I find myself. *S - Secrets* *C - Conflicts* *A - Acrimony* *R - Revenge* *S - Scandals* Cc. Fynestboi , MissyB3, Lalasticlala, Seun, make una help our ministry, carry us reach promise land(FP) abeg.
|
Threebear:The guy no knw say na everybody eye red � |
Title: Scar Medium: Charcoal on paper Model: Adeleke David (Davido) Artist: Adeleke Abiola Dsg Duration: 4weeks (3hrs per day) Article: Oyedele Hannah This hideous line that runs across my face holds the darkest *SECRETS* of my past, the *CONFLICTS* in my darkest memory, the *ACRIMONY* that I hold in me, the *REVENGE* I seek, and the *SCANDALS* I find myself. *S - Secrets* *C - Conflicts* *A - Acrimony* *R - Revenge* *S - Scandals*
|
He steps oo he no step oo, he's returning back to daura come 2019 alongside his household. Clueless President |
Not surprised, them don use strike swear for all of una |
Mariinee:shawty want a million dollar |
HeyCorleone:lol,he think say I just enter Lagos ni |
So i was surfing jejely on my own, na hin this guy find food reach my side and i serve am well.. Abi i no try? dani1luv Ben13 Lalasticlala Mynd44 his handle is adeleke33333 on I.g BEWARE
|
I dey para |
Seun see these people lalasticlala, mynd44 dem no dey push better thing go FP,Shey u no go sack them like this. |
well done to them |
Davido don cause wahala oo, na all these artistes wan dey fall one by one abi, sheyi shay, mr eazi, who's next? |
WunderGist:cos dem no see me catch |
Kingofrudy:no fry cumm ![]() |
happy birthday ma,you belong to nobody and you belong to everybody |
royalamour: 13ShadesOfMay: Okoyeeboz: WunderGist: veekid: NigerDeltan:see dem,i don catch them,awon bookies, one even dey laff like say we dey A.Y live
|
good for him |
when u no b deaf and dumb y u no go moan during knacking?? kpanshing wey no involve scream no fit sweet person naw.. |
I tire fr Nigerians why dem boys no dey go after the political and even some business criminals?? always picking on innocent hustlers trying to make ends meet and lay a better foundation fr their coming generations |
Na wa oo
So make we fry Nairaland?