Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 436 437 438 439 440 441 442 443 444 (of 464 pages)
sylve |
clemcykul:visit Igbobi |
sylve11:how you take know? |
Studio the copy rat |
una do well |
seen this before |
hmmmm brink your cheeks first make we see what happen |
no mind am gather everything for back |
your sign dey make me laugh you think say i fit die with you? |
wise engineer like me |
sexyLeamon: aristole:[quote author=,mama-gee link=topic=1709.msg4650092#msg4650092 date=1254441698]Very funny. [/quote]Ogaga4Luv: Ogaga4Luv:[quote author=by.dot link=topic=1709.msg4650656#msg4650656 date=1254452899] [/quote]hmm after over 4yrs na today be una see am huh |
kabola2009:those people feelig like talking but don't have opportunity to are at yaba left |
you hear so? |
why you go dey speak with crazy man |
for BRT |
Ogaga4Luv:anywhere you like |
and remain silent |
why did you say that?` |
well we dey go together |
wetin do sylve? |
slap wey never reach you na him you wan dash somebody well dash the next person to you at yaba left him name na by.dot |
busybody20:hmmmmm just posing with my ma new D&G sunshade then and with me Obama shirt send to me from yankee i have over 10 of it in lylon so if you care for one contact me |
romsky:hmmmmm well him won yab tyty and no want put him full name |
so be cos the guy no gre buy drink for you now mean so no be your good friend again? you don forget as una dey run things together for alaba |
that monkey wey dey live next face me and slap you for your area now |
why you dey shout now cos him no go fit hear for where dem tie am put |
what is woman best friend says by Potu |
[quote author=by.dot link=topic=326009.msg4645369#msg4645369 date=1254386198]Olodo! U knw see say na GUCCI sunshade i dey use[/quote]yes could be an ako mended Gucci |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 436 437 438 439 440 441 442 443 444 (of 464 pages)


[/quote]hmm after over 4yrs na today be una see am huh