Born2boink's Posts
Nairaland Forum › Born2boink's Profile › Born2boink's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 220 pages)
Idowuogbo:Dem say I catch fire say Me no fit Speak English, Me self talk say England no fit speak Yoruba, if dem no fit copy us, me self no go copy oyinbo , me no bi mumu like our government.I stand out |
freecocoa:Freetoto, Wetin Concern Fela with simple sentence, na money bi own sentence and me no dey for Oyinbo civilization system of transforming Nigerians system into their own system , I will not trade myself to Oyinbo people , dem don buy you people finish, If Oyinbo fit Speak Yoruba, Me self go speak Oyinbo wella |
WIZKID don enter here, Music Section I beg, if dem throw Banga,everything go scatter, confusion everywhere, Man we no get strong man go disappear, Dem fit talk make Land open Mouth Swallow people, Me throway nyansh for bad mouth people, be careful guys |
Rokiatu, Me saw your Sister white gown mini picture with pant line shown, I am not mentioning naame but she will never denied that the pant wasn't transparent, I give my eye foodd for about 5 minutes |
Idowuogbo:You know say me and U na one and two,5 and 6, even when Rokiatu let me down, na you coolee my heart, ABEG no fall my hand for here ooo, we go yarn for base tonight, I know say you bi fine girl no pimpes, |
FREECOCOA should have her name Change to FREETOTO that would make sense |
[quote author=Mrs, Chima link=topic=823193.msg9748769#msg9748769 date=1323700024]Tell your Grandma to expire these nuts.[/quote]See me see wahala dey, Me no Get Grandma, only trying to tell you they are talking of ladies on Romance section and not Mother on Romance section, Me I no bi woman, Dem go say I bi lady o Market woman na woman, dem go say I bi lady o but lady no bi so,but lady no bi so. Tell am to dance, dem go dance lady dance market woman go dance, dem go danci fire dance, All Nairaland ladies, dem truly ugly, me,190 and sexkill no this, we no give damn about them |
[quote author=Mrs, Chima link=topic=823193.msg9748749#msg9748749 date=1323699806]May the ugly guys on Nairaland cover themselves. Spare us.[/quote]Wetin Grandma dey find for nairaland, your level don expire |
I agree with them been very ugly, I only want sex on nairaland and will cover their face with black nylon when fucking them |
Make she go report the case to Bukeneuars ,Aiye or Blackcats, even if the lecturer belong to one of those cult, he can't belong to the 3, all she need is to buy them bottles of beers with indian hemp, infact, she go carry A1 commot 4 dat course |
rokiatu:Thank You my Rokiatu. You can only give 10% trust to your woman |
Dis guy dey funny, You no wan born AKIN N PAW, |
Why not give your account balance, atm location and Pin number since you know say U wan die, me no fit do ordinary wahala |
bin gbagbo:Hammer am with quickie Doggy styles, 3 minutes fast devotion, Una go born SON whom go look David or Solomon |
r.i.p |
PRISON AWAIT OF UNA LESBIANS, TOTO wey never reach us Bleep, Una dey use am play about, Thunder fire una toto |
I do not know why Nigeria cannot just legalize prostitution and Government should be build one brothel in my Area |
From Kanu Conleth Chimaobi on Facebook For single guys only; Here are some tips to have a merry xmas and make it to 2012 financially healthy. 1- Flee from persons with feminine appearances except thy mum. 2- Thou shall not make up with ex-babes, avoid their calls. 3- Thou shall not smile with ladies you meet in the banks, shopping mall, and other public places where money exchange hands. 4- Thou shall keep a straight face when in a public transport, thou shall also not laugh to jokes especially if told by a feminine person beside you. 5- Thou shall not plead, run after or solicit to have her back if she walks away from you angrily, just believe in the saying 'agaracha must come back'. 6- For those girlfriends who are so smart not to pick up quarel with you during this period, hmmm, try 'the 1st to complain method'. Complain about every single thing you can think of, be it Boko Haram, GEJ, EFCC, NEPA, INEC, salty food, pressure from work, Economy, Subsidy Removal, missing remote control (hide it if u can). Something must get her upset to start an early xmas quarel. With these tips you will not spend beyond ur means, or get broke come 2012. MERRY XMAS in advance, Ladies don't take it persona |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 220 pages)
