₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,333 members, 8,444,994 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 10:39 AM

Toggle theme

Biacan's Posts

Nairaland ForumBiacan's ProfileBiacan's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 331 pages)

Christianity EtcRe: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by biacan(f): 7:41am On Dec 10, 2017
grin
Martin0:
Abeg hep us teliam oogrin
Anyway na nice guy sha,him nor dey fuvkup
grin how you take know
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:34am On Dec 10, 2017
Martin0:
Yeah I can sleepgringrin I nor even con eat again,but I had to wakeup so early to eatgrin
Damm!!!
Hmmmmm so you later swallow the akpu......? a day with out akpu in the life of Martin is never complete
Christianity EtcRe: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by biacan(f): 7:32am On Dec 10, 2017
lefulefu:
music make sense.he"s even from my state.my fellow esan brother
hmm hope say you No go join head with am begin bash people here ooo this one wey nah your brother
RomanceRe: My Elder Brother Is Coming Home For Christmas And I'm Super Excited - Phoros by biacan(f): 7:30am On Dec 10, 2017
Airforce1:
Is he your boy friend ?
Never I don't know him ooo
Christianity EtcRe: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by biacan(f): 7:27am On Dec 10, 2017
Martin0:
Dem don already see am nagringrin
ok oga
RomanceRe: My Elder Brother Is Coming Home For Christmas And I'm Super Excited - Phoros by biacan(f): 7:25am On Dec 10, 2017
Airforce1:
Will my support help his career ?
Me never blow myself
Just say something nice about the song that's all
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:24am On Dec 10, 2017
Martin0:
Hmmmmm
Good morning.. How ur night nagringrin
Night was fyn but you can sleep for Africa
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 7:24am On Dec 10, 2017
Martin0:
Hmmmmm
Good morning.. How ur night nagringrin
Night was fyn but you can sleep for Africa
RomanceRe: My Elder Brother Is Coming Home For Christmas And I'm Super Excited - Phoros by biacan(f): 7:23am On Dec 10, 2017
Airforce1:
Which thread be that and what's it about ?
it's about music he's an upcoming star come show your support
Christianity EtcRe: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by biacan(f): 7:21am On Dec 10, 2017
Martin0:
gringringrin
Call your friends to help this guy
RomanceRe: My Elder Brother Is Coming Home For Christmas And I'm Super Excited - Phoros by biacan(f): 7:20am On Dec 10, 2017
Airforce1:
To play with sand
Come there is this thread which I called your name come help the guy
RomanceRe: My Elder Brother Is Coming Home For Christmas And I'm Super Excited - Phoros by biacan(f): 7:18am On Dec 10, 2017
Airforce1:
Quilox too far from my end ...
I live mainland .. so you see.

You go come nairaland biitch party right ?
To do what there.....?
RomanceRe: My Elder Brother Is Coming Home For Christmas And I'm Super Excited - Phoros by biacan(f): 7:13am On Dec 10, 2017
I hope he brings enough dollar........ can't wait for our outing in quilox
PoliticsRe: See The "Special" Handshake Between Two PDP Delegates At The National Convention by biacan(f): 7:10am On Dec 10, 2017
rawpadgin:
well, i will wholeheartedly accept an invitation to this occult than the conventional ones most Nigerian youths joins
I want to quote you in a certain thread to help a young star
Christianity EtcRe: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by biacan(f): 7:08am On Dec 10, 2017
ChiefPiiko:
I like the song cool I am listening already
Nice lalasticlala help this young star
Christianity EtcRe: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by biacan(f): 7:04am On Dec 10, 2017
ChiefPiiko:
Lemme take a listen
Ok let's help the guy
Christianity EtcRe: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by biacan(f): 7:01am On Dec 10, 2017
Nice song



cc
lefulefu
martin0
deadrat
safiaa
chiefpiiko
iamj
Air Force
lalasticlala
Rawpadgin
PoliticsRe: See The "Special" Handshake Between Two PDP Delegates At The National Convention by biacan(f): 6:38am On Dec 10, 2017
Cult things
PoliticsRe: Bayelsa Community Shuts Down Agip Oil Wells by biacan(f): 6:36am On Dec 10, 2017
This is what happens when you play smart in a wrong way........ a contract where signed if you can't stick to that leave now
PoliticsRe: See How Much Wike Allegedly Paid PDP Delegates In The Concluded PDP Convention by biacan(f): 6:34am On Dec 10, 2017
Oil money
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 6:32am On Dec 10, 2017
Martin0:
U know na,coz u nor dey sound like this before
Em make we no quarrel again ooo good morning
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 11:28pm On Dec 09, 2017
Martin0:
Hahahahahah tactics change this minute abigringrin
Which tactics......lol
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 11:19pm On Dec 09, 2017
Martin0:
Nor dey tink like that ee,who big boy epp...

I be wan jus go sleep sef,but I say make I check on you to know if u dey vex with me
You my friend why will I be angry with you you've done nothing wrong
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 11:08pm On Dec 09, 2017
Martin0:
Ok ooo,make we stay like that nagringringrin
Good policygringrin
Since you forming Big boy
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 10:48pm On Dec 09, 2017
Martin0:
Yes I have seengringrin
I nor dey use the mail wey I take open diz akant na make I say make u send comegringrin

Abi na crime again
Me I never send any guy mail for here and I nor go try am
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 10:43pm On Dec 09, 2017
Martin0:
Gimme ur username,or send me a mail,na my condition be thatgringringrin
You Don ever see where girl dey send guy mail.......?
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 10:41pm On Dec 09, 2017
Martin0:
U say wetinhuh
Wetin u say make pikin do ehgringrin
Upload another pishur
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 10:37pm On Dec 09, 2017
Martin0:
Hahahahahahahah so rumours don reach ya ear now now now abi,e nor get wetin pesin nor go hear with him ear for Nairaland ooogringringrin
Know make me think back upload another one
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 10:28pm On Dec 09, 2017
Martin0:
Who told you thatgringrin
Me flex money,when did u became my monitoring spirit,
We never even know each other last year,I wonder how u take knowgringrin
Well e get as that trip arrangement take come
How e take come.......
I hear say nah your cousin pics na him you upload give me
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 10:17pm On Dec 09, 2017
Martin0:
Hian me I never eat oogringrin maybe by 1pm or 2pm I go eat,I never dey hungry now
Hmmmmm who know weather you never swallow heavy akpo with ofe onubu cause anambra people can eat for Africa
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 10:15pm On Dec 09, 2017
grin
Martin0:
Hmmmm well it ur believgringrin

Iffa con shock u say I nor get wetin u go con do then...

Abi u nor know say dem dey get people wey no get familygringrin
Yes such people dey like that like........that money wey you flex for Togo last year December don reach you to start business nah cheesy
RomanceRe: 6 Best Ways To Enjoy Oral With Your Partner (photo) by biacan(f): 10:10pm On Dec 09, 2017
Martin0:
Eh eh ok ooo,no wahala I trust ugringrin
Wetin u eat this night na? Abi u don eat finish without even try to call me outgringrin
I never eat soooo I'm even thinking of drinking tea Wetin you eat

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 216 217 218 219 220 221 222 223 224 (of 331 pages)