|
|
|
|
Travel › Re: Ibom Air 4th Aircraft Unveiled By Governor Udom by Benards(m): 5:19pm On May 20, 2020 |
Mayor21: Bros e no easy oo
I have food, its data I need for my small small stuffs online sha, no worry, oluwa go provide |
Travel › Re: Ibom Air 4th Aircraft Unveiled By Governor Udom by Benards(m): 12:39pm On May 20, 2020 |
frog12: tomorrow, people like you go dey cry, we no get food!!! I will never cry like you.... Have you eaten today, cos it seems like food is the greatest problem you have in life... |
Travel › Re: Ibom Air 4th Aircraft Unveiled By Governor Udom by Benards(m): 12:32pm On May 20, 2020 |
Mayor21: Hi guys Abeg make una help me subscribe please, 0812 773 1796 I've been on Opera free 50mb sub now for like 2 weeks... The school I work for no wan resume.... Nairalanders abeg o help a brother Like the other guy said, your egungun don enter express, na true sha. Over here I'm doing exploit with opera free 50mb... If you no sabi wetin to beg, oya start begging for food.....  
|
Travel › Re: Ibom Air 4th Aircraft Unveiled By Governor Udom by Benards(m): 12:18pm On May 20, 2020 |
frog12: why cant this man just fix the roads, instead of buying toys that will cost more to operate ??
hes going to use state money to maintain the airline. Are you from Akwa Ibom, if your answer is 'NO', just shut up. |
Travel › Re: Ibom Air 4th Aircraft Unveiled By Governor Udom by Benards(m): 12:16pm On May 20, 2020 |
DorianD: See plane like pipe...oboy I no enter this one oh... Oya show us the one wey dey like ship wey your papa don buy.... |
|
|
|