Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,829 members, 7,862,729 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 02:47 AM

University Of Ibadan 2013/2014 Admission - Education (871) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / University Of Ibadan 2013/2014 Admission (811161 Views)

University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / The Polytechnic, Ibadan 2013/2014 Admission Processes (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (868) (869) (870) (871) (872) (873) (874) ... (1198) (Reply) (Go Down)

Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by baebyfaze91(m): 10:37am On Oct 09, 2013
Debonny90: Pharmacy is 55 no doubt
was dt part of wt d 'prof' tld?....jst care 2 knw
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 10:38am On Oct 09, 2013
BRAINEE123: BRAINEE: oya! Shakur raise d canopy stand.
SHAKUR: Ha! Google yansh mi! I dey raise am na!
SINZU: See as Brainee and Shakur dey do lyk say dem nver chop.
TAYLOR: Abi o! If na woman mata na,shakur go gat power.
SHAKUR: Hehn hehn!Na weyrey dey wori u.
DR HESJAY: DJ change dat music abeg. Na be burail we dey do 4 here.
BRAINEE: Abi o! make him play skelewu.
SHAKUR: Make una waij fest,wey fynestboi?
SINZU:E b lyk say him dey dress up.
TAYLOR: Abeg make him come quik jor!Mahh pure am palmie 4 body.
SHAKUR: Omooo no babes 4 dis party o! Fynest,wey all d girls way u invite na?
FYNESTBOI: U dey crazzze abi? U no carry any grl come,but u wan carry anoda pesin own go abi!
SINZU: No mind shakur! Him go dey do aro lyk T-Bag.
BRAINEE: Oyaa o ti to ba i ! Enough is enough!...clears troat...FYNEST PADI ME TO GBAYI! HBD. U GO DAGBA LYK METU WAY DEY BIBLE O! Oya make all of una folo me say AMEN!
nice....amen
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 10:38am On Oct 09, 2013
wherhey man ** yhu don high ds mawning abi
BRAINEE123: BRAINEE: oya! Shakur raise d canopy stand.
SHAKUR: Ha! Google yansh mi! I dey raise am na!
SINZU: See as Brainee and Shakur dey do lyk say dem nver chop.
TAYLOR: Abi o! If na woman mata na,shakur go gat power.
SHAKUR: Hehn hehn!Na weyrey dey wori u.
DR HESJAY: DJ change dat music abeg. Na be burail we dey do 4 here.
BRAINEE: Abi o! make him play skelewu.
SHAKUR: Make una waij fest,wey fynestboi?
SINZU:E b lyk say him dey dress up.
TAYLOR: Abeg make him come quik jor!Mahh pure am palmie 4 body.
SHAKUR: Omooo no babes 4 dis party o! Fynest,wey all d girls way u invite na?
FYNESTBOI: U dey crazzze abi? U no carry any grl come,but u wan carry anoda pesin own go abi!
SINZU: No mind shakur! Him go dey do aro lyk T-Bag.
BRAINEE: Oyaa o ti to ba i ! Enough is enough!...clears troat...FYNEST PADI ME TO GBAYI! HBD. U GO DAGBA LYK METU WAY DEY BIBLE O! Oya make all of una folo me say AMEN!
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by blezzino(m): 10:39am On Oct 09, 2013
Mesopotamia:
today.
Dnt ask for my source.
ah pray oh..
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by baebyfaze91(m): 10:39am On Oct 09, 2013
Debonny90: Pharmacy is 55 no doubt
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Itzpretzy(f): 10:39am On Oct 09, 2013
Oops I'm late!!!! Fynestboy of life today is ur day.....just know that today is the youngest u'ld ever be and the oldest u've ever been so therefore cut d cake, crank d tune and dance like no one is watching coz u gad evri reason to komole....happy birthday dear!!! Do av plenri plenri fun! CHEERS!!!
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by emekakelvin(m): 10:39am On Oct 09, 2013
THANK GOD,the issue has been resolved,may be congestion caused the problem........great medic
Ai-bi-ke:
...yea! I also xperience such ...i was afraid
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Aibike(m): 10:39am On Oct 09, 2013
Debonny90: Pharmacy is 55 no doubt
...dd d man tell u all dis?
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 10:40am On Oct 09, 2013
whicch skool d gal wan go sef abi she b UnderG nih
Fynestboi: dat gurl ehn, i meet the gal on myschool.com and i introduce nairaland to her nt knwng she stays close to my area, since then me and the gal dn become family ooo
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 10:41am On Oct 09, 2013
BRAINEE123: BRAINEE: oya! Shakur raise d canopy stand.
SHAKUR: Ha! Google yansh mi! I dey raise am na!
SINZU: See as Brainee and Shakur dey do lyk say dem nver chop.
TAYLOR: Abi o! If na woman mata na,shakur go gat power.
SHAKUR: Hehn hehn!Na weyrey dey wori u.
DR HESJAY: DJ change dat music abeg. Na be burail we dey do 4 here.
BRAINEE: Abi o! make him play skelewu.
SHAKUR: Make una waij fest,wey fynestboi?
SINZU:E b lyk say him dey dress up.
TAYLOR: Abeg make him come quik jor!Mahh pure am palmie 4 body.
SHAKUR: Omooo no babes 4 dis party o! Fynest,wey all d girls way u invite na?
FYNESTBOI: U dey crazzze abi? U no carry any grl come,but u wan carry anoda pesin own go abi!
SINZU: No mind shakur! Him go dey do aro lyk T-Bag.
BRAINEE: Oyaa o ti to ba i ! Enough is enough!...clears troat...FYNEST PADI ME TO GBAYI! HBD. U GO DAGBA LYK METU WAY DEY BIBLE O! Oya make all of una folo me say AMEN!
you deserve a medal for this
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 10:41am On Oct 09, 2013
Fynest,did u get to see my request on that "changing of username thread"?
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by jennilisius(f): 10:42am On Oct 09, 2013
Fynestboi: thanks smiley smiley


u welcm.. is der a place here da states sum1's birtday?...
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 10:43am On Oct 09, 2013
shakur07: whicch skool d gal wan go sef abi she b UnderG nih
nope she s nt she wrote jamb na be like say na 201, she get, na UNIABUJA she change to, with what she told me last time to tak she said her dad get pesn for Abuja so na deir she wan go...
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by dapsondou(m): 10:45am On Oct 09, 2013
Fynestboi: dat gurl ehn, i meet the gal on myschool.com and i introduce nairaland to her nt knwng she stays close to my area, since then me and the gal dn become family ooo

Iyen naa nice
HBD once again
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 10:46am On Oct 09, 2013
Mesopotamia: Fynest,did u get to see my request on that "changing of username thread"?
yap have process the request for you just wait for the response
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 10:47am On Oct 09, 2013
Fynestboi: yap have process the request for you just wait for the response
#Smile.....thanks bruv.....at least,datz my bd cake.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 10:48am On Oct 09, 2013
jennilisius:


u welcm.. is der a place here da states sum1's birtday?...
yap i guess there s..
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by blezzino(m): 10:49am On Oct 09, 2013
Fynest!,watin u go gv us,me knw want cake o,sha pass one baron thru bluetooth 4 me jawe.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 10:50am On Oct 09, 2013
eeeyah d gal dey argue ehn *Uniabuja too no bad for her
Fynestboi: nope she s nt she wrote jamb na be like say na 201, she get, na UNIABUJA she change to, with what she told me last time to tak she said her dad get pesn for Abuja so na deir she wan go...
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by blezzino(m): 10:50am On Oct 09, 2013
Oga fynest!,watin u go gv us,me knw want cake o,sha pass one baron thru bluetooth 4 me jawe.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:50am On Oct 09, 2013
Mesopotamia: Something tells me hackers are on the prowl.....Mr Seun beware...I might be wrong though.
what nairaland has been xperiencing for couple of days nw is a scalability issue, the ASUU has increased the user engagement exponentially which i guess was unprepared for. mr.seun is a very serious man, i think he should be planning to move to the cloud soon.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:50am On Oct 09, 2013
BRAINEE123: BRAINEE: oya! Shakur raise d canopy stand.
SHAKUR: Ha! Google yansh mi! I dey raise am na!
SINZU: See as Brainee and Shakur dey do lyk say dem nver chop.
TAYLOR: Abi o! If na woman mata na,shakur go gat power.
SHAKUR: Hehn hehn!Na weyrey dey wori u.
DR HESJAY: DJ change dat music abeg. Na be burail we dey do 4 here.
BRAINEE: Abi o! make him play skelewu.
SHAKUR: Make una waij fest,wey fynestboi?
SINZU:E b lyk say him dey dress up.
TAYLOR: Abeg make him come quik jor!Mahh pure am palmie 4 body.
SHAKUR: Omooo no babes 4 dis party o! Fynest,wey all d girls way u invite na?
FYNESTBOI: U dey crazzze abi? U no carry any grl come,but u wan carry anoda pesin own go abi!
SINZU: No mind shakur! Him go dey do aro lyk T-Bag.
BRAINEE: Oyaa o ti to ba i ! Enough is enough!...clears troat...FYNEST PADI ME TO GBAYI! HBD. U GO DAGBA LYK METU WAY DEY BIBLE O! Oya make all of una folo me say AMEN!
padi mi ooo......rotflmao....laff wan kill me die oooo
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 10:51am On Oct 09, 2013
baba Yhu no show face for whatsaap shey ko si<<<<
dapsondou:

Iyen naa nice
HBD once again
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 10:52am On Oct 09, 2013
g9kate: what nairaland has been xperiencing for couple of days nw is a scalability issue, the ASUU has increased the user engagement exponentially which i guess was unprepared for. mr.seun is a very serious man, i think he should be planning to move to the cloud soon.
i had to read diz wif my dico by my side....anyways,i comprehend.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by BRAINEE123: 10:52am On Oct 09, 2013
shakur07: wherhey man ** yhu don high ds mawning abi

**chewing pako**
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 10:52am On Oct 09, 2013
blezzino: Fynest!,watin u go gv us,me knw want cake o,sha pass one baron thru bluetooth 4 me jawe.
sending...99%
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:53am On Oct 09, 2013
Sacromostofilicatilatically waiting for NOV 26....that day is gonna b Ceremoniousloglorophonocamisticalously interesting......
By God's grace#
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Fynestboi: 10:53am On Oct 09, 2013
shakur07: eeeyah d gal dey argue ehn *Uniabuja too no bad for her
she use that one resemble ufaaa
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:53am On Oct 09, 2013
shakur07: wherhey man ** yhu don high ds mawning abi
mayb d guy don drink gegemu na.....gegemu wey dey don soak for 3days
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by shakur07(m): 10:53am On Oct 09, 2013
asin dah guy lasan and hn dey talk ZiK hall no go fit am *
Taylor184: padi mi ooo......rotflmao....laff wan kill me die oooo
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Mesopotamia(f): 10:54am On Oct 09, 2013
Fynestboi: sending...99%
FAILED TO DELIVER.CHECK CONNECTION SETTINGS.
Re: University Of Ibadan 2013/2014 Admission by Nobody: 10:55am On Oct 09, 2013
Dr.'Hesjay:
Sacromostofilicatilatically waiting for NOV 26....that day is gonna b Ceremoniousloglorophonocamisticalously interesting......
By God's grace#
hesjay....u didnt tell me patrick obiagbon is ur uncle na...

(1) (2) (3) ... (868) (869) (870) (871) (872) (873) (874) ... (1198) (Reply)

University Of Ibadan 2014/15 Admission Process.... / 2015/2016 OAU Aspirant Thread. / UNIBEN 2014/2015 Admission Guide Thread

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.