Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 392 393 394 395 396 397 398 399 400 (of 464 pages)
Tanimz you still trace Studio reach here? |
Of who? |
Ok here are the questions again
|
Tanimz i guess i hit the nail that what makes you frawn and you finally smile to Studio atlast oya make una go settle for Wembley Stadium wey dey Studio room |
@OP i guess you are right its really Kolomental Crib cos you guys are really KOLO |
OMG you this guys no get work at all you comment all night i wonder what you do at night are you all Security or vigilante? |
This Tanimz and Studio i believe there is something going on between you guys so make i no put mouth make no break coconut for my head |
^^^^Post yours and let see |
Hey make una clear enter one corner make we see better comment jor |
^^ you can say that again cos this xtain guys are more of less satan |
tanimz:hmmm guilt conscience don dey worry now and beside who belong to yaba left inside me and you now na cmon question i ask since you say my grammar is hilarious you throw back insult well i guess Ajegunle brought ups are spoilt |
Bro what does my account have to do with the girl? |
OMO this studio just dey make me laugh you go hijack ballot haha seun go hear this ooooo |
LOL they are not much where i am or you get one number make you give me make she come spend weekend with me for cotonou |
Jealous i haven't see any joke from you |
my side tight oooo na won thread for Sexuality i just dey man |
@OP nice joke jor no mind studio he was born upside down, |
how was your day so far |
LOL funny guy acting innocent as if he wont say more than that if he is in my shoe |
hmmm something is fishing here |
i won buy for you ni thief abeg clear enter gutter make i see this African Queen jare |
OMG you most be really local then LOL soryr dont mean to be rude girl am not sure that on the surface of the earth maybe in Neptune or Mars or Jupiter so |
This Question is for Tanimz and Studio you you very smart and also good in English oya Answer the following Question
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 392 393 394 395 396 397 398 399 400 (of 464 pages)
