|
Romance › Re: Wonderful Natural Immune System Booster That You don't Know by BlessedNuel: 9:37am On Feb 18, 2021 |
PureGoldh: ➡️➡️Reduce Your Intake of Refined Sugar and Processed Foods.
➡️➡️ Eat Antioxidant-Rich Foods. ... |
|
|
|
Politics › Re: Matawalle To Sani Bello: Consider Peace Deal With Bandits by BlessedNuel: 8:47am On Feb 18, 2021 |
Na God dey save person in dx country... security matters in this country dey on zero level |
Romance › Re: Why Is Mine Different. by BlessedNuel: 8:30am On Feb 18, 2021 |
squash47: If to say u dey close to me, I for slap you.
You are in ur late 20's and na 19 year old girl u dey trip for ?
And you dey even dey call her lady ? Person wey no get sense naim u dey give d honourable title of lady ?
Why do you simps like settling for less and acting stupid in d name of love ?
Are you all blind, deaf and dumb at d same time ?
Bitches will keep on manipulating you if you keep wasting so much emotions on them
|
|
Crime › Re: Dismissed Policeman Supplied 5 AK-47 Rifles For Offa Bank Robbery – Suspect by BlessedNuel: 8:21am On Feb 18, 2021 |
Crime fighters wey dey wear crime like agbada..
Wetin people dey do just to get dx money dey even shock the devil |
|
Politics › Re: How Osinbajo's Intervention Led To Conviction Of Dismissed SARS Operative by BlessedNuel: 8:06am On Feb 18, 2021 |
Please and please...If you are a security personnel...it's your duty to safeguard lives not to take lives.
Before you pull trigger...think am twice |
Politics › Re: Nabena: Lai Mohammed, Gang Will Be Exposed. Whatever He Says Is Considered A Lie by BlessedNuel: 7:49am On Feb 18, 2021 |
E bi things....the man no just like to dey talk true |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Politics › Re: Senator Sani Musa: Call Them Terrorists Not Bandits by BlessedNuel: 5:24am On Feb 18, 2021 |
All join...wonder why those people are bent of taking life(ves) that they didn't create |
|
Family › Re: Health Benefits Of Raw Honey And Ginger That You Need To Know by BlessedNuel: 5:19am On Feb 18, 2021 |
Good morning |