Crime › Re: Cross River Police Command Arrest Three Suspected Cult Members by biacan(f): 6:21pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: E get one babe wey I meet for this NL she's from that place,na she even make me go that yeye state..well if no be her pay for expenses I for nor go oo So you been dey go play away match......? Martin |
Celebrities › Re: Is Rihana's Weight Gain Now Getting Out Of Hand? [PHOTOS] by biacan(f): 6:19pm On Dec 17, 2017 |
BluntBoy: So, how is the Christmas going to be? Perhaps, I should come to your place for some Christmas rice and chicken  Why are you Blunt you're Blunt because of money besides if you can't spend the money on me this festive period who will......? so you won come eat where you nor work Oga kolewek |
Romance › Re: U.S-Based Nigerian Lady Is Searching For Husband On Twitter by biacan(f): 4:49pm On Dec 17, 2017 |
ritababe: let them go after her na, abi e concern you ni or is she not a human being? ritababe so you're in support of gold diggers |
Romance › Re: U.S-Based Nigerian Lady Is Searching For Husband On Twitter by biacan(f): 4:37pm On Dec 17, 2017 |
Watch how broke guys will go after her....... smh |
Celebrities › Re: Is Rihana's Weight Gain Now Getting Out Of Hand? [PHOTOS] by biacan(f): 4:35pm On Dec 17, 2017 |
|
Crime › Re: Night Club Owner Akeem Buries 2 Children & Piglet In Club To Attract Customers by biacan(f): 4:34pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: Thank God I nor dey go clubbing again So you been dey go before...... Martin answer me ehmmmm go answer me on that thread |
Crime › Re: Cross River Police Command Arrest Three Suspected Cult Members by biacan(f): 4:32pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: So e nor dey happen for lasgidi abi is happening but on a low-key........but rivers is just everywhere I don't think that I can ever live there |
Celebrities › Re: Is Rihana's Weight Gain Now Getting Out Of Hand? [PHOTOS] by biacan(f): 4:23pm On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Is Rihana's Weight Gain Now Getting Out Of Hand? [PHOTOS] by biacan(f): 3:20pm On Dec 17, 2017 |
BluntBoy: She won't be the first. It happened to Janet Jackson too. It is happening to me too. I need to hit the gym asap. Bluntboy who ask you biacan said who ask you |
|
Crime › Re: Cross River Police Command Arrest Three Suspected Cult Members by biacan(f): 3:04pm On Dec 17, 2017 |
Why always rivers........ I wonder how people live in a place like that where deadly things happen......e.g cultist, rituals,thieves.......e.t.c....i can't just can't |
Crime › Re: Night Club Owner Akeem Buries 2 Children & Piglet In Club To Attract Customers by biacan(f): 3:00pm On Dec 17, 2017 |
 WTF is this...... club goers hope you guys are listening |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 12:54pm On Dec 17, 2017 |
Martin0: If to say I know say to get better serious babe wey nor dey lie go dey hard me like this,I for take am up that time...
But all thesame we nor go die sha,we go still dey observ to see how tinz dey go for life... After all my uncle spend all the year's for US be him con nigeria con die,and now na him brother's na dem dey enjoy him wealth,so iffa die like that am not the first  Ehmmmmmmm Martin sorry I kept you waiting I went to church that's why.......which girl dey lie give you......? why are you wishing yourself death please stop it don't make me sad abeg........you're becoming so emotional which is bad you actually need someone to talk to at this point of time........ Martin what happened |
Career › Re: Kayode Bello, The Lawless School, And The Hijab Cry by biacan(f): 8:21am On Dec 17, 2017 |
Bari22: Respecting law doesn't mean one must disrespect his religion The president daughter was been called to bar and she removed her Hijab.....tell me is fidaus more religious than her.....or did the president daughter disrespect her religion....? |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:15am On Dec 17, 2017 |
Martin0: Yeah,but I changed my mind Why nah martin |
Career › Re: Kayode Bello, The Lawless School, And The Hijab Cry by biacan(f): 8:14am On Dec 17, 2017 |
Bari22: If going naked is your right, please understand that covering is the right of a Muslim woman.
Fact No one is stop the Muslim woman from covering her body but she must respect the law |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 8:03am On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:32am On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:31am On Dec 17, 2017 |
Martin0: Which problem I dey hardly trust people wey no dey go church |
Celebrities › Re: Small Doctor Surprise His Producer 2tboiz With A New Car by biacan(f): 7:27am On Dec 17, 2017 |
anibirelawal: Half bread is better than none! Don't settle for less abeg |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:26am On Dec 17, 2017 |
Martin0: Eh eh ok no problem! But abeg nor carry that ur mind come were I dey ooo coz I nor go fit follow pipu wey get that kin mind oo,but anyway for some pointe e dey good make pesin get that kin mind..
How far gimme that thin wey I ask u for na until you begin go church before I go give you the stuff |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:25am On Dec 17, 2017 |
Martin0: Biacan sha I don tell u before,I nor dey go church but e nor mean say I nor believe in God ooo..
Na only when I travel na I dey jus manage go church..
Am sure u going to church ooo, If you nor dey go church hmmmmm problem dey oooo |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:24am On Dec 17, 2017 |
Martin0: Na wa for u ooo,most youth and infact friends wey I know here get reading time..
My reading habit na from my old papa hand I learn am,coz when I was with them him dey alway's read everyday so me con dey mimic am..
I dey alway's read every night,most times I use my chat here to stay awake till 1:30 or 2:00am so dat I can read b4 I sleep But yesterday d sleep jus be fire fire What are you actually reading if I may ask |
Celebrities › Re: Small Doctor Surprise His Producer 2tboiz With A New Car by biacan(f): 7:20am On Dec 17, 2017 |
Zaheertyler: with your face like who sars beat....who you dun buy tyre for With your head like rat on menstruation waiting concern you |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:19am On Dec 17, 2017 |
Martin0: Ok no wonder coz I surprise yesterday ooo
U know say I dey quick commot for house go work,so it take me a lot to be awake,like yesterday,I missed my reading time,as I could escape d sleep Let's not derail that thread.......yes nah they once set me up thinking I'll deactivate my acct. never known that my mind is made up like a stone |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:15am On Dec 17, 2017 |
Martin0: Ok no wonder coz I surprise yesterday ooo
U know say I dey quick commot for house go work,so it take me a lot to be awake,like yesterday,I missed my reading time,as I could escape d sleep So you have reading time tell me more about it |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:14am On Dec 17, 2017 |
Martin0: Dey form smart oo Ehmmmmm I hope say you go latter go church today cause I hear say anambra people dey worship osu |
Celebrities › Re: Pretty Mike Names His Pet Python "Toke Makinwa"; Baths With The Big Python by biacan(f): 7:11am On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Small Doctor Surprise His Producer 2tboiz With A New Car by biacan(f): 7:09am On Dec 17, 2017 |
|
Celebrities › Re: Small Doctor Surprise His Producer 2tboiz With A New Car by biacan(f): 7:07am On Dec 17, 2017 |
Martin0: Na wa oooo  Martin you nor me I can't hide anything I just said the truth |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:05am On Dec 17, 2017 |
Martin0: How ur night na? Nwan u nor quick sleep last night as usuall?wetin happen Abi e get any thing wey u do for daytime? Not really I sleep for daytime nah him make........ |
Celebrities › Re: Diana, Lady Tattoos Wizkid’s Face On Her Body "Its Permanent, I Won't Marry" by biacan(f): 7:03am On Dec 17, 2017 |
|