Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,419 members, 7,850,491 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 10:57 PM

Belteshazzar1's Posts

Nairaland Forum / Belteshazzar1's Profile / Belteshazzar1's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 44 pages)

Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 10:00pm On Nov 22, 2022
cool tongue smiley
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:57pm On Nov 22, 2022
Iamgrey5:
French are trolling Australia grin

grin grin grin
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:55pm On Nov 22, 2022
sterlingD:
I am not happy with France they created 5 solid chances and did not bury the chances.The game is supposed to be 9-1

Vawulence everywhere...
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:53pm On Nov 22, 2022
grin imagine sey nija dey play this world cup....all these guys wey dey disturb us with odd no go ever play nija straight win...

4 Likes 1 Share

Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:49pm On Nov 22, 2022
DaveHarry:

Dat ur vision for dat man to travel out go play ball at 40yrs old Neva com 2 pax yet, fake prophets every wer.

E be like sey sleep don dey enter your eyes small small or u be australia or argentina fan.....
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:44pm On Nov 22, 2022
wiseone28:
typo
Sorry i no dey understand short-hand
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:41pm On Nov 22, 2022
blesoh:
Uncle what is it na cheesy France are doing well let me enjoy this match
I see..... Sannu mama.....
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:37pm On Nov 22, 2022
wiseone28:
After Argentina match i have to adjust my feeding time table..

Sannu. Rich kid.....
Abeg no vex which one is 8:00pm in the morning?

8 Likes 1 Share

Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:33pm On Nov 22, 2022
blesoh:
Australia dey collect wotowoto grin
I even think sey u don sleep
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:30pm On Nov 22, 2022
Nemesis0147:
croatia straight win Spain straight win Germany straight win
E be like sey u no see wetin happen between agentina and saudi arabia today....
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:27pm On Nov 22, 2022
Raymondluv:
Please predict the following match and win 200k from me I am staking 1M for this Game
.

Morocco Vs Croatia
.
Spain Vs Costa Rica
.
Germany Vs Japan

Sucide dey hungry you abi...
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 9:19pm On Nov 22, 2022
DaveHarry:
"who are dese people? Oh that's d police. I will show dem my ID so dey know I'm good people"
I can see you inside prison soon
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 8:51pm On Nov 22, 2022
BABANGBALI:
na struggle o
Abeg i no wan laugh..... Even ghana show us shege.... Even our women sabi play pass our super nonsense
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 8:47pm On Nov 22, 2022
ravensckar:
Please, is there any live streaming app with English commentary? This Arabic commentary on 808 app is disturbing my ears. E come be like sey dem dey do call to prayer. grin cheesy

Chineke ebere na ike....
Hahhahah laugh wan kee me....
Sports / Re: France Vs Australia FIFA World Cup Qatar 2022: (4 - 1) On 22nd November 2022 by Belteshazzar1: 8:43pm On Nov 22, 2022
BABANGBALI:
which Portugal? Portugal wey struggle to beat the super eagles?

4:0 na struggle?

6 Likes 1 Share

Politics / Re: Tinubu Needs Rivers Votes, Not Logistics Support, Umahi Woos Wike by Belteshazzar1: 8:07pm On Nov 22, 2022
Dem just dey full dis man head......

Wetin concern me though...
Romance / Re: What Is The Major Difference Between A Banana Tree And A Plantain Tree? by Belteshazzar1: 8:02pm On Nov 22, 2022
The difference is that: one grows like a man, while other like a woman.....
Plantain is the man Banana is the woman...
Politics / Re: Pray For Hope Uzodimma, I See An Arrow Aimed At Him – Prophet Reveals by Belteshazzar1: 7:56pm On Nov 22, 2022
Everybody get em own arrow wey dey pursue am.....
If not for one thing i for tell the arrow make em come faster....

2 Likes

Politics / Re: Bala Mohammed Shows Support For Tinubu, Will Remain in PDP by Belteshazzar1: 7:32pm On Nov 22, 2022
And na so confusion go dey for their camp till Obi win the election....

70 Likes 10 Shares

Family / Re: Is There Anything New Under The Sun ??? by Belteshazzar1: 7:18pm On Nov 22, 2022
We no get strength abeg..

1 Like

Politics / Re: Buhari To Unveil Redesigned Naira Note On Wednesday by Belteshazzar1: 7:12pm On Nov 22, 2022
Hmmm let's see how that will changes our lives...
Politics / Re: Zan Yi Wa Yankin Arewa Aiki Kamar Tafawa Balewa, Alkawarin Atiku Ga Mutanan Are by Belteshazzar1: 6:44pm On Nov 22, 2022
Make we dey speak english abeg.....

1 Like

Sports / Re: Saudi Arabia Declares Public Holiday After Argentina Win by Belteshazzar1: 6:35pm On Nov 22, 2022
Dem no go smell quater final
Politics / Re: Tinubu: I Will Recharge Lake Chad, Continue Exploration Works In Frontier Basins by Belteshazzar1: 4:20pm On Nov 22, 2022
Throwback:


Like the desperate politician that has been promising to die but is still alive after many failed promises.

Common you can't compare that desperate old hag with PO.....

3 Likes 1 Share

Crime / Re: I Killed My Friend, Sold Head, Heart For N200,000, Man Reveals by Belteshazzar1: 4:17pm On Nov 22, 2022
Hmmmmm They mate the harbalist through the hands of onye...?
Travel / Re: 17 Lagos-bound Passengers Burnt To Death In Accident Along Abuja-lokoja Highway by Belteshazzar1: 4:14pm On Nov 22, 2022
Hmmmmmmmm Mtcheeeeeeew
Politics / Re: 2023: I Believe In Your Strategy Document - Atiku Tells CAN by Belteshazzar1: 4:11pm On Nov 22, 2022
We have heard your preaching....
Nevertheless, we will vote obi....
Politics / Re: I Will Continue Oil Exploration Works In Frontier Basins ― Tinubu by Belteshazzar1: 3:54pm On Nov 22, 2022
Mtcheeeeew
Politics / Re: Some Seleted Interesting Response From Peter Obi From Last Night Interview by Belteshazzar1: 3:51pm On Nov 22, 2022
Kai this man get wisdom....
PO all the way... na shame suppose to dey catch this kadirai....
he PO is different... Not like some so called aspirants that can't even remember his parties name.....

7 Likes

Politics / Re: Tinubu: I Will Recharge Lake Chad, Continue Exploration Works In Frontier Basins by Belteshazzar1: 3:42pm On Nov 22, 2022
Mtcheeeeew..... Na so buhari take dey make mouth those days... This people can say a lot of things just to gain the heart of people.....
Faliures.....

6 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 44 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.