Bigkoko's Posts
Nairaland Forum › Bigkoko's Profile › Bigkoko's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 210 pages)
I think say many of them don mad before. This one no be hypocrisy, na only madness fit make people dey behave like this! DatNiggaDaz: |
So na one patriotic fisherman for ONELGA go find solution for Asiwaju? But he knows how to find solution for a new jet? Honestly, you don't mad before? Because even mad people no fit fish out these things wey una dey write. I understand una suppose show workings for the 30k, but come to think of it...30k dey reach una? Talk true! sIfioksq: |
Another lazy ass Free loader counting his take away after protesting against protest! This one too na mama born am. I heard na callinius, the old nairaland 🤡🤡 🤡🤡🤡. At least if his lazy ass can't do anything useful, I'm sure nonsense like this can use his destiny
|
Callinius counting his money after a successful day out protesting against protest! Omoooo na to go buy kparaga be that ni.... See people wey dey support Asiwaju? Tufiakwaaaa! |
My dear the thing tire person ohhh..... See how people dey try Japa comot from Nigeria, yet some cl@wns on nairaland, especially that old vseless ediat callinius. Tufiakwaaaa how old man dey vseless like that! Manowar94: |
So after shouting Pandora up & down, while praising a cl@wn, so he don reach make people go make their community kwo? Asiwaju don make e community? Abi you don make your own community? Oya common go face your job of shouting Jagaban up and down..... Protest against hungry no concern people wey dey on 30k stipend Biko Chinkoalhaji34: |
Noo.... You guys overestimated Asiwaju. Fo you know why Prof Yaks didn't rig elections in the South? To show Asiwaju that you can't win without us! As for 2027.... Let his Govt survive it first that's all I can say! obaidan: |
It is Dangote vs Asiwaju and his nephews! Dangote ground is clear, if you build refinery in Nigeria, sell to Nigerians but you can not be controlling Policies in Nigeria and also have a refinery or blending plants in Europe! Wallahi..... Asiwaju is going in 2027..... I trust Dangote and he brothers tondo the needful. That's if Asiwaju Govt reach 2027 Sha ..
|
Anything wey make Africa's richest man to come out and wail, just know say a new crop of crooks, actively in bed with Asiwaju is cutting him off! All Dangote has to do is just keep aside 0.05% of his wealth as slush fund for 2027 elections. Hand it over to El Rufai, El Rufai Kwakwaso knows how to use it on the north. Leave SE and SS for us.... Asiwaju can have Ronu-land. Tankio |
Nnnaaa.....this Asiwaju sef! Na everyday he dey recruit small small craze as supporters. Where this kolo escape from? Yabaleft, Oshogbo or Molete? Carry your craze comot here..... This post no be for mentally challenged patients! haslaw: |
That black soap you take dey bath naim dey worry you in case you no know.... haffaze777: |
When gods wan turn agberos, na to hold 2×2 for body..... NaijaCowFarm: |
So quarrel don bust for two brothers? I thought Asiwaju said yolluba and Fulani are one? Abi think say both of them na MUMU? I mean Muslim Muslim? So when Asiwaju join forces with North to disturb and eventually ruin NIGERIA Development during GEJ, so he didn't join forces with North? Hopefully, una no dey mad, because everything dey point say una dey! Don't forget this pishures in a hurry! dumahi: |
Hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣 Adeyemu, this one you dey warn buyer before you sef, hope everything dey alright with you ni? Rest Biko...... You be Yoruba, chest am bruhn, no dey claim people wey you no know..... Those times don pass. PortHarcourtcit: |
My papa? A fine gentleman of the highest order, cool, diplomatic and certainly egalitarian. He's non of those attributes of Asiwaju, non will he ever pay fake bishops to support him, or turn reverred Oro culture into spiritual agberos.... Hahahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣....be rest assured my dad no dey deal on heroin, nor addicted to drugs! He's not affiliated to drug cartels or ever embarked on a State capture... He will never loot a Full State knowing fully highest he's gonna be around for not more than 100yrs. You get it now kiddo? Oya receive BMB Common Sense now! haffaze777: |
In case Asiwaju is beaten blue black, or the Army steps in, Omo na govt in exile them dey Plan! Tufiakwaaaa! |
Per second earner ..... People don shout Jagaban tired before you, nothing com out. haffaze777: |
Hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣 Aje..... We are there in spirit! Goodvibes007: |
Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣 Adeyemu rest naaaa! |
When traditional gods are refreshed and deployed as political thugs...... Menhhhhh. Asiwaju na man you be! Anything you touch, you go destroy! Na to just hold your 2×2 for body, any gods wey Jones near the protest, na to use am send am back to shrine. I hate hypocrites!
|
So if better people dey mention their father, so you go join mention drug mule? ....no wonder your life dey as he dey. no improvement!haffaze777: |
Hahahaha..... yes na, we sabi you naaa. No be you and other small craze dey shout jagaban up & down like a red ass rhesus mokey wey banboon just knack? We sabi you na...make i send small food to this monkey, look's like hungry don finish the small craze!! Awon earner per second! naim hunger don finish hallinus?Chop make you get strength small do your job small...even you too na mama born you! If you need more let me know! AdolfHitlerxXx:
|
Hahahaha.... if you use your time well, you for no dey online 24/7 hours shouting jagaban like mumu wey hammattan dey beat for belly.... See sewer rat wey dey request for accounts. na the 30k stipend you give out from or the wan you pick for owambe? For give hallinus small...he dey the same hustle with you and hunger just dey make post "Toh" ![]() AdolfHitlerxXx: |
If he be my father, i for don dash to one river goddess like that... i hate nonsense haffaze777: |
So if people talk, even you too, wey dey use granting of loan decide, go talk? Even the nonsense una dey fall for, even a 10 yr Aba boy no go fall for am. When you tire to shout jagaban up & down like old hag wey don reach menopause, you go calm down! JagabanB: |
Who be this rhesus? You don tire to shout Pandora like old hag wey dont reach menopause? Oya comon go do your work wey dem pay you for? Goodvibes007: |
That's exactly what UK/Dutch did with SPDC...no serious structure built for decades they have been operating in the country. Even refineries, they no get! ![]() GreenxGreen: |
Hahahah.... who be this? Where this small craze come comot from? Awon father of the nation. Shame no dey catch una say na drug mule una dey call father of the nation? Well, wetin i sabi sef?haffaze777: |
Yorubans don't hate Igbos...forget these online quarrels. Ditto the Igbos too.... If you take my post too personal you go think i hate them, not at all. They simply envy the Igbos! That's why the yorubans with substance won't hesistate to marry any Ada-obi that come across his way. By substance, i don't mean these hungry, online miscreants...on 30k diet, sorry stipends! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 210 pages)