₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,493 members, 8,426,805 topics. Date: Sunday, 14 June 2026 at 10:35 PM

Toggle theme

BILILIS's Posts

Nairaland ForumBILILIS's ProfileBILILIS's Posts

1 2 (of 2 pages)

LiteratureRe: Naija Love Rhymes For Valentine by BILILIS: 12:53pm On Mar 29, 2009
@ meadan

i no send anybody but u
want u know dat i've always got u
neva eva do anything to hurt u
God forbid someone's heart is broken, baby not u

this thread no fit tempt me
with plenty bad guys in disguise
wey dey promise u bently
when their bank a/cs still dey very empty
n recently
playa hataz don enter dis thread acting like say them dey vexing
but they'll remain depressed and distressed while we'll be flexing
n finally making u mine has been on my mind n dats d next thing
so to all those pple who no like us, n see us dey bone
i dey tell dem too say make dem, leave us alone
cos i be die hard n i no dey give up my own

real poetry in motion on dis thread, is wat it is
a lil swagger mixed wit some street cred, is bililis
yes when i release
n take my shot, i neva miss
becuz i take my tym n move smoothly based on the "G" Principle
i strongly believe dat d connection btw us is invisible
ur light i want to rekindle
to shine so bright on me till i feel the goose pimples
n to prove to u my love is simple
by droppin rhymes n hotlines on dis thread like some sweet jingles
LiteratureRe: Naija Love Rhymes For Valentine by BILILIS: 7:19pm On Mar 27, 2009
@ heyo,

heyo i didnt attack u indirectly
was only tryn to prove dat i might be
showing meadan that most likely
she'll end up being my wifey
more of letting her understand
i want to be her certified Mr. Man
pls 4get there r a lot of judges
n leave all d grudges
cos we all are N/L Buddies
so lets go ahead n keep the thread on
cos its all for the fun

@ meadan

na lie
actor no dey die
instead them go write the end
i really want to be more than a friend
no wonder
u strike tough words on me like a thunder
and act like u scared of d anaconda
anyway thanx for complimenting my style
cos right now, u making me smile
am writing this love letter
hopefully things will change
n turn 4 d better
LiteratureRe: Naija Love Rhymes For Valentine by BILILIS: 8:36am On Mar 27, 2009
kai who dey claim loverboy for this thread
abeg to the left go chop ur akara n bread
no come here dey form superhero
but rather keep ur cool instead
slow and steady
they say wins d race
n me i dey ready
for meadan to cure my craze
ahead ahead i go dey flow dey go
with my style too numerous to mention
n nothing can stop me except divine intervention
LiteratureRe: Naija Love Rhymes For Valentine by BILILIS: 8:18am On Mar 27, 2009
wetin N/L don join together
abeg make no man put asunder
becos me and meadan
na bumper to bumber
as una see us so
we don already dey jolly dey go
but just incase u neva know
she dey kill me soo sloww
tru tru i serious i no dey try dey funny
as dem other dudes like heyo, roty n denony
LiteratureRe: Naija Love Rhymes For Valentine by BILILIS: 6:38pm On Mar 26, 2009
like play like play
dis thread don dey cause traffic
but today na today
me i must score my own hatrick
e no matter whether na valantine or not
becos we go just dey jolly everyday like say we hit jackpot
to rotimi n neyo
walahi una dey try una best
but here, i'm d hero
so make una no try contest
unless d end go dey too grotesque
LiteratureRe: Naija Love Rhymes For Valentine by BILILIS: 9:51pm On Mar 25, 2009
Hmm this tread is really interesting
makes me wanna start my own rhyme testing
meanwhile, i"m tryn to find out
before i take my time out
props and big ups to y'll even dropped lines not wack
and a very big hug to maedan, cos u got it like dat
i feel u girl
u got flows dat make my toes curl
am seriously trippn , no bullsh*tting,
cum into my world
we can make d best valentine date
cos u deserve my love n no jealousy and hate
from dudes who show no love n neva know how to relate
trust me i got the solar power
supply u full current every other hour
gotta take a bow
and hope we later connect somehow

1 2 (of 2 pages)