Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 11:55am On May 06, 2009 |
dreams come true  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 10:59am On May 06, 2009 |
lol, u run correct am, |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 10:18am On May 06, 2009 |
she dey dream na,
dyab, u don ready to cry today? |
Jokes Etc › Re: Who Wants To Be A Billionaire by Bbeee: 10:15pm On May 05, 2009 |
roflmao |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 9:39pm On May 05, 2009 |
u miss ur period ni?  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 9:04pm On May 05, 2009 |
goaaaaaaaaaaaaaaaaaalllllllllllllllll |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 8:58pm On May 05, 2009 |
up man u |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 8:46pm On May 05, 2009 |
UP MAN U  |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 3:28pm On May 05, 2009 |
wetin appn na?  |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 3:18pm On May 05, 2009 |
studio43: Bbee
atleast e still better pass u wey nor get teeth na  wif ur yamayama face lyk chikin shit  |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 3:15pm On May 05, 2009 |
untied 4 lyf? |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 3:14pm On May 05, 2009 |
studio43: that her sister wey dem dey call BLISSEING wey get bow legs lol, studio i tink say na KAY leg she get? |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 3:10pm On May 05, 2009 |
omo shekpe  papa no nid opinions on aw todirect him bois, go dey do ur fastin n prayer |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 3:04pm On May 05, 2009 |
wif ur scattter scatter tit like rambo bullet  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 3:03pm On May 05, 2009 |
hu mess for ya keyboard |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 3:02pm On May 05, 2009 |
u go nid tell papa aw to beat eim pikin? |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 2:58pm On May 05, 2009 |
lair |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 2:57pm On May 05, 2009 |
lool, we de tok of ojoro n u gt mouth to tok, una middle name na ojoro na  jst take am as e dey, WE R D BEST, na we get LEAGUE, n na we get CHAMP LEAGUE TOO, |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 2:55pm On May 05, 2009 |
momy oyoyo |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 2:53pm On May 05, 2009 |
u beta hold ha |
Forum Games › Re: Geography by Bbeee: 2:52pm On May 05, 2009 |
ebutte |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by Bbeee(op): 2:49pm On May 05, 2009 |
u hia ur name? |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 2:47pm On May 05, 2009 |
 u suprise me, well sha i no blame u, na so awon omo skelski dey tok |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 2:42pm On May 05, 2009 |
studio43: Omo yi, wa mo Ere se gan o oga mo ro pe omo cotonu ni e? |
Jokes Etc › Re: And Now This by Bbeee: 2:41pm On May 05, 2009 |
lol |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 2:41pm On May 05, 2009 |
lol, oga u sef wash dt match na, u see wetin we usee does pikins eyes see, abi na for back of telly u and dypa wash d match?,
una beta begin fast n prayer for wetin barca go do una, una go chop worse dan realmagrig |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by Bbeee: 2:28pm On May 05, 2009 |
UNITED WINS !!  |
Jokes Etc › Re: And Now This by Bbeee: 2:28pm On May 05, 2009 |
ati ri e,
WE DON SEE YOU! |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 2:27pm On May 05, 2009 |
See dis shekpe bois ooo u no see as we wan take kill em dt day ni? we jst pity dem no score to mach, cos we reserve d remainin goals for tody,  u go see werin messi n family go do una na, dem no dey tell person |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 2:23pm On May 05, 2009 |
oya tu of una , HU MESS ?  |
Jokes Etc › Re: Party by Bbeee: 2:18pm On May 05, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: And Now This by Bbeee: 2:16pm On May 05, 2009 |
lmao, c'mon, its nt dt bad  |