Bayularlar's Posts
Nairaland Forum › Bayularlar's Profile › Bayularlar's Posts
1 2 (of 2 pages)
Same here bt we need 2 get prepare 4 anything at all 4rm nysc.. I base in osun |
just wants 2 create a platform in case dey posted u 2 taraba |
if taraba is among d state u choose comment pls |
As camp dey cum near wetin una dey xpect? As in wer u think say dem go post u |
guys make we help our self here concerning any important info, just had dat d photocopy we go do no reach 10 each wit our document |
pls ooo house na hw many photocoy we go do each wit our document? Pls serving corp member shld tell us pls |
pls for those serving corpers in d house pls make una help us clear d air, na hw many photocopys we go do wit all our document? Some say 15 to 20 each,so pls make una help us out bases on logistic |
same here bt have upload another yesterday,i use white background e no work e dey tell me not clear nd i use my red background bt i cut d red comot nd e work once |
yes very important |
pls ooo i pick plateau,delta,enugu,taraba hope say dem no go carry me go taraba because i no fit shout oo |
i pick plateau,delta,enugu and taraba pls i no won go taraba oooo, anybdy wit dis choice shld pls hail |
1 2 (of 2 pages)