Bellizhamzy's Posts
Nairaland Forum › Bellizhamzy's Profile › Bellizhamzy's Posts
1 (of 1 pages)
Any economist in the house. I told- my grand mama say-Nigeria is finally out of recession but she's ready to pour me hot water oooh! She said until she buys a bag of rice 10k and 1pure water N5-she no go believe. |
������ plz add me 2 D group @ 09023766870 |
Make friend today, lose one tommorrow |
Anti boko haram ministry[color=#000099][/color] |
Se dz1 na talk, person dey rape in wife hun, abeg shift 4 me make i faint;> |
D thing wey pain me be say d man dey bear my surname. Chaiiii e no sabi say d person wey im shoot dey watch indian film wey b say u go shoot person nd b4 d person die im go shoot back so dem go die 2geda. Na God catch amm |
Na d dog mumu im xef jare. Frm nw on lagos dog go b lyk sebi na we let de: dey call us domestic animal(friendly). Se dem fit try am with king lion and chief tiger;(;( |
1 (of 1 pages)