₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,118 members, 8,448,776 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 07:43 PM

Toggle theme

Born2boink's Posts

Nairaland ForumBorn2boink's ProfileBorn2boink's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 220 pages)

Nairaland GeneralRe: Most Expensive Furnitures by born2boink(m): 7:17am On Jul 24, 2014
If person siddon for this kind tin, Na automatic heaven ticket, no hell fire again. Person wey siddon no suppose shit with his anus again........and if dem wan burry the person after death, na to use gold casket, carry the person casket go heaven with jet
PhonesRe: Before You Buy An Airtel Android Plan... by born2boink(m): 7:09am On Jul 24, 2014
BodyKiss: Na akamu dey your brain?
U don chop craze
PropertiesRe: Buy Cheap Houses Between 2.5m To N3m In Lagos, You Dont Need To Spend Much by born2boink(m): 5:16pm On Jul 23, 2014
I love housing property
PhonesRe: Before You Buy An Airtel Android Plan... by born2boink(m): 4:56pm On Jul 23, 2014
Wetin dis guy typed look like chinese language for my face, I no just understand anything at all
Phone/Internet MarketRe: SALES ENDED! MTN Data At The Cheapest Rate (not a Cheat, Not a Scam Or Illegal) by born2boink(m): 12:58pm On Jul 23, 2014
Why not post etisalat package
AutosRe: Tokunbo 1999 Toyota COROLLA For Sale........780k by born2boink(m): 7:56am On Jul 23, 2014
mobuch: How fowl abi chicken dey play againhuh

Dis english done make me commot bomb dis morning.
wetin concern agbero with overload, na you bi the person wey dey sell vehicle bi na vehicle dey sell you. Na everyday you dey disappoint, abi u wan sell your moto, 200k dey for ground ooo and the money dey shine eyes, better alert before I go use ham carry ashawo
AutosRe: Tokunbo 1999 Toyota COROLLA For Sale........780k by born2boink(m): 12:30am On Jul 23, 2014
Since june 2013, thhis market for don waka now, abi u get ham plenty plenty. Hope no fowl play
CelebritiesRe: Beyoncé And Jay Z 'Will Split After Their Joint Tour Ends by born2boink(m): 2:15pm On Jul 22, 2014
kendrick93: if u nt happy with it den run along b1tch
dem mix weed inside your beans?
CelebritiesRe: Beyoncé And Jay Z 'Will Split After Their Joint Tour Ends by born2boink(m): 1:44pm On Jul 22, 2014
amanze15: bros this your username shaaa... grin
check my signature for ashawo joint list ja re! Boys are not dulling there
CelebritiesRe: Beyoncé And Jay Z 'Will Split After Their Joint Tour Ends by born2boink(m): 1:40pm On Jul 22, 2014
Some news wey dey make front page this day dey give me malaria
AutosRe: ANYONE NEEDS TO BUY A CAR FROM COTONOU & NEEDS A CAR DEALER...... by born2boink(m): 12:52pm On Jul 22, 2014
E bi like say everything about you stand proper, let me save your details till I'm ready for my own ride. Kudos to you, enjoy!!!!
RomanceRe: Virgin's Forum by born2boink(m): 2:44pm On Jul 21, 2014
Idowuogbo: Hian! Life don tire u ke? Abi o ti lo ko hiv ni? No offense oo embarassed
. Wetin concern me with hiv, the babe wey I bleep last time bi like which, she don hook me for neck, scatter my home and everything gon dey bi like say, she even scam join. I tire for woman trap, my dick never strong enough for ashawo at the moment
RomanceRe: Virgin's Forum by born2boink(m): 12:14pm On Jul 21, 2014
Idowuogbo: At this rate the iro kabitikabiti dey come in, born2fuck sef na fagin grin grin
make una leave em out of dirty talk ooo. At this point life don tire me
Phone/Internet MarketRe: SALES ENDED! MTN Data At The Cheapest Rate (not a Cheat, Not a Scam Or Illegal) by born2boink(m): 11:01am On Jul 20, 2014
okonja: Yes, you can either text the recharge card pin, or load it and transfer it to the mtn number on my signature. Etisalat too is available. Thanks smiley
what is the etisalat package?
Christianity EtcRe: Born-again Cchristain Singles Group... by born2boink(m): 3:18am On Jul 20, 2014
Any born again girl interested in born against guy should holla me
Phone/Internet MarketRe: SALES ENDED! MTN Data At The Cheapest Rate (not a Cheat, Not a Scam Or Illegal) by born2boink(m): 9:05pm On Jul 19, 2014
udemzyudex: Its real bro...just subscribe to test if its real...

Got the 250mb for #500


Thanks for the quick reply
Am I going to load the Card before subscribe? Do you have Etisalat
HealthRe: 13 Tricks For Falling Asleep Faster by born2boink(m): 7:24am On Jul 19, 2014
Get drunk, you will sleep like a baby
Phone/Internet MarketRe: Class 10 Memory Cards; android phones, cameras and tabs by born2boink(m): 2:45am On Jul 19, 2014
gambus007: how much for32 and 16gb? ur location in abuja?
I photocopy U, waiting for the guy to answer us
Phone/Internet MarketRe: Affordable Etisalat Data For Android | IOS | Windows | Modem [1GB @ #1,299] by born2boink(m): 2:40am On Jul 19, 2014
Seh this one still dey available?
Phone/Internet MarketRe: SALES ENDED! MTN Data At The Cheapest Rate (not a Cheat, Not a Scam Or Illegal) by born2boink(m): 2:34am On Jul 19, 2014
Me still never believe, my heart is stubborn that's why I don't believe in church or mosque. If this is real, I'm getting life back in my phone and will help you broadcast to my community
RomanceRe: Describe Your EX In One Word... by born2boink(m): 10:41pm On Jul 18, 2014
Beazy: u don qet maqa wella oo....link me too some na..
e bi like say, you wan sacrifice your pussy to the glory of hungry guys dick. Eye dey chuck no bi small.dem these boys fit Bleep 3 days for just 500 naira
PhonesRe: Tecno Tab N93 Specification And Features by born2boink(m): 10:24pm On Jul 18, 2014
tecno4life: i no blame u because ur favourite sammy, gionee, HTC, iPhone go make dis kind fone come sell am 12K
I don upgrade to Q10 with yanga
CultureRe: Giving And Receiving: Why Is The Righthand Deemed More Respectful? by born2boink(m): 8:00am On Jul 15, 2014
Most everyone was born with useful right hand, the right one have master us all except you were born with useful left hand, if left handy guy dash u money, reject ham.....OP na M.U.M.U Question you ask and who bi the person wey send ham frontpage self?
PoliticsRe: ‘army Getting New Weapons To Combat B’ Haram’ by born2boink(m): 7:56am On Jul 15, 2014
I dey fear boko haram go collect all them ham keeps again and use against us civilians.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 220 pages)