European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United : 1 - 4 On 17th October 2020 by bantamx: 8:12pm On Oct 17, 2020 |
I no even bother to check who dey starting lineup cos it makes no difference, thunder fire all of them, from Woodward to Greenwood. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Manchester United : 1 - 4 On 17th October 2020 by bantamx: 8:08pm On Oct 17, 2020 |
I never even Clean seat finish for viewing centre Dem don score Manu  make I kuku use the 100naira buy pomo drink water, useless team |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 8:01pm On Oct 17, 2020 |
Make thunder wey dey stammer faya Real Madrid dia, just luCadiz useless team I use get hope after Rigas match was abandoned  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 6:58pm On Oct 17, 2020 |
This one wey smartgeek never post since afternoon,e be like MOD don shoot hin Oesophagus  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 6:56pm On Oct 17, 2020 |
See as this useless club for Bulgaria dey use us play LUDO, dying minute equalizer. Tomorrow is another day |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:50pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: I dey panama, me nd my goons dey collect inspiration... Tight man,blaze |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:24pm On Oct 17, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:23pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: Everton & Liverpool do me strong thing B940TACEPPWCQA-5505107  Aboi you loosegaurd o |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:21pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: u wan ruff sea? I'm not a cultist,stop that  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:14pm On Oct 17, 2020 |
Puskin I dey wait you o,wetin dey sup? abi make I use my hand do am? the evil you fail to destroy today matanana can destroy tomorrow |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:08pm On Oct 17, 2020 |
boringdraw: Odds - 2.2
Under 2.5 goals
Italy - Serie A
Sampdoria vs Lazio You again
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:04pm On Oct 17, 2020 |
make I go wear another uniform, this one don stain..chaku to all the worthy and efficient bobos |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 5:02pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: You dey jonze..I go o.v.b u o no worry... moronto mornica, sticker go touch u Sail on, it's better to sail in a sinking ship than to maroon with bst. Rugged you. sail your ship |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:52pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: no let me table ur mata for men them...to bracket u no go hard me o.. Wey You jant up before I blak up,u dey whiz? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:41pm On Oct 17, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:40pm On Oct 17, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:40pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: I no b KK  U no be KK but u dey pip etical..if I slap you ur ear go fall comot. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:33pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: Anti-cultism go kee you! Rival gang go meche u!! Your gang go abandon u!!! You go regret joining cult....useless pikin  #saynotocultism I'm not a cultist,I be satchet 50-2 u na KK ur face show. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:28pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: no go price wetin u no fit pay! Common Fem over the Galaxy, who goes? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:15pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: I go use banana finish wrk for ur body... No wa,we go jam 4 California |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:14pm On Oct 17, 2020 |
Stephenmoka4:
I split cuz there was a reward for multiple transactions. (network issues here too, though) Okay apologies for my reaction,I no dey too waste time vex |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:09pm On Oct 17, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:07pm On Oct 17, 2020 |
Stephenmoka4: . Modified: seen lol E shock me bro,as a Bobo I suppose Vibrate |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 4:05pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: disembark from dat careless capping......  Wey you,e be like ur eye dey turn you,I never reach to balance you? my men dey hia o |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 3:59pm On Oct 17, 2020 |
Ab0bi: wetin sup..table ur mata, make men settle am. Aboi balance,we don settle |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 3:59pm On Oct 17, 2020 |
Stephenmoka4: done, more wins. no vex,I no thought you were done...more wins to you too |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 3:57pm On Oct 17, 2020 |
Stephenmoka4: Check pin, it's quite short (11 digits), is there any special instructions or code to dial with it. Why the high charge? na today you begin fund that betking account? wida you |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 3:51pm On Oct 17, 2020 |
Lorayne: watcha thinking? Fixed Match |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 3:49pm On Oct 17, 2020 |
Stephenmoka4: Check pin, it's quite short (11 digits), is there any special instructions or code to dial with it. It's 10 digits use *3551* sorry |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 3:43pm On Oct 17, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 3:26pm On Oct 17, 2020 |
Stephenmoka4: Betking ID and MTN pin to 081-132-619-85 okay,in 5mins |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 3:15pm On Oct 17, 2020 |
Just look at Salzburg |