Education › Re: When Bae Can't Spell Get Her A Dictionary by boboLIL(m): 11:40pm On Feb 14, 2016 |
See her red weave-on sef... She be like nollywood witch...
All dis karashikas na olodo... They no go bend down read buh dem go bend down list wetin dem want.... Ndi ara |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:30pm On Feb 14, 2016 |
CROBBOY: If that goes with a good reward, will you not want to join her and boboLIL there? aburo,,, I don tell you say make you no de mention me again? Weda good or bad... Ar u that stubborn? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 11:13pm On Feb 14, 2016 |
Abbeyunique2: Lol crazy gal. Nah you and bobolil dey go Sambisa  abeg oh.,,my family go change am fr DG and co... I no wan dah kind stunt,,,lolsss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:53pm On Feb 14, 2016 |
JaneJoanJohn: BoboLil, where are you?...your ticket cast Shey,so no Val,you now use vex go sleep, but not without setting your alarm for 1:00am midnight when you would call paulina,mama nkechi's daughter down the street to wish her happy Val.hmm..lemme just end here..make I no open your nyansh...Na Joke o! lolss,, see my babes oh,,, y I go call all dis babes?,,, wen u de do the needful kwa? As u gel like dis,, I no wan fall hand fr ur matter naw,,, how far now? U jst de play hide and seek dis days.... I go like join u play d game oh . |
Nairaland General › Re: Five Things I’ve Never Seen As A Nigerian. Have You Seen Any? by boboLIL(m): 10:13pm On Feb 14, 2016 |
I don see one albino poster... About 10years ago sef
We de get light,,, 3days straight atyms.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:09pm On Feb 14, 2016 |
Walexz02: Hi guys a friend of mine is trying to boycott serving his country o. He told me this evening that he is not interested in leaving his job, his reason been that job is not sure after service. I tried to convince him that going for NYSC would help him a lot but I think he has already made up his mind. Problem now is thAt he has already registered on nysc portal which means they'll definitely post him somewhere, please is it still possible for him to reverse the process and ask for exemption letter  not possible oh.. The only thing he will do is not to report in the camp.... Maybe nxt batch,, the urge to serve his fatherland myt come.... I don't think nysc gives out exemption letter with such excuse oh.. Its either ur age is due or the person has a life threatening sickness and doesn't want to serve... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:02pm On Feb 14, 2016 |
merikims: noted boss. expect me this night. lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:00pm On Feb 14, 2016 |
En route to no. 86a sexuality street, nairaland... Whose going wid mua? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:56pm On Feb 14, 2016 |
wittyemi: lolzzz no vex oo,i know say na like thirty voices u dey hear at once @ dis moment,i wan go camp with my complete self oo.twale bros lolss... Nothing do u baba |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:55pm On Feb 14, 2016 |
smileeey: I guess it's because it's peaceful for now and I pray it will always be. If crisis dey, you go here am for news. Na good wave dey there ooooo. Cold hot weather lollllll maybe nxt year, we go go do val for there.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:53pm On Feb 14, 2016 |
merikims: am not available.I taken already by dioxidane. u go soon be taken by methane... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:49pm On Feb 14, 2016 |
merikims: I talk say I recognise u.na u trek reach abuja that tym abi for pmb.anyway I am a lady I don't do trekking and bikes!!!duh.pls wat d meaning of trekking am not fluent in NL English. trekking means coming to my hood..lolss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:47pm On Feb 14, 2016 |
smileeey: what Where I stayed for months and never wish to come back to lagos. Yorubas and igbos plenty there to the extent u will think you are in your village really,,, I no no oh... Buh plateau no de make wave for naija oh.. Wetin happen? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:44pm On Feb 14, 2016 |
DTOBS: Make you get time to run your programme for her head abi? .... Devil is a liar lolss,,,, aburo go home abeg |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:43pm On Feb 14, 2016 |
IghravweIG: Bobolil I balm o.
Arsenal make my day sweet. tottenham couple the whole deal... Shey u de enjoy wela? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:42pm On Feb 14, 2016 |
merikims: oya let me send my acc details to u for transport fare abi?wait ooo u no get Bae so?this one wey u dey NL by this romantic tym u no go lie give one Bae for ur street. u knw DAT skirat wey u dey eye?oya permission to go and track her down. lolss,,, I form like get on oh,,, buh since u de available,,, mk we roll..... For ur acc details.. Send am oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:38pm On Feb 14, 2016 |
merikims: really?how will you like to fly by banana airways or groundnut emirate?better still aloe vera express. na by trekking oo... I go de chop the banana and groundnut de come... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:36pm On Feb 14, 2016 |
merikims: of course. u badt oo.I go report u give Nysc hackers mk dem hack your brain and bad mouth. lol I'm "unhackable" |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:35pm On Feb 14, 2016 |
IghravweIG: E b like say na fight get am today for golden city o.  na hin de swt pass naw...lol...how far? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:35pm On Feb 14, 2016 |
merikims: awwn am blushing tanx.hope say for ur hood service dey? lolss,,,, see insult oh,,,, service boku |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:34pm On Feb 14, 2016 |
DTOBS: ThankGod I was not mentioned, am going home... lolss,,, go well.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:33pm On Feb 14, 2016 |
smileeey: Bros, dem post you go Plateau on the fake/original CUL lolss,,, ma mama go just give up naw.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:32pm On Feb 14, 2016 |
merikims: I like wahala.na boredom cause my own welcome to my hood |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:31pm On Feb 14, 2016 |
merikims I'm interested in late val treatment oh... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:29pm On Feb 14, 2016 |
merikims: please ooo hope say everybody don come back from val waka wey dem go?anyways I have a lil problem I have not gotten my CUN from Nysc.is it because I forgot to click the submit button?or because I forgot to register?help please!!! and I need a late night val treatment. mention me if you are interested.cc bobolil cc logodwiz. this. Is the kinda question dah caused wahala mins ago oh...lols |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:28pm On Feb 14, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:24pm On Feb 14, 2016 |
merikims: cold n fresh I no de remember say that state dah exist for naija. oh,,, people wey de live there reach 200k? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:23pm On Feb 14, 2016 |
wittyemi: E be like say na u drink the sour kunu come smoke chin chin join abi,ok na,just dey watch,make this their fight end,na our turn,i don dey para...abeg make person beg me oooo see eh,, our highness no de the same level oh,,, u r high on kunu,, mine na alomo and orijin... I go burst u scata oo...lolss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:21pm On Feb 14, 2016 |
smileeey no gree oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:20pm On Feb 14, 2016 |
DTOBS: Honestly you be yeye boy u yeye. Pass |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:16pm On Feb 14, 2016 |
SC31: OK sir,sorry for saying your question is silly sir.....Dont have any p with you dangote say mk u tell am say u love am naw... I de wait abeg... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:15pm On Feb 14, 2016 |
SC31: Lol I actually Dont have a problem with him,guess I was just too blunt u don de form abi? C'mon tell am say u love am... Wich one bi blunt again? U sharp bfr? Lol |