Blezzino's Posts
Nairaland Forum › Blezzino's Profile › Blezzino's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Debonny,wen d man talk sey dem go release list |
Attah Ojoma :haha,na frm 0-49 |
Ui ultimate search season1......find the admission list and win automatic entry into d list no matter ya score and course wit 5million naira to be added....Entry closes soon...SEARCH RESPONSIBLEUi ultimate search season1......find the admission list and win automatic entry into d list no matter ya score and course wit 5million naira to be added....Entry closes soon...SEARCH RESPONSIBLEUi ultimate search season1......find the admission list and win automatic entry into d list no matter ya score and course wit 5million naira to be added....Entry closes soon...SEARCH RESPONSIBLE |
Ui ultimate search season1......find the admission list and win automatic entry into d list no matter ya score and course wit 5million naira to be added....Entry closes soon...SEARCH RESPONSIBLE |
Shey d adminsn list never ready?..abeg make pson sharply spy..lol |
Hi attah,r u on 2go? |
Hi thiannah |
See anoda gobe,we go wait tire,but i trust ui wit their strong head,if dem wan release list today,them fit do am...nd ASUU go vex sotey dem hit head for pole...mtchew. Mumu union. |
Dr.'Hesjay:uhm.dat iz wat i call'Total breakdown of d dictionary' |
Oga fynest!,watin u go gv us,me knw want cake o,sha pass one baron thru bluetooth 4 me jawe. |
Fynest!,watin u go gv us,me knw want cake o,sha pass one baron thru bluetooth 4 me jawe. |
Mesopotamia: today.ah pray oh.. |
Debonny90: Not all o elect and petroleum should be around 52-55xo debonny,wen d man talk sey dem go release list |
Debonny90: Guys i called a prof he told me d cut off 4 engi is 50 and luckly i got 50shey all eng?..oga shakur dat means pharmacy go be 52..lmao |
Hapi birthday to our one and only fynest..wullnp,enjoy ya day man,but dnt 4get to pass me one baron sha o..... |
My fellow uites,ui r still yet to decide on d cutoff,as our o'levels nd utme also wit d postume will be used for d admission...buh constant checkin on jamb site will help. |
Allocsoluwatosi: fu"k ui with all dis suspensecalm down bro'd list would be out soon |
Ah pray ui use last year cutoff, |
Osasu99: Don't worry if u neva chop just say so i go make EBA enough for the two of youosasu of a boy..y d beef?...dnt tink u d only 1 dat knw hw to beef,wat oga taylor said iz d truth... |
Ifyx: Hw una dy? Jez heard ıt dah d lıst 'll b out on da 18th of dz month...hw ui go prolong d tin lyk dat,xo dem go con release 2nd nd third b4 31st abi..,i doubt dat joor |
Allocsoluwatosi: [/color]i appologise, we al seekin the admisn. so wat is the offence in sayin wat i heard.guy u free to make post,aftaall sum1 said d list is gonna be out today..[color=#000000] Allocsoluwatosi: [color=#000099]i appologise, we al seekin the admisn. so wat is the offence in sayin wat i heard.guy u free to make post,aftaall sum1 said d list is gonna be out today..[/color] Allocsoluwatosi: [color=#000099][/color]i appologise, we al seekin the admisn. so wat is the offence in sayin wat i heard.guy u free to make post,aftaall sum1 said d list is gonna be out today.. |
sheymite: Helo guys..av tod u pple b4 dat d admisn process in ui is on regardless of d strike nd as 4 whn d list wil b released,its cumin out next wk...mind u just kip on prayin cos dos pple whoz mark didnt meet up 2 dia course of choice wil b given dia fallback course or second choice course if u choose dem as 1st nd secnd.but d case is difrnt 4 secnd choice candidate as they have only 1slot I.e dia course of choice only.so dnt panic...d list wil b out nextwk....nxt week again..habatically |
GBAM# |
Y here dry lyk dis. |
Abeg,fellow uites in future,watin dy ground na,me knw even knw watin dy apen again |
Oga brainee....hope sey na today d list go drop?. |
oscaino2: If dat monday ish is true......den in less dan 24hrs we wud be able to knw weda obi is still a boy or a man!we prayin 4 d best bro... |
Hmmmm,3746 vying for hw many slots...baba God i dy ya hand o... |
samdelaw: will ui release 1st list tomarrowmayb nd mayb not,dnt knw were they got dat frm... |
Oga clever,hw u dy |
EMMA 4 JESUS: Pls, wen wil d admisn list b out? I CANT WAIT 2 C ITmake we see hw monday go be. |
Dr.'Hesjay:na bkos no topic dy ground. |
