Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 395 396 397 398 399 400 401 402 403 (of 464 pages)
she show face atlast but am already in Bed then but am here now are you dear Tanimz how was your night going? hope na bedroom you sleep |
Hmm cotonou girls fine ooo and with Big ass OMG and mind you dem no go cost you much if you don carry her go drink spend like 5kcfa on drink and possible suya or chicken bro you got them and cotonou girls no know first time that is not in there dictionary man and if she dey go you give her 5kcfa (1500) bro she go dey come your house throughout that week and also calling you man |
and who you say that tanimz beautiful no go dey make her happy oooo |
you know now am ever ready |
Hmmm bro trust now na cotonou i dey now so i always use condom |
@idowu wetin happen again dem send you come? pls tell them am not available and beside i need to bleep before its too late brb |
is she on exile now? |
hmmm that yeye girl no fit downgrade me now |
you right stud Ghetto brought up no dey get respect |
Guy i never seem to understand your point Prophet Mohammad (PBUH) was blessed and love by God cos he is such a humble servant so when we pray to God and ask God to use consider us for the sake of his humble prophet's, is that a crime or what are you not getting instead of asking from someone who can't even help himself |
no doubt about it girl thanks for your concern |
Spoilt gurl no respect for elders |
see this small boy ooo you no dey fear face? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 395 396 397 398 399 400 401 402 403 (of 464 pages)