BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 417 418 419 420 421 422 423 424 425 (of 633 pages)
OMG! Adondai |
*washes eyes with hypo* I am watching |
Everything is still d same, he's still remain our "Father Of Nations.. |
Women & telemundo working hand-in-hand for time immemorial.. |
dangotesmummy:it's tea CUM natural juice.. ![]() |
Wetin b my own, no b 2 dey watch our prophets? |
That's CHANGE for you |
Ok nah! We dey here |
@ d last pix, Did The Woman Do Her Cut & Join?? |
He might saying d truth, but if I should agree not to disagree his butt-hole might be saying another thing.. |
Ekonsan me??..NO! Abeg make pastor blink-blink kari hin cross, my own just dey heavy me |
Nigeria still has a long way to go & may God help any youth that indulges in this kkind of act be u APC or PDP.. |
If it's true, she's highly welcome to Baby Mama's Association Of Nigeria(B.M.A.N.) |
ArchEnemy:For Where no b only destinyless d guy dey, he's also visionless.. |
Wetin I know b sey, "Mechanic man go chop, Panel beater man go flex, Spare parts man go groove. Thank God no -1 dis time.. |
That's CHANGE for you.. |
No be only if hin destiny still remain, dat guy na destinyless guy ateeyuuuu.. |
This almighty God is just too wonderful. Baba respect, maximum respect.. |
If na me b d senior sef, I go just kukuma join "7B Class.. |
Mine was d day I attended 1 big wedding like that, mehh I cum high but no b sey I high reach Most High. I drank 1 kind scotch(Alize) like that in conjunction with Star lager beer(d only beer that is ordained in heaven), wedding don dismiss & pepul don begin go I still dey shaak shayo. Mehn, I don gauge finish cum begin go enta bike reach my side. D bike man drop me, immediately police people cum double-cross(stop there! Stop there!! Una know NPF way nah) us na im me begin tear unplanned & unexpected race after fews steps(running) i cum fall enta gutter still dey race inside gutter(shayo bad), I cum reach were culvet dey begin climb out(stewpeedity) meanwhile police people don leave d bike-man wey kari me waka sef. As I tear race finish I still cum back cum meet d bike man, he begin ask me weda I kari gun or exhibit?..I said NO! He begin vex wit me, I know even know sey na army man hin be, I give am #500 2giv me change, my money na #200 but d man chop d money clean mouth was even tear me army people slap(una know d characteristics of soldier man slap nah). I kukuma begin go house cum sleep, as I wake up 2moro monin I cum notice sey I wound sef, I lost my designer watch(breitling) that day, my plain trousers tear for knee. Mehn e no easy oh, from dat day I no dey 2 shaak 2much again.. |
. |
He wasn't drunk, he's just acting Nigerian made "Fast n Furious.. |
And 1 MOD will just push this to FP ![]() |
Is that d picture of d 10yrs old boy or d picture of his father ![]() |
[size=13pt][color=royalblue]I blame the Madame for not performing her marital duties, if the said "Boss Is Married. But if not, they should pour some quantity of that urine in a medium size tea cup, add 1 tin of Hollande Peak, put 2 cubes of St. Louis sugar & serve the maid while it's hot..[/color][/size] |
Lovely pix. God Bless The Women.. Just hit "like" if you love your Mum |
#bringbackourspacingandparagrahps |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 417 418 419 420 421 422 423 424 425 (of 633 pages)

no b only destinyless d guy dey, he's also visionless..