Bansky10's Posts
Nairaland Forum › Bansky10's Profile › Bansky10's Posts
1 (of 1 pages)
Come,iphekitan abi wetin be ur name I don travel enter 3 states since I still they read ur bloody story for almost 3 months nw, come complete dis bullshit,abi u dey fucking copy am ni, even game of thrones wey be movie no waste time reach ur writing if it's really u writing! |
Yeah baby, @last I overcomed,front page tins, well I think we in nigeria and it was once implored for all nigerians front and bak seat to use seat belt by the FRS. But as time flies by so do many tinz die down like the one dey said but okada and deir passengers shud wear helmet, who does dat this days becos there's nobody to enforce it. |
Gflat:He can also be a bi-sexual you nitwit |
Guy na wa u o story man pikin don dey follow for 4 days nw post the whole shit at once make we read rest nd read other topics... |
Na wa o whus kind world be this |
1 (of 1 pages)