Politics / Re: Photospeak: Jonathan And TB Joshua Today @ Synagogue by billsteve(m): 9:22pm On Sep 20, 2014 |
Bros j i dey hail .. Abeg i no go fit for 2015 1 Like |
Politics / Re: NIGERIA 2015: APC Will Win Overwhelmingly, PDP Has Failed – Buhari by billsteve(m): 9:20pm On Sep 20, 2014 |
Buhari na craze dey dat you head.. You no go fit sidon for that sit 4 Likes |
|
Sports / Re: Yakubu Ayegbeni And Imoh Ezekiel Meet In Qatar by billsteve(m): 9:12pm On Sep 20, 2014 |
Yakubu ,, yakubu e don tay o |
Politics / Re: President Goodluck Jonathan Set To Marry Second Wife Ahead Of 2015 by billsteve(m): 9:11pm On Sep 20, 2014 |
Wetin kon cosine us . If e he like make him marry 88 wives e no consine federal gov 2 Likes |
Politics / Re: Corporate Slavery: Dangote Accused Of Over Using 400 Workers To Build A $400 M C by billsteve(m): 9:08pm On Sep 20, 2014 |
Abeg make una tok betta tin |
Politics / Re: Awolowo/ APC and PDP are all Illiterate by billsteve(m): 9:06pm On Sep 20, 2014 |
How u take know |
Celebrities / Re: I Need A Man In My Life – Yvonne Nelson Prays For A Man In This Hiliarous Video by billsteve(m): 1:28am On Sep 20, 2014 |
Na 7 pack i get o you go like am... Laff wan finish me |
Celebrities / Re: Wizkid : I Will Sue Any Blogger Who Puts Up My Album Online by billsteve(m): 1:25am On Sep 20, 2014 |
Funpeter: Na you go first sing ni? Abeg pack well joor..... No need we go download am for alaba, maybe you go sue the whole alaba market then. Abi the guy broke ni? my guy tell am o .. Na ode hin be , hin don forget say alaba dey exist |
Jokes Etc / Re: ”why We Banned Shoki” – NBC Finally Opens Up [must Read] by billsteve(m): 1:22am On Sep 20, 2014 |
Whi una no ban orezi own na lil kesh own una kon ban ..mad pipu |
Phones / Re: Which Iphone Should I Buy?” Iphone 6 Vs. Iphone 6 Plus by billsteve(m): 1:20am On Sep 20, 2014 |
My broda buy iphone 55 |
Religion / Re: Released: Imam Molested, Tortured 5-yr-old Because he 'doubted Her Virginity' by billsteve(m): 11:58pm On Sep 19, 2014 |
Prof iman ... Y you wan chop wetin you no fit swallow |
Celebrities / Re: Tonto Dike Got Dumped And Was Contemplating Acid On The Boo Snatcher by billsteve(m): 11:56pm On Sep 19, 2014 |
Tonto! Tonto! Tonto! How many times i call .. No tri am oo!! 1 Like |
Politics / Re: Fans Mock Desmond Elliot Over Yoruba Name by billsteve(m): 9:57pm On Sep 19, 2014 |
ola6: The guy is a JOKE!!! Olushola?! LOL. Not for one day did anyone know he was Yoruba. Is he ashamed of this blessing God gave him? Desmond, keep deceiving yourself, ode omo. I trust those babas, dem go collect money clean money. Guy your head dey dia.. Very soon e go turn to ibrahim or emeka 1 Like |
Politics / Re: United Support For Goodluck Jonathan 2015. by billsteve(m): 9:53pm On Sep 19, 2014 |
GEJ i dey your side 2 Likes |
Politics / Re: Youth Corper, Ezemagu Nnamdi Contributes N10,000 To Jonathan’s Campaign Purse by billsteve(m): 9:49pm On Sep 19, 2014 |
Na God go bless u my guy |
|
Health / Re: Photos: Governor Fashola Hosts Some Ebola Survivors by billsteve(m): 9:31pm On Sep 19, 2014 |
henchamb: thank God for fashola, if he was as clueless as his coleague from abia or their oga kpata kpata GEJ, by now we wud have seen ebola patients roaming the streets begging for food. i dont know why nigerians vote on ethnic and religious lines and cant allow somebody like Fashola to lead Nigeria ![cry](https://www.nairaland.com/faces/cry.gif) you no go shut up that your dirty mouth for dia .. Go carry fashola put na ... 1 Like |
Politics / Re: Fans Mock Desmond Elliot Over Yoruba Name by billsteve(m): 9:18pm On Sep 19, 2014 |
Every body wan claim name wey them no get very sone gov fashola go add chukwudi to hin name . The name go be GOV BABATUNDE Emeka Raji Fashola ... Abi how una tink am 2 Likes |
Celebrities / Re: Ladies Who Do You Prefer, CHARLY BOY Or DENRELE? by billsteve(m): 9:13pm On Sep 19, 2014 |
I no fit choose any |
Religion / Re: Another Church Building Collapsed. by billsteve(m): 9:07pm On Sep 19, 2014 |
Na whaoo .. Wetin dey happen self? |
Nairaland / General / Re: SEE Latest Revelation Of How TB Joshua’sbuilding Went Down by billsteve(m): 9:05pm On Sep 19, 2014 |
Guy yoo no go shut of for dia!! Na u no the truth tell us na |
Celebrities / Re: So 2face Too Can Cook!!! See Him Showing Off His Cooking Skill [see Photo] by billsteve(m): 9:01pm On Sep 19, 2014 |
Baboo |
Nairaland / General / Re: TOP 10 Airport In The World by billsteve(m): 8:57pm On Sep 19, 2014 |
Wetin do muritala international airport .. Una dey fall my hand |
Romance / Re: Which Of This Lady's Wil U Love To Marry. by billsteve(m): 8:56pm On Sep 19, 2014 |
Y you dey ask you know the answer na |
Phones / Re: Man Rents Out Girlfriend To Buy Iphone 6 by billsteve(m): 8:53pm On Sep 19, 2014 |
Na whaoo! Una go start to sell una house becose of iphone 6s |
Politics / Re: Kebbi Governor Slaps His ADC In Public by billsteve(m): 8:51pm On Sep 19, 2014 |
Chai !:-) disgrace |
Politics / Re: Nigerian Troops Celebrate After Killing Hundreds Of Boko Haram. Photos. by billsteve(m): 8:48pm On Sep 19, 2014 |
Na today !! Abeg make una free meeee!! |
Celebrities / Re: I Can’t Find My Bra – Actress Goes To An Event Without Wearing A Bra (PHOTO) by billsteve(m): 8:45pm On Sep 19, 2014 |
Abeg make una ask a where she keep am |
Politics / Re: Anambra Man Was Forced To Join Boko-Haram by billsteve(m): 6:05pm On Sep 19, 2014 |
emmysoftyou: bros,dem don catch you,eyah.chai some days re like that.... naso!! |
Celebrities / Re: Big Brother Africa 2014: First Three Housemates Revealed [PHOTOS] by billsteve(m): 5:57pm On Sep 19, 2014 |
I no go fit wait |
Celebrities / Re: Adonbilivit! See Our Kim Kardashian At 14? (picture) by billsteve(m): 9:57pm On Sep 12, 2014 |
Blogthug: Wow its like our kimmy started having curves right from mama jenners womb o , ever seen a nigerial girl like this at this age? .. Les I forget I have this also sexy n clean looking honda EOD 2014 model with alloy rimz for 1.1 also a hyundai SUV 2011 model for 2.6 in ph .hit me up if u intrested ASAP pics below 33005BBA na yur papa sista |