Bigmo22's Posts
Nairaland Forum › Bigmo22's Profile › Bigmo22's Posts
1 (of 1 pages)
hi every one i greet unna, please i really need help and few suggesting from people in the house. as Nigeria don dey like this na to jakpa na remain. abeg i want person to tell me about Gambia, na the country wey dey my mind be that, which legit job person fit do for there? |
1 (of 1 pages)