NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:14pm On Feb 14, 2016 |
DTOBS: If that guy catch u en,me no dey dia oooo
Person wey dey look for cassava peel to chop,you wan serve am to Winningsun to cool down with sc31....
Now, I want to propose something, Winningsun, Oya tell sc31 you like her,love her .... sc31 dear, Oya reply am say u like him,love him too...
I want make bobolil bite im finger, yeye boy Lmao.. Dangote oya naw,,, ur stunt don enter fr u... Oya mk una love eachoda mk we see....lolss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:12pm On Feb 14, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:08pm On Feb 14, 2016 |
I no like as una separate this fight o buh sha make peace reign... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:05pm On Feb 14, 2016 |
Walexz02: Hahaha guy smoked ekiti weed ni  lols imagine oh,,, |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:03pm On Feb 14, 2016 |
Rosey33: seriously u want to breath hair...lolz . Fresh hair |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:00pm On Feb 14, 2016 |
DTOBS: Congrat to you in advance . Tnx oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:59pm On Feb 14, 2016 |
LogoDWhiz: Well, to be unbiased.
Both sides of the divide are wrong. And it souldnt degenerate into insults!
OneLove guys!
I'm happy the case is over!
No more insults!
Cc: SC31
Winningsun
Wittyemi are you dangote? No separate dis fight oh.. Cos na me nad u oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:57pm On Feb 14, 2016 |
Abbeyunique2: lol. yoruba will say "agba ki wa loja ki ori omo tuntun wo". disclaimer: pls translate it for bobolil cos meself no sabi. the same to you oh... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:56pm On Feb 14, 2016 |
Classic90: That's not true. Everyone's call up number was changed and it all matches that on the leaked CUL come here,, are you high? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:49pm On Feb 14, 2016 |
Abbeyunique2: Good evening house, pls let's be patience with one another, no question is silly even if they ask us the meaning of lmao or nysc. pls to avoid wahala, if we felt the question being is too silly, let's scrol pass. i believe we are all matured individuals. namecalling, attacking eachother personality, character assasination was not and has never been the part of the basis of establishment of this thread. The why i joined this thread was that i saw a one big happy family of complete strangers comprising of diff ethnic grps, tribes, sch of thought, diff specialty, philosophies, and institution. i want this to remain like this. one love, one nation, one golden city. *special shout to my sweetheart beckytee pressy logodwhiz, kb468, fraih, fraiser, oluwafirefunmi, janejoanjohn, bobolil, amodu, jaylorm, chiefololade and all other monikers i forgot to mention. nb:ignore the typo u don de form dangote abi.. Take time oh lolss...no separate dis fight oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:45pm On Feb 14, 2016 |
Walexz02: Abeg who help me see @Hadie14
I no see her green light since morning o
Logodwhiz
Bobolil
Dtobs she de her bf hood.. U no no say today na val? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:44pm On Feb 14, 2016 |
SC31: You will just be adding salt and maggi to the issue  make e for sweet now ...lmao oh.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:43pm On Feb 14, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:38pm On Feb 14, 2016 |
VillageGOAT: babe, if anybody annoy you, just give me his address let me send one police officer to his house to annoy him too, you know that police is your friend...
But nice pics, you look like genevieve nnaji, if not that my containers have not arrived yet, i would have bought you a private jet, you too fine... villagegoat e bi like say grass u go chop don finish... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:37pm On Feb 14, 2016 |
Chizzy759831: loling. Omo plenty guys dem wey i know wey dem poat go dat delta o. Abeg make dem no just try change am o. hope say those guys nva book u? oh... Btw,, what's ur name? Chiziterem? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:35pm On Feb 14, 2016 |
smileeey: leave the poor thing alone,your kunu can't work for him. He is on high tension upon taken ogbomoso w.. d two babes de face one guy, mk una no rape am oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:33pm On Feb 14, 2016 |
DTOBS: Make we wait till tomorrow nah....
But I suspect something ooo,make una hear....
1. If your CUN on the Green card, Fake/unauthorized CUL, 1st msg and 2nd msg from NYSC are all the same, you have nothing be afraid of as your posting SHOULD be the same.
2. If no 1 above is not a YES in your case, then am afraid NYSC may pull a shocker like the headies but you can also pull an Olamide/kanye on dem I de for group 1 bro... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:29pm On Feb 14, 2016 |
SC31: Chai and this one is supposed to be a matured human being lwkmd oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:28pm On Feb 14, 2016 |
I no say dem must fight oh,,, lolss if naija fight corruption d. Way we fight romance for this thread eh,, things go better...lmao... Dah fuckboy no de like come here. Again cos no romantic flow again... Una funny sha... Na today una sopos showcase una talent yet u lovers no show face lolss.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:23pm On Feb 14, 2016 |
Chizzy759831: omo na dat delta sure pass o. Make dem no change am o. choi,, my namesake dem post u go delta too? Choi,,, we go love up for mami naw |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:20pm On Feb 14, 2016 |
DTOBS: If anything happen to my stream1, NYSC go hear whuen...
BTW: shebi Na tomorrow den talk say make we go reprint our green card? yes oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:20pm On Feb 14, 2016 |
DTOBS: which of them are you answering?
Ability to get torn or ability to be patched? the later |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:08pm On Feb 14, 2016 |
DTOBS: Baba u try but wait, what if wife material get torn? can dey patch it? ofcos,, dats y its wife material na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:06pm On Feb 14, 2016 |
splendidmercy: I'm not the one selling o.. Just passed and saw your conversation. lol okay,, how are you? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:05pm On Feb 14, 2016 |
wittyemi: one glass of kunu for you jare,wait make I pour tin miliki inside 4 u make u take press; at least I v gotten one imaginary val. mehn see. The kind thing wey u de chaw,, ur sperm count go be 1000000000% oh... Tin milk and kunu... Choi,, choi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:01pm On Feb 14, 2016 |
merikims: make them no just temper with my plateau ooo because I fit wound person for that matter ooo. abeg how plateau be? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:00pm On Feb 14, 2016 |
Walexz02: 550 last  500.... If u accept.. Gimme ur bank acc.. Mk I pay. Am..lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:58pm On Feb 14, 2016 |
biotechshola: If NYSC like, make them only reset CUN, let them restart join, i careless.
Wetin go cause trouble na if anybody tamper with my stream 1. stream 1 and state 1.. Lols |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:57pm On Feb 14, 2016 |
johndanny: same with me, make dem no just temper with my Delta o cause na dat CUN dey sent via sms na it de for my CUL lolss,, my man |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 7:55pm On Feb 14, 2016 |
LogoDWhiz: Na so o.
Any thing they decide to do!
March 30th, I'm marching! . Na left and right things oh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:39pm On Feb 14, 2016 |
LogoDWhiz: Same thing I was thinking too o. na dem sabi sha.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 6:12pm On Feb 14, 2016 |
|