Benilily's Posts
Nairaland Forum › Benilily's Profile › Benilily's Posts
spicykev: Eco bank or gtb, they hav nevr failed mein kano Eco bank z a nightmare, both depositin n withdrawing, all na big work.... UBA all d way.... |
E get one particular restaurant wey i dey chop 4 VI, E get one oyibo wey dey always come chop there too... Any tym dis oyibo chop finish he go shout '' Hey'', soI wonder wetin dey make am shout, i decide to chop wetin d oyibo dey always chop so maybe me self go shout too.. i reach d restaurant last wk friday, i order wetin d man dey chop.. Dem tell me say na chicken & red wine, so ichop am, but I no shout, i colet xtra plate, but i stil no shout.. na then i just vex ask 4 my bill. D waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N75,000 then d xtra plate na another N75,000....na then I shout Heyyyyyy! Heyyyy!! Heyyyy!!! Heyyyyyyyyyyyyy y!!!!,I still dey shout till now. |
THE YORUBA THIVES ARE AT IT AGAIN!!!! STUPID PEOPLE!!! IF THIS HAPPENED IN ONE OF D SE STATES, DY WUD VE STARTED BASHING D IGBO'S... OYA,, YORUBA HATERS N CRIMINALS, QUOTE ME NW!!! I DARE U BASTARDS...... I knw say many mumu go fall, i dy wait 4 1 mugu 2 quote me....... Typin tinzzzzz |
tosan200: IMO Igbo and. money. God go save us.mumu!!! 1. Where did u c money in dz post 2. Who told u dt itz only d igbo peepz dat do go there 4 d miracle? 3. TB joshua's church z another healing ground in lagos,, yoruba peepz wey dy go dia no lyk money ba? |
superstar1: how does a private property collapsing related to a public property in a state of disrepair?lol@ur ans,, we meet again Mr.sheepish, gullible n silly,,, xo private properties r ghud 2 collapse ryt ![]() |
Tunsbobo: I honestly believe this isn't a cause for celebration...why would a man who sings pointless, messageless, junk and noisy music make it to age 33? Biggie and 2pac died in their twenties for christ's sake!ur comment jxt showed how useless u are... What sort of brains do u ve? Or z it by force 2 comment?? Jxt luk at d useless noise u jxt made! Infact we d nigerian youths r luking 4 u... Beta run o cuz if we get u, ur case na die! |
torgbe: an invasion just like ur ppl are currently doing to Ghana..and who z jealous of bokoharam,bleachers,cheats etc. U r funnyur jealous of naija cuz we were bigger, are bigger and will always b bigger than u... Up Giant of African!! |
iwemfoo: 419 came from the original yahoo boy Fowan Enine people couldnt pronounce his name na so e come be as e be.lie lie rubbish n smelly lies... No b by force 2 comment.. If u no kw, abeg shATAp!! |
Ishilove: *gasp*R.I.P... Buh na mango tree u use Go buy one expensive fan make u use die clean death. |
houstonia: Social network ko, communist Network ni,Nothing kill her. That means if she chop half the wordings and yabing wey me done chop from ajegunle to Ikotun down to ikorodu, she for kill her papa join. See mumu o. Now she just waste, wey she for come Naija come fulfill people oguego dreams.lol.,true talk |
joshyjags: nawa oooooh, na bully dem bully am ehhhhh, chai naija b d best, wch kind pikin for naija go go hang en sef sey dem yab am4 naija? Say wetn hapen?? U bully am 2day ko, wait 4 2mao na double double u go recieve.. Up Naija.... R.I.P baby. |
Balkan: My fellow Igbo men and women, this is just a little compared to what Hitler did to the Jews but the Jews came out richer and stronger in the whole world.xoo on point dr. One luv |
FOLYKAZE: How does the death of 24 people turns to merry party?they are more than 24 nd even more than 50.. Cum 2 kano where i stay, hear stories nd shed tears... Dz pple(BH) are HEARTLESS |
Mr Aboki: I see say another Suya meat don arrive..ur useless, Abokis are powerless fools, dy only go 2 GRA and quiet places 2 kill helpless southerners, they cant even come 2 sabon garri with thier knives.. Igbo boy go slaughter dia lives.. Damma dm knw datz y dia riot no dy near sabongari.. And as 4 bokoharam, dat 1 z faceless nd dy do use xplosive devices |
chukjojo: Please release that my friend, why woun't him rejoice? is it not obvious that some of these ibos are ready to sacrify more of their lives,ibo u say?? Ur a deep, dump, foolish, fool.. Xo ve gat none of ur tym.. Bush fowl... Go near d bomb cuz u no b ibo, make we see how e go spare u... Bush fowl |
Mr Aboki: And whats wrong with talking like an Aboki?!ur a true son of an idiot nd ur xo idiotic dat ur head z really 4 decoration... How can u support dz heartless thing in public... I think ur a suspect! |
pandriod: Just like the way they rejoiced when non ibos were deported from Lagos, only to start shouting when ibos were deported.dnt be silly, itz nt only d ibo's dat was d victim, it was targetted at xtians...2 bomb blasted xploded at 2 diff locations, one at a beer palour in enugu rd, s.g.. D other one xploded in anoda beer parlour new road which was close 2 a small church, holding an open crusade.. And it affected d pple in d church more... M in kano, i saw d scene nd wept... Dat man dat was seen rejoicing shld be HANGED cuz he must ve a hand in dz... GOD HELP UR PPLE IN D NORTH!! |
samuelkaykay: I humbly request that the aboki should pay a courtesy visit to Hon Chidi Lyod,after proper MACE-ING ,he should be transfered to ALUU community for FINAL JOURNEY.no be me talkam na my hand type am.lool sure tinzz |


