|
|
Romance › Re: These Instagram Babes Ehn! by bantamx: 8:24am On Oct 23, 2020 |
Why I stopped using Instagram,it drained me of my Salary in two weeks, The obsession was too much. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 7:59am On Oct 23, 2020 |
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 8:31pm On Oct 22, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 7:18pm On Oct 22, 2020 |
It's about to get bloody... punters right now 
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 7:01pm On Oct 22, 2020 |
Abeg who know wetin kolding bk and viby If dey play, can't find them |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 6:33pm On Oct 22, 2020 |
I foresee a big odd playing draw tonight,be warned.
I dined with alabi few hours ago,I saw terrible and scary things 
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:58pm On Oct 22, 2020 |
MrJames007: Shut up! Which kind tool u get Una took dey brag 4 here  Who be diswan again? We dey talk Selena you dey dia dey cap nonsense, your eye dey turn you?
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 1:25pm On Oct 22, 2020 |
Veryfoolishboy: Are you speaking in tongues i no dey maroon wit juumen like u,fem over the galaxy. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 1:11pm On Oct 22, 2020 |
Veryfoolishboy: Naa so. Internet gangster wey u jant up o 4 matanana shall be u case if u no focus dia. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 12:58pm On Oct 22, 2020 |
Oboi ph boboz eye dy red o,if u no hold toolz + sele hide ur face. We dy turn 7 to banger,use ur 99 o. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 12:08pm On Oct 22, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 10:28am On Oct 22, 2020 |
Anyone serving ban shouldnt be allowed to play pfp  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 10:25am On Oct 22, 2020 |
israelp: abo we nr dy only mk mouth,we dy act also...unlike u nairaland superman wth d 7virgins  Ur man smartgeek abi swatgeek dy play pfp frm jail  ure nxt on my fucket list,stay safe. |
|
|
|
Romance › Re: What's Wrong In This Picture? (18+) by bantamx: 7:26am On Oct 22, 2020 |
The cleaner is not wearing pant  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 8:28pm On Oct 21, 2020 |
Ab0bi: This boy!! You don go use ur dad's money take gamble 
quit betting b4 u kee urself by urself  Aboi wetin dey sup 4 pitakwa? U dy hear scores? I dn disembark o, bt men dem dy reanchor wit dia selena. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 7:00pm On Oct 20, 2020 |
Whoever caused that dying minute equalizer against Al Kuwait,May Jupiter Shrivel his Preeq and Burst his wrinkled Scrotum Sac  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 6:57pm On Oct 20, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 1:11pm On Oct 18, 2020 |
Puskin i sight u broda, melly melly sunday brethren,rugged u. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 12:47pm On Oct 18, 2020 |
Smartgeek: All your tickets dey cut everyday. No be new tin and I no go chop any ban today. Run along  u no go chop ban,whr u dey now? My ticket play and u dey inside kirikiri till november  Get a life whl serving ur ban. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United : 1 - 4 On 17th October 2020 by bantamx: 9:23pm On Oct 17, 2020 |
He's finally missed penalty...useless antelope  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United : 1 - 4 On 17th October 2020 by bantamx: 8:36pm On Oct 17, 2020 |
fergie001: Oya come back, Maguire don equalise......you can carry ON. this perfume no ft waste o,we die here. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United : 1 - 4 On 17th October 2020 by bantamx: 8:25pm On Oct 17, 2020 |
fergie001: Oga Code Red
I repeat Code RED....The goal has been disallowed. What?? these people dey craze o after I don spray perfume finish |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United : 1 - 4 On 17th October 2020 by bantamx: 8:22pm On Oct 17, 2020 |
1-1 Time to bounce back to viewing centre like I forgot my charger |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United : 1 - 4 On 17th October 2020 by bantamx: 8:20pm On Oct 17, 2020 |
Raydos: Gbammmmm!!!!!!
2 - 0  Bring that your Coconut head make I format am
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United : 1 - 4 On 17th October 2020 by bantamx: 8:18pm On Oct 17, 2020 |
mattmogan88: lol, die hard united fan .
I Dy here, I go watch am finish You try o,I don login that site wey dey give me joy when my team dey lose |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United : 1 - 4 On 17th October 2020 by bantamx: 8:15pm On Oct 17, 2020 |
mattmogan88: the thing tire me Glad I didn't pay before entry,my money no waste |