Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 391 392 393 394 395 396 397 398 399 (of 464 pages)
tanimz:Thanks dearie you are the sugar in my tea butter in my bread and pillow on my wembley stadium |
Tanimz i love you |
Lysaa dear dont mind the guy with no Gender jare how are you doing? |
abi jare @ dr smile |
taught as much |
OMG can someone pinch me, am i the one that girl reffering to? am not sure |
:-x :-x :-x |
@kunbee point out the bagger |
Bashy is inviting God to intervene in your cases |
Bro am not an ingine i reside i am a Lagosian but build my house here, |
Hmmm that how come you know i smoke and beside going to church no be by mouth |
@studio it take one to know one so maybe we dey meet for joint i beg when next you see me there holla me ok |
Hmmm guy wake up i live in a nice area in ogun state and we have electricity 24/7 so wake up boy |
you go need go hug transformer oooooo and thank God it has been over 6month wey una get light for una area |
Come Studio who dey decieve you say you be celebrity cmon clear enter gutter jor phseww |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 391 392 393 394 395 396 397 398 399 (of 464 pages)
