Born2boink's Posts
Nairaland Forum › Born2boink's Profile › Born2boink's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 220 pages)
Dannyxy: aww, will u marry?, u are going to be a good wife... Sacrificing yourself family, hmmwetin com dey to open toto for strangers just to save family. What's so special about marriage when all the girls have been victim of one circumstance or another and most of them are not even virgin. Rape is bad but saving a life for anything is cool. |
The link is not going |
uceee: Framaroot one click method.there is no frameroot on my device |
uceee: Hello guys, I finally rooted my phone. Now I want to speed it up as much as possible. What is the best Ram manager app out there? I'd also appreciate suggestions of a nice, fast launcher for this phone.how did you root your P2 |
cocobabe: says one billy goat to anotherwhy calling me billy the goat? Is their a crime fucking a prostitute?... |
bigtt76: No option to prack and go free? Peopo una suppose jail una nor jail, peopo wey nor get natin una catch for street. Lek say una make economy better, den nor for de hwak t0t0 for street. God de watch unano mind dem jooh, we wey dey Bleep prostitute no complain, why dem come jail dem nah |
davetwitzy: lol...not with jyerez, he is the shoa khan of NL5 relevant games +20 manageable games +175 irrelevants games= 200 games, for 10k.....I dey mad ni? Make thunder fire me if I throw 10k on installation. 2k wey I wan give the guy self na out of sympathy because christmas dey come soon and him go need money, he fit just put ham for saving till christmas |
davetwitzy: he he he its like u haven't been reading d previous poststhis is market, none of my biz with other negotiation. |
jreyez: Mr borntofuck... Abeg carry y silly name go front.... That's how you guys would be roaming about causing bad market.... Mtcheewok...I increase ham for 2k. Dis tin na software + service, you have nothing to lose..... |
slim147: Yes I do.where do you stay and are you on pinging? |
I do not understand my own P2, na only radio I dey hear, no games, I no sabbi rooting abi make I carry my phone go computer village |
Do you havve Fifa 14 and Pes 14 on PS2 |
Warlord3000: Rooting is just to give u better access to ur fone and able to go over some restrictions attached to ur fone..thank bro. Which network is the best to use. |
Just got my P2 afternoon before celebrating with Bleep with olosho yesterday evening, I just dey press ham but wetin bi rooting. I never use android before, my bb still dey. Even torch keyboard never sweet me yet, abeg wetin be rooting and how can I upgraded and added ram, how can I install, I bi johny just come for android, make I no vex give d phone to my babe oooO, helep me please |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 220 pages)
