Bcashy's Posts
Nairaland Forum › Bcashy's Profile › Bcashy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 51 pages)
Kingdominate: ![]() That will only portray u as lowlife idiots! |
worldman2:1.2m? |
BuhariLooter:Idiot! ![]() |
starbuck:See this one! ![]() Ur brother dey among? Abeg say bye bye!!!! ![]() |
sapientia:Dey there dey shout ![]() Go out there and protest, stop disturbing our peace here! ![]() |
Enemyofpeace:Sense wey go fall on u go pass Buhari own...continue praying for the bomb to explode u hear ? Hmmmm.... |
Texasbound190: ![]() |
800k ![]() |
Check ur watsapp link |
1.4m |
Netanyahu1:Na 90 days be the next .....sowore go learn lesson! Few months after u woefully lost an election , the next thing na to call for revolution..... ![]() |
![]() We gonna start another revolution! Who wan lead ? all of unna go well las las |
Stillthebest:God bless u! There is a particular sentence here I love so much |
Ugosample: thats the truth! Thats the only way sowore will know he truly has followers! See how elzakzaky followers came out to ask for the release of their leader! Your leader is in detention now....pls do the needful! |
Famousqueen:Says who ![]() See as u calculate like say na mathematics! Cos this works for u doesn't name it will work for every other lady cos ur menstual cycle might be different! |
tintingz:Revolution through peaceful protes ![]() Part of the peaceful protest is calling of security outfit like SSS that they will seize to exist abi ![]() Dey there dey deceive urself, people wey sabi pass u and sowore plenty! |
Ugosample:Go out there and start revolution, stop shouting on top of ur voice here! . Stop disturbing us! Sowore has at least taken a step, ur likes should pls join him and push this useless govt according to u out of Aso rock and give us better govt. |
michelz:Thats how crazy they can be! And u know what? The man in Aso rock no be even get their time! Na that one dey pain them most! And he is ready to deal with any blockhead ;Their support for sowore ends on social media! Sowore go soon know who he dey follow drag....ask Elzakyzaky, and others! All u go dey alright las las! ![]() |
85 ginnin ?? or is it #8500 ![]() |
1.65m |
Is it Nigeria already? How much? |
Ok |
weyreypey:U n who? ![]() I dont waste my time on fruitless mission, I get better thing I go use that time for! If u know u know, some of the so call organiser of the protest or revolution or wetin dey call am don dey smile to the bank already and me go go there go face armed men right ....my mumu never reach that level! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 51 pages)
