Bodwilly1's Posts
Nairaland Forum › Bodwilly1's Profile › Bodwilly1's Posts
1 (of 1 pages)
I think it's high time CUPPY participate in BigBrother |
As confam naija guy nah like dis I plan for dis food..... Puff. Puff in d morning Roasted yam and big fish, with a lot of sauce Suya on my way going home when am done with my daily duties.......... Especially for u and d family Like 5k� |
fuckJones:Buhari refused to grant debates in Nigeria 7 years ago, went to CHATHAM HOUSE in London to present CHANGE.... Mistake number 1. Now we are about to make same mistake again....... Abeg CHATHAM HOUSE nah Naija� |
What are churches of nowadays turning into.? If na me, I go carry my wedding go Registry so that no Pastor, Prophet, Alfa, Cleric, Babalawo or anybody go come SPOIL my joy for me..... Courtship of many months just end like that.... As for me oo I go taste the food I wun Buy.... I cum in peace �� |
I wonder wetin all dis Ambassadors wey dey go Tinubu dey tink� Dey should know say we are way pass all dis Old Analogue way of governance..... We are now in the way New Digital Era. Na Peter Obi be the Era� |
1 (of 1 pages)