Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:59pm On Mar 30, 2009 |
Bush man, what is that called, no bi snacks all of dem be? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by benedictac(f): 2:58pm On Mar 30, 2009 |
are you divorced? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by benedictac(f): 2:57pm On Mar 30, 2009 |
are divorced? |
Jokes Etc › Re: First Time by benedictac(f): 2:56pm On Mar 30, 2009 |
na recession cause am |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:55pm On Mar 30, 2009 |
No i wan borrow am |
Jokes Etc › Re: Sister Deborah!!! by benedictac(f): 2:53pm On Mar 30, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:52pm On Mar 30, 2009 |
clemcykul: for wat for water |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:52pm On Mar 30, 2009 |
enemies of progess
I go eat snacks now |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by benedictac(f): 2:50pm On Mar 30, 2009 |
Na Romade dem dey abuse like this? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by benedictac(f): 2:47pm On Mar 30, 2009 |
lola wetin i do u 2day abi u dream of me? |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by benedictac(f): 2:45pm On Mar 30, 2009 |
make i eat first |
Jokes Etc › Re: First Time by benedictac(f): 2:44pm On Mar 30, 2009 |
for once u are wrong being hungry is not a crime. how can u work with an empty tommy. love ya nabor lola |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by benedictac(f): 2:42pm On Mar 30, 2009 |
love is in the air, at least we are rebranding Nigeria |
Jokes Etc › Re: Akin & Popo by benedictac(f): 2:40pm On Mar 30, 2009 |
dem don dey waka for moon now? |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:39pm On Mar 30, 2009 |
how dat one concern u, na u i ask? |
Jokes Etc › Re: Lolaabbey Is Sure Of Heaven! by benedictac(f): 2:38pm On Mar 30, 2009 |
oro never pari |
Jokes Etc › Re: First Time by benedictac(f): 2:37pm On Mar 30, 2009 |
lesson for what i beg a hungry man is an angry man
i am hungry |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:35pm On Mar 30, 2009 |
Romade even u, i be think say u b my personal person |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by benedictac(f): 2:33pm On Mar 30, 2009 |
for u |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 2:31pm On Mar 30, 2009 |
come all of una, i am hungry |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 8:14am On Mar 30, 2009 |
Hi everybody how was the weekend? What and what did you do over the weekend? dont lie share it all here.
All the same wishing all N/L the best ever this week |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 11:50am On Mar 27, 2009 |
Ben20001: today is going to be a very good day. are you getting married? |
Jokes Etc › Re: A Very Good Yoke! by benedictac(f): 9:43am On Mar 27, 2009 |
pls expain |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by benedictac(f): 9:41am On Mar 27, 2009 |
me? |
Jokes Etc › Re: Lol by benedictac(f): 9:39am On Mar 27, 2009 |
what's fb |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by benedictac(f): 9:37am On Mar 27, 2009 |
failure |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 9:36am On Mar 27, 2009 |
spenchuks: benedictus, u don wake abi? i think say na nite shift u dey yesterday  y u dey forget so soon, i left you there now |
Jokes Etc › Re: A Very Good Yoke! by benedictac(f): 9:35am On Mar 27, 2009 |
u don wash u mouth, coz i dey hear smell for here |
Jokes Etc › Re: Cat Loves Rat by benedictac(f): 9:34am On Mar 27, 2009 |
anyever
excuse me, is that in the dico? |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by benedictac(f): 9:31am On Mar 27, 2009 |
dem need deliverance |
Jokes Etc › Re: Lol by benedictac(f): 9:30am On Mar 27, 2009 |
No he should wakeup from his hangover |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by benedictac(f): 9:29am On Mar 27, 2009 |
all these old cargoes self |