NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:44am On Apr 16, 2015 |
Luchiana1: put ur airtel sim inside smart phone or any oda phone den Text join to 141 dem go giv u d free mb see dear na android samsung i dey use o..ds mumu people ehn. make. dem.giv me before e finish |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:39am On Apr 16, 2015 |
spartoo: my broda I dunno wat u r talking about sha play safe..aids is cheaper than malaria. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:38am On Apr 16, 2015 |
Luchiana1:
waoh... Aahan but airtel why dem just gif me 500mb only na wa oh i nd ds m.b o! shooo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:37am On Apr 16, 2015 |
kingphilip: eh 2 days trekking don do u to reach now
Just start July 2nd u go reach kingphilip wey ur interpreter na...i say i stay LAGOS . lekki na my hood |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:35am On Apr 16, 2015 |
kingphilip: just gimme money for tickets for twenty babes n I won't disappoint u u very ambitous. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:25am On Apr 16, 2015 |
kingphilip: if u begin trek from now before July 4th u go don reach n rest finish look.u i dey wait u for lekki...i stay lagos. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:23am On Apr 16, 2015 |
spartoo: oh sleeky each time I hear u count my kini will jst b nodding  guy ds bleeping go enya guiness books. lol |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:19am On Apr 16, 2015 |
MissJoe: Me.....Me hmmm tell me abt it ..are they rit? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:17am On Apr 16, 2015 |
Banjousman: Nysc kits still available here in lagos..... If u re too busy we can deliver for u... It's cash on delivery how much.. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:16am On Apr 16, 2015 |
kingphilip: u want make people like femolala001 do like alameiseya dress like woman de come d parry dat n point o...shooo.. ow we go kan run am na |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 12:10am On Apr 16, 2015 |
Luchiana1: for true oo. Its for real.my brother got 1gb..in d airtel smart phone promo. With any airtel line. Simply Sms JOIN to 141 den check ur balance with d code *123*133# see msg wey dem send me awon olodos... Dear Customer, you do not qualify for this offer. Purchase any device meant for this offer to get the bonus |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:42pm On Apr 15, 2015 |
kingphilip: oya suggest measures to take n cc: doublezero7 free ticket for gal ft do am na nysc gals o.....proper publicity across d nation...u go suprise for the turn out o. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:39pm On Apr 15, 2015 |
them say d Movie "addicted " scatter raw pass shades of grey ...who for d house don scan.am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:34pm On Apr 15, 2015 |
kingphilip: all this babes n sweet voice
I no go surprise if one fine guy with sweet voice point to ha from screen tell ha say go to Lagos lagoon n drown there n she do so hmmm |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:29pm On Apr 15, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:27pm On Apr 15, 2015*. Modified: 11:52pm On Apr 15, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:26pm On Apr 15, 2015 |
leemah4u: who be mama nd who is d military gal? as civil engr na..wetin u reason ma...ehm..dat military gal i go check im.name again |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:17pm On Apr 15, 2015 |
Luchiana1: My nysc ppl. Hope una dey aware of d airtel promo free 500mb to 1gb on ur airtel line?. Then dial *123*133# to check ur balance. I just got 500mb for 30days sha. Try am. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:17pm On Apr 15, 2015 |
Luchiana1: My nysc ppl. Hope una dey aware of d airtel promo free 500mb to 1gb on ur airtel line?. Then dial *123*133# to check ur balance. I just got 500mb for 30days sha. Try am. for true? darlin  Luchiana1: My nysc ppl. Hope una dey aware of d airtel promo free 500mb to 1gb on ur airtel line?. Then dial *123*133# to check ur balance. I just got 500mb for 30days sha. Try am. for true? darlin |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:13pm On Apr 15, 2015 |
kingphilip: yes or no
No shame o I fit help u pay i go love m.c ds event. dopest |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:09pm On Apr 15, 2015 |
MissJoe: Well I don't think so, had no problem with the sound track... I was just enjoying my popcorn and the film tricks. And Vin Diesel's voice was enough to distract me.......*tongue out* dats ur pishure hmmm |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:08pm On Apr 15, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:05pm On Apr 15, 2015 |
spartoo: no fear. I believe say at least one bis*xual go dey 4 u read my signature.. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:04pm On Apr 15, 2015 |
kingphilip: Carry ur boo from house come but make sure u pay gate fee for two or else u go de outside de hear wetin de happen inside boo ke e no go leggit o...make we plan ds level well o... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 11:03pm On Apr 15, 2015 |
lagmostkuit: For ur plastic mind.. 
U go sleep outside 2day! miss lagos ehnn u say werin |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 10:47pm On Apr 15, 2015 |
Shebi dey talk say the population.gals get population for this world double boys. for ere na lie oo where all ds boys dey multiply from...where all ds gal dey divide go..na wa o...this. 15A parri ehn..e wan b like g*y parri o..i don dey fear o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 10:38pm On Apr 15, 2015 |
leemah4u: don't runaway, Shebi na u get cement & shovel ma..eyafnot4givemeni? mama i need dat military gal..hw va na shebi na ur sister |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 10:28pm On Apr 15, 2015 |
leemah4u: well done u hear mogbe i am sori ma *runaway* |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 9:09pm On Apr 15, 2015 |
joyjoomla: Stubborn geh, how u de. Una don come today.
Se make I gv u n u boo some trouble time dis eveni. Or make I jst leave una
Hail u d most wide-mouthed geh in A15 thread
Any engnr in d house......? *her mouth control switch don spoil* that geh im switch no dey market now... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 8:59pm On Apr 15, 2015 |
joyjoomla: Stubborn geh, how u de. Una don come today.
Se make I gv u n u boo some trouble time dis eveni. Or make I jst leave una
Hail u d most wide-mouthed geh in A15 thread
Any engnr in d house......? *her mouth control switch don spoil* that geh im switch no dey market now....na to cement am. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 8:58pm On Apr 15, 2015 |
joyjoomla: Stubborn geh, how u de. Una don come today.
Se make I gv u n u boo some trouble time dis eveni. Or make I jst leave una
Hail u d most wide-mouthed geh in A15 thread
Any engnr in d house......? *her mouth control switch don spoil* that geh im switch no dey market now.... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by Beejayx: 8:55pm On Apr 15, 2015 |
sparkleRed: *draws chair and sit opposite im*
Story story! They was a gal who absconded 4rm ha office 2day! 2 goan ve fun, cos she was bored sick of d daily routine lifestyle, Becos dis gal happens 2 be a very fun loving type...so she saw an opportunity 2day and viola she ran off.
That is d end of my story  ehn ehn ix da xooo. |