Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 12:12am On Dec 18, 2017 |
Martin0: .
Ok I nor know dem ooo,I jus like as the guy body take be,and him blackness!
Me wan go do my body make him get muscle like that oo coz some people dey talk say I get small pikin body! See this guy him Don dey plan how him go take manhandled me...... Martin I dey fear you ooooo small pikin body ke na small boy you be nah
|
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 11:52pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Hahahahah Nwan chineke E get who be noise maker 
Carry u Razor blade commot Ee You go enjoy me if you see me Truth be say I nor dey too comot if nor be my friend side I dey go I dey fear guys especially like u be acting cool but wen small thing happen you go begin cause me who be this other person wey dey your em |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 11:46pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: eh ok ooo make de journey continue first then dat time come ask me again
E be like say u wan be politician coz na dem value reputation pass me and u 
Em na my madam of those day's be that oo Na my friend dey marry her now,that small 50cl na dem pikin,though say she don carry my friend go her country coz she don accomplish her mission according to her... Hmmmm naso you go make mouth finish wen time rich you go fall person hand but your friend break the bro code by getting married to her nah why she nor go feel accomplished when she don trap naija man |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 11:42pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Many many stories dey sha,but everything na small small,we nor fight and na me personally dissolve the relationship due to a very strong reason
But all thesame sha,na only God wey creat me know why him give me that mind to end am then..
 nor con dey fear ooo,road clear All this one dey happen immediately you live semi..... hmmmm you get mind sha you for apply for another place nah So nah she be the lady for that country......wey make you flex moni wey you suppose take start business Emma I need to worry cause I very quiet person and I nor want problem |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 11:29pm On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 11:16pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: I don tell u before say am not a freak to those tinz. Ok gimme ur name make we stroll small Better begin let those things freak you ooooo Oya check my em em |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 11:06pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: No nor reason am like that,it jus a tactics Hmmmmm tactics master Put new one and I go do the same |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 9:33pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Ok sorry I nor know na! Next time I nor go dey share those kin new's with you again.. Abeg upload something e get wetin I wan check! not like that........ I mean you just ignore me because I said forget which actually hurt me so much...... Check now |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 9:13pm On Dec 17, 2017 |
|
Romance › Re: U.S-Based Nigerian Lady Is Searching For Husband On Twitter by biacan(f): 9:03pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Yes So you can be these angry sorry oooooo |
Romance › Re: U.S-Based Nigerian Lady Is Searching For Husband On Twitter by biacan(f): 8:56pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Chinekeme aaa
Na wa ooo
Hmmmm Martin |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:31pm On Dec 17, 2017*. Modified: 8:49pm On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:01pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Ah na wa oo u too strong oo Forget |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:57pm On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Is Rihana's Weight Gain Now Getting Out Of Hand? [PHOTOS] by biacan(f): 7:50pm On Dec 17, 2017 |
BluntBoy:

Wow, that was sweet. Thank you, Biacan. You're always welcome Bluntboy |
Celebrities › Re: Is Rihana's Weight Gain Now Getting Out Of Hand? [PHOTOS] by biacan(f): 7:50pm On Dec 17, 2017 |
BluntBoy:

Wow, that was sweet. Thank you, Biacan. You're always welcome Bluntboy |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:48pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Eee see biacan oo  Ok nor worry na old stories jus forget all those tinz I just wanted to know |
Romance › Re: U.S-Based Nigerian Lady Is Searching For Husband On Twitter by biacan(f): 7:48pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: How religious una family be, hope Non of ur family pipu either great grand father was ever a native doctor coz I know say e common with igbo's Dem dey but na my poci side I nor dey go there at all |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:46pm On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Is Rihana's Weight Gain Now Getting Out Of Hand? [PHOTOS] by biacan(f): 7:44pm On Dec 17, 2017 |
 BluntBoy: Honestly, you really cracked me up big time. Thanks to the creator that I put a smile on your face that's my main aim |
Crime › Re: Cross River Police Command Arrest Three Suspected Cult Members by biacan(f): 7:39pm On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:37pm On Dec 17, 2017 |
|
Crime › Re: Cross River Police Command Arrest Three Suspected Cult Members by biacan(f): 7:33pm On Dec 17, 2017 |
|
Romance › Re: U.S-Based Nigerian Lady Is Searching For Husband On Twitter by biacan(f): 7:32pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Yeah I know
Yes e get wetin I wan know about your family... Watin be that |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:31pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Ok,so wetin by ur question for here now? The things you said there where emotional can you please explain |
Crime › Re: Cross River Police Command Arrest Three Suspected Cult Members by biacan(f): 7:22pm On Dec 17, 2017 |
|
Romance › Re: U.S-Based Nigerian Lady Is Searching For Husband On Twitter by biacan(f): 7:20pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Come oo,I wan ask u something which kin family u come from.. Normal Nigerian family nah abi e get waiting you won nor |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:19pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Biacan na here u dey talk abt Yes sir |
Romance › Re: U.S-Based Nigerian Lady Is Searching For Husband On Twitter by biacan(f): 6:33pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: E jus weak me ooo,woman wey fine like that go jus dey search again,e surprise me oo Na she sabi sha |
Crime › Re: Night Club Owner Akeem Buries 2 Children & Piglet In Club To Attract Customers by biacan(f): 6:26pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Oooo which question again,abeg I nor remember the thread and the question again! Something about your dead uncle from the state's go check |
Crime › Re: Night Club Owner Akeem Buries 2 Children & Piglet In Club To Attract Customers by biacan(f): 6:23pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Most I go and anwer u on that thread!? Yeah I do go clubbing b4 with my friends,but now I don't go again I mean the question I asked you nah we I went offline |
Romance › Re: U.S-Based Nigerian Lady Is Searching For Husband On Twitter by biacan(f): 6:22pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Na wa oo this girl is too beautiful to be searching nau.. I dey tell you I can't bring myself so low |