Bashydemy's Posts
Nairaland Forum › Bashydemy's Profile › Bashydemy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 437 438 439 440 441 442 443 444 445 (of 464 pages)
busybody20:shey see insult on NL you wey for dey pay me say i dey use your qoute teach somebody book |
wowww you know all the fastest corner to yaba i guess am thinking right |
why you won reveal you friend secret for here say all the girls dey as him impregnate and leave dem run abi? |
saw him while passingby |
sorry wetin cos this kind of sudden blindness |
you think say everybody go be like you? |
follow me now make we go together |
slap dey hungry my hand oya By.dot,Ben-10 and the rest make una bring una cheeks |
come dem born to come tackle me for here? |
wetin concern you now? well i dont care as far as romade appreciate it |
you sick sorry ooooo drink agbo |
i no need una praise |
yes bernard him full name na bernand contagora |
yes |
na so you fat reach? |
ask your dictionary |
make una no worry the most handsome guy never join when this thread was post but he is here now. |
kabola2009:get out of here if you dont have what to say ok. |
lmao |
wetin do clem? |
Gulder |
candylips:shey candy fall my hand kpatakpata so na true say you no go school? is nigeria 39 or 49? i doubt if you know your real age? if not use this pls Think of a number that is more than 1 but less than 10 Multiply this number by 2 Add on 5 Multipy your answer by 50 If you have had your birthday this year ADD 1759 If you havent had your birthday this year ADD 1758 Now subtract the 4 digit year you were born, You are left with a 3 digit number. . . The first digit is the number you thought of and the next 2 digits are YOUR AGE! i doubt if you go fit calculate am self |
sylve11:how many colonel do we have on NL just 1 and what his name sylve so use your brain to get the answer of who the colonel is shikena |
no be wheel barrow you use on yours? |
no mind am i go stand gidigba they tackle am on judgment day |
yes dem dey pursue am but he don run enter yaba left |
doing that already |
i rather die putting my at the window |
what ever is it makes you laugh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 437 438 439 440 441 442 443 444 445 (of 464 pages)
