Billgatexp's Posts
Nairaland Forum › Billgatexp's Profile › Billgatexp's Posts
na play we dey lay and i hope say no one take offense. was just kidding sha, ebony u know the drill, hope u no dey para coz i no mean am and even sef, how u take think say that pix ressemble u? although e fit oh, who knows lol |
for tune up 2007 u can have the serial here, name: Kai Company: Sweet code: UN3W7-EC52F-7XRTC-4XXK2-Q7FAD-UHAX2 FOR ANY OTHERSERIAL OR CODE JUST HOLLA AT ME |
anyway sha, ur name na showbobo and u just dey show ur ugly attitude so why i go worry. as for u, ebony abiwetin u say be ur name. monkey wey no get tail na him u be u know , baboon, c ur pix
|
@chika, thanks for the compliment, the thread was meant for you to post pics of u and ur soul mate so why criticize. post ur own make we c |
sorry oh, no vex too much for my yellow towel as una call am, i just feel proud to be a chelsea fan sha, no vex u hear,
|
there has been a hell of shooting in ph especially the town areas and no one seems to know why the sporadic shooting. today happens to be the kick off of carniriv and it seems our brothers in the creeks would not want that to happen. The gov just visited borikiri a few minuites ago and cant ascertain wats wrong. |
who say i dey stay for oshodi, e be like say ur mouth dey scratch u, no b ur fault sha,
|
like this
|
why una dey quarell now, abeg make dis thread no come bring wahala oh, abeg make una chill, stan cool down and u soki cool too. oya make una shake hands, |
make i yarn una, make we try get one point wey we go talk about and no be to dey yarn pua. |
at least u fine pass this ma guy,
|
anybody ask u to tear ur pants? i no fit understand this ur goat mentality, u just dey pretend like say u no send before we go know now u don first run go ph to go look. remember say u never see wyclef before so now na ur chance, olodo |
i get one to sell ande no cost. i don tire for m my own na 9210i communicator |
CARNIRIV BEGINS 6TH, 2 DAY FUN FIESTA IN PH and wyclef jean storms ph. http://naijalive.net/nigeriannews/2008/10/17/wyclef-jean-storms-port-harcourt-for-carniriv/ |
i bet some people dont know the difference between a towel, muffler and stole. u better check ur dicos, incase u neva know that na crested chelsea muffler all the way from uk, chow
|
try these, i guess they will help and always holla if u have probs related to sofwares 145245152263 for dap full A6281-5423-RUDZJ-JEOMX-193 or D044D742900E5526F9BB8A7CC9D5850D OR D044D742900E5526F9BB8A7CC9D5850D dap 8.0 Email: salman_baloch@msn.com S/N: 3615-5579-RMARG-JAXZJ-197 just hola if it works for u |
if u know say ur girl no dey shame u, post una pix here,
|
what can be the end to these constant killings especially in jos and other areas. post ur views, do we fight back or let sleeping dogs lie? |
its a pity, |
see ur brothers and sisters, wetin u fit talk
|
i have achieved a lot with this fbt stuff and i have prepare a list of all i have achieved with dates i can remember, 1. i connected to one of my neighbour called abike and she paid me 10,000 plus kind, aug 10th 2. connected for mr charles and got paid 5,000 aug. 14th 3. one girl called cecilia came to me and i connected her for kind only, aug 21st 4. connected my aunty and recieved 7,000 5. connected for a friend and just collected 3,000 oct 12th 6. connected another girl mariam and she paid me 4500 22nd oct 7. impressed bene, with it and she is my wife to be now, fbt thank u i have some girls begging me to take in kind only and i am still considering it, how una c am?
|
if u like believe it or not the score is CHELSEA 2 arsenal 0, bet on it and confirm. the blueeeeeeeeeeeeeeeeeeeees, 4 life
|
billgatexp@yahoo.com |
why him no come dupe me make i show am how amadioha dey operate, small thief, anyway sha na ur cross u dey carry, afta all jesus carry him own, mugu |
@stancozy, just go to tgtsoft.com and download stylexp male or female, then install, i will send screenshots to ur mail, chow http://www.tgtsoft.com/download.php
|
[flash=200,200][/flash] If u wish to learn how to customize ur bootscreen, just drop ur ids and i will send u the tutorials and softwares for free. |
me and my sis,
|
cash or no cash, FBT helps us sumtimes, though the bad side is a fixed and continous gaze on the pc apart from that, i recommend it, |
the best software for that is google hacks. type that in google and download and u can get any mp3, vids and lots more. holla if u like it |
hope u no dey para coz i no mean am and even sef, how u take think say that pix ressemble u? although e fit oh, who knows lol