Jokes Etc › Re: Nuiz In Brief by benedictac(f): 3:41pm On Mar 31, 2009 |
check well something dey |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:35pm On Mar 31, 2009 |
it is ur life, leave the way u like. But no be say when those children come become president and senators tomorow u go say na ur children oh |
Jokes Etc › Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 3:29pm On Mar 31, 2009 |
explain we go try |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:26pm On Mar 31, 2009 |
lola u wey don fall for am finish, i pity u |
Jokes Etc › Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 3:22pm On Mar 31, 2009 |
come na NEPA office all of una dey |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:16pm On Mar 31, 2009 |
youmour: wetin una dey yan since sef person no dey understand na olodo dey worry u |
Jokes Etc › Joke Section: Continue Here by benedictac(op): 3:12pm On Mar 31, 2009 |
Let's dig it here |
Jokes Etc › Re: Romade Must Be The Next King! No He Must Die! by benedictac(f): 3:09pm On Mar 31, 2009 |
alimat2 u just dey wake up from nite duty |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:08pm On Mar 31, 2009 |
this small boi of y/day self |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by benedictac(f): 3:06pm On Mar 31, 2009 |
na waoh, this thread una no get friend at all
keep fighting urselves
i'm enjoying myself |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by benedictac(f): 3:04pm On Mar 31, 2009 |
keep counting wbb |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 3:01pm On Mar 31, 2009 |
this ya teeth eh, u need dabur tooth paste |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 3:00pm On Mar 31, 2009 |
nut 8 nut 378 romade |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:55pm On Mar 31, 2009 |
are u voicing i out inside ur tommy |
Jokes Etc › Re: Dani1hen by benedictac(f): 2:53pm On Mar 31, 2009 |
im no dey hia for afunon |
Jokes Etc › Re: Tomorrow =april Fool's Day by benedictac(f): 2:52pm On Mar 31, 2009 |
u forget so soon |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by benedictac(f): 2:51pm On Mar 31, 2009 |
yes |
Jokes Etc › Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 2:48pm On Mar 31, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 2:47pm On Mar 31, 2009 |
Do you know that Romade was actually gotten from romance (player) call me on my cellphone for more details |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by benedictac(f): 2:43pm On Mar 31, 2009 |
tytylayor: who get garri for dis house? sholabanke: and epa? cus i go like take small too confessions confession confession i know no say guyz they roast for here oh Romade, no pretend here talk b4 them share am finish |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by benedictac(f): 2:37pm On Mar 31, 2009 |
sholabanke:
 ok if u say so and i fink i like u too and am begginning to luv u too waoh love in the air |
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by benedictac(f): 2:36pm On Mar 31, 2009 |
put the ansa for im mouth now |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:33pm On Mar 31, 2009 |
what it is amazing u that u are smiling |
Jokes Etc › Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 2:19pm On Mar 31, 2009 |
eyaaaaaaaaaaaa sorry about that |
Jokes Etc › Re: Tomorrow =april Fool's Day by benedictac(f): 2:18pm On Mar 31, 2009 |
0.05 old clap for me  |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 2:17pm On Mar 31, 2009 |
romade: ben d culprit, bene d suspect Romade the accomplist |
Jokes Etc › Re: Who Kidnapped It!1 by benedictac(f): 2:13pm On Mar 31, 2009 |
No.
Church of Sholabanke on the Tree
1 moimoi Street
Okokomaiko |
Jokes Etc › Re: Tomorrow =april Fool's Day by benedictac(f): 2:12pm On Mar 31, 2009 |
see them small pikins them, na still dey do april fool |
Jokes Etc › Re: Una No Dey Rest? by benedictac(f): 2:09pm On Mar 31, 2009 |
let her go and c esta |
Jokes Etc › Re: Romade Pls Come Back by benedictac(f): 2:07pm On Mar 31, 2009 |
it is unmodifiable |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:06pm On Mar 31, 2009 |
u better do, Okija sholabanke: let me watch my back then |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:02pm On Mar 31, 2009 |
maybe u never can tell |