Bigbam's Posts
Nairaland Forum › Bigbam's Profile › Bigbam's Posts
Suregiver48:awaiting the rainfall 111733-bigbam. bet9ja |
![]() justwiseass: justwiseass: justwiseass:shey Na account number abi bet id |
I dey queue too o abeg |
Mranybody:what if I post the picture n blur my face a little? just fr security u knw nau |
happy sunday sport lovers... abeg I need 1k to take transport to work this week even if na loan i promise to pay back by friday when I get settled. pls dearly beloved I sincerely need help make I no loose my Job... thanks in anticipation 0012961406, stanbic IBTC bank daramola bamidele God bless you |
I fink we shuld do sumfin bout dis dude .. Wen he wan get minister |
Na todai .. Una go find tire .. Iranu .. Abasa ![]() |
[quote author=BiHung post=32625271]Seun lalasticlala pls take note and ban this scammer. He has too many accnts on NL . Same person different account. Justwise banned him from travel section till 2022 cos he confessed to be a professional and proud scammer and investigators are on his case. 1. Alobam1 2. Mattkelly 3. Alingo4life 4. Lovely123 5. Loverher More reports coming. [/quote Why u dey hate .. Abi u sef dey like d babe |
Shebi all of em dey meeting wit jona d oda dai? Why he no lament fr thr .. No beta pson to vote fr, like na d only lady fit do am nw o |
Nw na #martchwithbuhari .. No be #febuhari again .. No wori e go soon turn #maybebuhari Badgers14: |
Na only him state dey vote .. Ao many dem b sef, abegi jor .. #whatshallbeshallbe |
See as him cum humble |
If its true I don't tink its abt d moni, sumtin else dey btwn dem wey we neva knw. Haha! Hoodlums fr N200 |
Its not dem fault na, dey went wit a good heart. The unknown caller should be placed on amber alert. I pity dem sha. ![]() |
Wen will it b implemented cus i don tire fr ijebu-epe rd o |
I can help u . Thats what we do @ i-Tech solutions. Private computer tutoring and all about info tech. Contact: dara.bamidele@gmail.com or call 08062297286 |
suffering a lifeless corpse... smh .. Abı em dey gıv thıer sef wahala |
otunba ayodeji balogun. OMODEOLOWO 1 OF LASGIDI |
tpia1: when was charly boy without shoe?ok u sef read am... ![]() |
he is one of my best nollywood epic actors...so sad |
candieangel12: WINNER!!!abeg which skul u finish frm |
Dinmajudith: Wats our age differences?guy na only u go skul 4 NL result:first klas...lol |
[quote author=Ricky_Ross]Once a biiitch always a biitch. Fake eye lashes, fake assss, fake lips, fake booobs and fake everything. Even her pusssy hole is fake.She did surgery to reduce d hole size, i got to know coz i smocked that puci on a numba of occasions. Bowse[/quote]4 ya drm bah |
just love dis dude kul bro kip it up |
dat is nt lukin lyk a nollywood booty ![]() |
amiskurie: FACT:If an american lady looks like this she will have to go for surgery,and if she can't afford surgery she will have to commit suicide. ![]() u baaaaddddddtttttttttt!!!!!!!!! |
too much makeup ![]() pheyikemi: Y is their face so oily?? |
person wey sopose to dey push cow enter lasgidi cum b gov...wetin u expect ![]() |



