Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:44pm On Jun 12, 2015 |
Must we gamble with ball, give us the goal jor |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:42pm On Jun 12, 2015 |
This number 13 sabi ball |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:36pm On Jun 12, 2015 |
Which kind defence be dis na |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:34pm On Jun 12, 2015 |
dodobytes: pull out oparanozie..dat Okon nor fit read match!! we get any striker wey good pass her for bench? |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:32pm On Jun 12, 2015 |
DeBret: private message Nah...boiz are not smiling lol u get am na u never yansh her |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:31pm On Jun 12, 2015 |
|
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:28pm On Jun 12, 2015 |
This our defence dey fear me o  |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:26pm On Jun 12, 2015 |
DeBret: whenever you are ready I look like person wey no ready ni |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:25pm On Jun 12, 2015 |
nickyvil: U dey watch d match so I no think so why u talk so na? |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:25pm On Jun 12, 2015 |
DeBret: ok boss u get her control? |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:22pm On Jun 12, 2015 |
Mehn I'm crushing on that babe with the jersey number 17
Love at first sight |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:19pm On Jun 12, 2015 |
dodobytes: we r losing the midfield battle it's a lie jor, we are not it's 50-50 |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:18pm On Jun 12, 2015 |
Nice tackle der |
Sports › Re: Nigeria Vs Australia: Women's World Cup (0 - 2) On 13th June 2015 by bastien: 10:17pm On Jun 12, 2015 |
These girls too much, them sabi ball, see ad I dey smile dey watch dem, unlike mikel Co. |
Celebrities › Re: Skales Rocking Singer Emma Nyra On Stage (photo) by bastien: 11:34am On Jun 12, 2015 |
So? What the moral lesson now  |
Nairaland General › Re: Will You Return His Phone After Receiving A 2k Bribe From You? by bastien: 11:23am On Jun 12, 2015 |
Q10 for 2k...ifa hear say I return am  |
Celebrities › Re: [PICTURE] Azeezat Shares Before And After Make Up Pics. Wonders Shall Never End by bastien: 10:18pm On Jun 11, 2015 |
iamrealdeji: nairalanders no get taste na,the babe looks like those auntys wey dey sell food for canteen Jesus bros u are devilish wicked... .. Swear say u never give like to any girl for dis forum before |
Celebrities › Re: Fans Blast Basketmouth After He Uploaded This On Facebook (pics) by bastien: 3:56pm On Jun 11, 2015 |
Naija wey the poor for street dey beg the poor |
Romance › Re: See what his p*nis now looks like, after m^sturbating for 10yrs (Pic) by bastien: 3:01pm On Jun 11, 2015 |
|
Romance › Re: See what his p*nis now looks like, after m^sturbating for 10yrs (Pic) by bastien: 11:53am On Jun 11, 2015 |
EroticJane: Was hoping to see something but this op no well oo. #TeamVaseline una no dey try for us ooo  I fit join u for that bed space plenty to contain me na |
Politics › Re: See Pics Of Ongoing Renovation At Asorock. by bastien: 11:48am On Jun 11, 2015 |
I be think say aso rock dey on top rock, or inside rock or even under rock, na wa o
This one na aso block |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by bastien: 11:38am On Jun 11, 2015 |
NiRfreak: befor posting ur poo....always remember not everyone love reading poo by a senseless hegoat. see this stupid mumu, u read my post no mean say I post am for u or post am make u am..... Go play for shittttt |
Politics › Re: Dangote To Supply 24-hour Power To Lagos by bastien: 11:36am On Jun 11, 2015 |
|
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by bastien: 11:16am On Jun 11, 2015 |
NiRfreak: chisus!...wot kind of senseless post is dis........is buhari d coach? abi na im be player. some ppu can choose to be senseless sha mumu like u, my post my opinion. |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by bastien: 11:11am On Jun 11, 2015 |
shortgun: The brainless Daura President and his minions are really bad luck to Nigeria. I dey tell u |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by bastien: 11:08am On Jun 11, 2015 |
ArchEnemy: Don't tell me you went to put your money on these Guys against such a German team?  German get four head, me believe my country die o |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by bastien: 11:02am On Jun 11, 2015 |
This match pain me o, just lose 1k |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by bastien: 10:59am On Jun 11, 2015 |
Anulux: Winning the cup....will it affect the price of garri or kuli kuli.... ....mtchwwwwwww not really, but it might add more beauty to your already dashing face |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by bastien: 10:57am On Jun 11, 2015 |
Omo e be like say Buhari regime no go be blessing to our football team o, assuming na gej we for at least reach semi final |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by bastien: 8:52am On Jun 11, 2015 |
We no dey clear ball for defence na wa o
That keeper suppose push that ball o |
Politics › Re: The Subsidy Question: Fuel Will Sell For N40 A Litre - vanguard by bastien: 8:44am On Jun 11, 2015 |
Omolasho1: U no read the last paragraph abi? if u summarize am to me police go arrest u ni? |
Sports › Re: Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 by bastien: 8:41am On Jun 11, 2015 |
jotey: Abeg na which bello b DAT ? doc Bello lol |