Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,825 members, 7,862,717 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 01:41 AM

I Beg O Oooooooooooooo - Jokes Etc (53) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (56667 Views)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (50) (51) (52) (53) (54) (55) (56) ... (80) (Go Down)

Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 2:44pm On May 04, 2009
did he ask u?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:25pm On May 04, 2009
@Studio
Gerraway!

@Clem
Thanks jo! I don't even know why I gave him 100bucks earlier sef.
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:28pm On May 04, 2009
broke ass like you grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 3:36pm On May 04, 2009
but at least he can feed himself unlike u ;d
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:05pm On May 04, 2009
D1KeleVra:

@Studio
Gerraway!

@Clem
Thanks jo! I don't even know why I gave him 100bucks earlier sef.

so studio dey beg shocked
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:09pm On May 04, 2009
na beggy beggy studio nah
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 4:13pm On May 04, 2009
or beg boy ,,,,,,, which one


no be bigboy oooooooooooooo

make you no think say na big boy, i want call you

beg boy
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 4:14pm On May 04, 2009
thanks for reminding my gawd
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:20pm On May 04, 2009
hahahahahaha . wink
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:38pm On May 04, 2009
hehehe!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 5:52pm On May 04, 2009
such are laffs
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:49pm On May 04, 2009
ending with crazy remarks cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by xviconcept: 7:16pm On May 04, 2009
omo i no fit use gbegiri chop salad oh,abi now and i no fit use klin water drink garri oh
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:40pm On May 04, 2009
klin water go helep u flush out all the F.O.D's wey full for that your yeye belle na.
u don forget
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:03am On May 05, 2009
na tru tok u yarn
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 11:12am On May 05, 2009
xviconcept:

omo i no fit use gbegiri chop salad oh,abi now and i no fit use klin water drink garri oh


shocked shocked shocked


i knw say u no go lyk lap malu rish ur village na
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:10pm On May 05, 2009
try fiting kidigbo wth maalu nw
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tytylayor: 4:24pm On May 05, 2009
doctors are on strike o
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 4:27pm On May 05, 2009
lol
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:23pm On May 05, 2009
lol cool
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 8:01pm On May 05, 2009
[b]lol[/b]abbey
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 9:04pm On May 05, 2009
goaaaaaaaaaaaaaaaaaalllllllllllllllll
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tytylayor: 11:05am On May 06, 2009
a person wif out a culture, is lyk a brand wifout a label
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 11:09am On May 06, 2009
yfy na u bikoooooo
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 2:13pm On May 06, 2009
ehh! True talk!
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:01am On May 07, 2009
since when una re-brand tyty's to yfy?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 12:08am On May 07, 2009
UP BARCA grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:20am On May 07, 2009
angry angry angry
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tytylayor: 8:25am On May 07, 2009
UP BARCA hehehehehehe


DOWN BLUES tongue tongue
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Bbeee: 9:54am On May 07, 2009
tell em!!!!!!! grin grin
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tytylayor: 10:19am On May 07, 2009
dem don hear, abi eti won ti di ni?
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Lolabbey: 12:18pm On May 07, 2009
dem forget dere hearing aid 4 whre dem go watch d match

(1) (2) (3) ... (50) (51) (52) (53) (54) (55) (56) ... (80)

Hilarious And Thought Provoken Quotes. / The Best Eclipse Of The Sun Photo Ever / When You Can't Trust Anyone With Your Xmas Chicken

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.