|
Politics › Re: ₦90 Billion Hajj Fund Misuse: ICPC Grills Finance Director, NAHCON Officials by BIGSALV(m): 10:49pm On Aug 10, 2024 |
90BILLION for hajj? is nigeria a muslim country? |
Politics › Re: Police Make U-turn, Say Officer IGP Claimed Was Killed Survived Miraculously by BIGSALV(m): 3:31pm On Aug 04, 2024 |
Looks like npf are playing police and thief game we played when we were kids |
Culture › Re: Protest: Traditionalists Embark On A Spiritual Procession In Ikorodu (video) by BIGSALV(m): 9:28pm On Jul 29, 2024 |
Ikorodu fit come catch fire o |
Politics › Re: Armed Robbers Kill Brigadier General Harold Udokwere In Abuja by BIGSALV(m): 4:59pm On Jun 23, 2024 |
He who lives by the gun dies by the gun RIP to the dead |
Politics › Re: Peter Obi Celebrates Emeka Nnadi Who Has A Park Named After Him In Canada by BIGSALV(m): 4:48pm On Jun 23, 2024 |
EMEKA NNADI to the world
son of the soil |
Politics › Re: Energy Theft: FG Plans Electricity Offences Tribunal by BIGSALV(m): 2:45pm On Jun 21, 2024 |
Only thing wey i dey gain from FG na bypass make dem no try am |
Romance › Re: Why Are Single Mothers Always Very Nice? by BIGSALV(m): 9:46am On Jun 21, 2024 |
Dem gaz dey nice becos dem don turn 2ndhand and to settle down no go easy |
Politics › Re: IPOB Terrorists Display Different Kinds Of Ammunitions Used In Killing Soldiers by BIGSALV(m): 9:36am On Jun 21, 2024 |
Simon ekpa is an agent of FG |
Travel › Re: Nigerian Family Gets Deported From UK After Reporting Each Other (Vid) by BIGSALV(m): 9:29am On Jun 21, 2024 |
I know them |
Politics › Re: We Are Ready To Sacrifice Allowances For Workers To Get ₦150k - Senator Wadada by BIGSALV(m): 9:23am On Jun 21, 2024 |
I hope you meant what you have just said |
Education › Re: Meet Nwobodo Favour Chismidi: UNN Graduate Who Is A Polyglot by BIGSALV(m): 9:12am On Jun 21, 2024 |
God has blessed AlaIGBO plenty plenty |
Sports › Re: Ibrahim Babangida Dies In Accident, Tijani Babangida & Wife Hospitalized by BIGSALV(m): 3:15pm On May 10, 2024 |
FB FOR SALE 8K |
Politics › Re: Drama As LP Youth Leader, Ken Omusi Sacks Party’s EXCO In Edo by BIGSALV(m): 3:14pm On May 10, 2024 |
FB FOR SALE 8K |
Travel › Re: Lagos-Kano Rail Begins Freight Operations In June, Says FG by BIGSALV(m): 3:11pm On May 10, 2024 |
FB FOR SALE 8K |
Romance › Re: I Need Someone That Can Be Giving Me'akamu'every Morning Here In.. by BIGSALV(m): 4:19pm On Apr 16, 2024 |
advanceDNA: Lol......Na so she dey do...she dey whine and code...
she fit snap big cucumber say she dey crave for am.....
Snap her waist full of waist beads they ask pple for here if Dem like am
Snap her hips say she just do sit up
....e be like she be coded street for boyz wey sabi decode... I go reason am |
Romance › Re: I Need Someone That Can Be Giving Me'akamu'every Morning Here In.. by BIGSALV(m): 2:51pm On Apr 16, 2024 |
|
Romance › Re: I Need Someone That Can Be Giving Me'akamu'every Morning Here In.. by BIGSALV(m): 12:12pm On Apr 16, 2024 |
Na that akamu go choke you till you vomit am ewu |
Politics › Re: Tinubu Is Now Dividing The North by BIGSALV(m): 12:06pm On Apr 16, 2024 |
Op reverse is the case here it should be 'the north is dividing bulaba's chances for a 2nd term' |
Romance › Re: See Why Tiwa Savage Like Drinking Okro Water (pictures) by BIGSALV(m): 11:59am On Apr 16, 2024 |
Its a lie okro water is for boasting sperm |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United (4 - 3) On 4th April 2024 by BIGSALV(m): 7:24pm On Apr 04, 2024 |
united to win 1-3 |
Food › Re: The Yam Porridge I Made With Just 2400. Very Delicious. Photos by BIGSALV(m): 5:26pm On Apr 02, 2024 |
this porridge goes well with akpu |
Politics › Re: Chukwuemeka Ojukwu's Will: Bianca Wins In Court by BIGSALV(m): 3:21pm On Apr 02, 2024 |
see this beautiful lady wey ojukwu leave behind i like her |
Politics › Re: DCP Gbolahan Oyedemi Found Hanging Dead In His House After Easter by BIGSALV(m): 3:01pm On Apr 02, 2024 |
nigerian police men dey brutal pass polithiefcian  |
Politics › Re: Nigerians In Severe Pain - Bishop Joseph Akinfenwa by BIGSALV(m): 9:42am On Aug 28, 2023 |
We never reach half time[color=#990000][/color] |