₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,398 members, 8,517,240 topics. Date: Thursday, 12 November 2026 at 05:03 AM

Toggle theme

Born2boink's Posts

Nairaland Forum › Born2boink's Profile › Born2boink's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 220 pages)

Romance › Re: Please What Can I Take To Perform Better by born2boink(m): 9:52am On Nov 26, 2013
[quote author=Yoruba_Jesus]1. Exercise more
2. Stop wanking
3. Eat healthy[/quote]exercise a lot truly help, if her babe pussy is clean, why not do pussy sucking, it boost sex
Romance › Re: What Will Make You Stay In Love? by born2boink(m): 9:04am On Nov 26, 2013
HotFuck Good Food, Honesty and Faithfulness....
Phones › Re: Gionee Pioneer P2 Discussion Thread. by born2boink(m): 4:49am On Nov 26, 2013
[quote author=nani.666]Nobody get money to pay you sir....[/quote]I laugh my nyannsh commot bomb
Islam › Re: Man To Die By Stoning For Impregnating Younger Sister by born2boink(m): 11:50pm On Nov 21, 2013
Me wey dey Bleep club girls and ashawo will face judgement too ?I Thank God say; I no bi muslim, dem for don cut my prick tay tay
Gaming › Re: Have Used Ps2 Consoles For Sale Can Also Instal Games For Your Ps2 And Psp by born2boink(m): 6:33pm On Nov 19, 2013
slim147: Up up up
wetin you dey carry go up? You smoke weed. Down down jooh
Christianity Etc › Re: Boko-Haram Shot Man In The Head For Refusing To Deny Christ by born2boink(m): 5:29pm On Nov 19, 2013
Even as I am right now, my name is mohammed John
Jobs/Vacancies › Re: SURE-P To Pay Unemployed Graduates N25,000 Monthly - FG by born2boink(m): 5:10pm On Nov 19, 2013
If paying 25,000 k monthly won't stop them from getting job and won't deny them opportunities in future, at least for pocket money until things get better for them, nothing wrong with that.....our government don't want to pay this money before, they prefer embezzlement. Now that they have even make it up to the news, being it rumour or truth, even if it just 5k monthly, better collect from our government rather than nothing, with 25k, ...
Half bag of rice
Garri.
Semo
Kerosene and grind pepper, one bottle of groundnut to soak garri whenever the 25k finish before the end of the month. It prepare them better to get a good job, starvation ddon dey kill our graduate nowadays
Gaming › Re: Have Used Ps2 Consoles For Sale Can Also Instal Games For Your Ps2 And Psp by born2boink(m): 5:04pm On Nov 19, 2013
slim147: Up Up Up
down down
Jobs/Vacancies › Re: SURE-P To Pay Unemployed Graduates N25,000 Monthly - FG by born2boink(m): 1:41pm On Nov 19, 2013
Even one school alone have 50,000 unemployed graduate, .......nigeria na wah.
Jobs/Vacancies › Re: SURE-P To Pay Unemployed Graduates N25,000 Monthly - FG by born2boink(m): 12:53pm On Nov 19, 2013
This Aboki guy never know anything, graduate for mowe ibafo dey do teacher 10k monthly and non graduate still dey do 3k monthly except those wey get job for over crowded lagos, I never see this kind for my life before, person wey waka far go see squirrel wey get hunchback...... I just pity nigerian future.....immediately I see dis, dem no tell me before I carry money open shop fast fast make money no go finish on my way of fucking ashawo toto, I never suffer for over 10 yrs now and sufferers fit make me commit suicide. Dis 25 k simply eradicated poverty but poor will remain. Poverty na great time diseases..... Na only Lagos better Job dey, my rent apartment kukuma never due for lagos.
Jobs/Vacancies › Re: SURE-P To Pay Unemployed Graduates N25,000 Monthly - FG by born2boink(m): 12:37pm On Nov 19, 2013
Mr Aboki: If I be yahoo boy, make e no better for me or my children. angry

I no be thief oga.. I dey go work like every other Nigerian. I no dey work for government either nor my Papa either..


Plus, why must every Nigerian wey dey chop small bread be a thief or in government?! Na so una dey reason?! grin

So person no fit tear for Naije without being a thief or Politician?!
That remind me of aboki shine my shoe song. Carry Go.

Must aboki I know are shoe maker, boko haram sponsors, government thief , bureau de change or maruwa. For you to chop money without doing any of those, kudos to you.


Abeg, how you fit help me arrange hausa babe between 21_23 years, clean and coded. PM me.....nothing cocern me with people paying monthly again, I no our goverment selfish, if our goverment pay that money, walahi, rapture go happen
Jobs/Vacancies › Re: SURE-P To Pay Unemployed Graduates N25,000 Monthly - FG by born2boink(m): 12:13pm On Nov 19, 2013
Mr Aboki: 25'k.... grin



That na recharge card money na!!
ur father left nyansh, even if you bi yahoo yahoo boys,, you go suffer before you get maga now adays except you want use your dick do ritual abi your papa dey among those steal nigeria money
Romance › Re: Somali Man, '112' With 5 Wives, Weds Girl, 17 by born2boink(m): 7:50am On Nov 19, 2013
Thank God this is coming from rokiatu, if you don't date me now, 5 yrs later, I will be chasing someone years which means you become old again but if you date me now, we continue till century
NYSC › Re: Picture Of Youth Corper With "Killer Curves" by born2boink(m): 12:31pm On Nov 18, 2013
dolly dolly: Omo dis one na die. Wia are those guys that love big nyash n tiny waist? Abeg mke una come feed on this one. Btw op nice title 4 the thread.
this babe na swimmingg pool, just lay between her, dey swimfuck dey go
Christianity Etc › Re: If You Are Left Behind On Rapture Day, Will You Accept 666 Mark Of The Beast? by born2boink(m): 11:20am On Nov 18, 2013
Mozarinia: You dont want to pay tithe because of pastor or u are a poor thief! Everything including tithe taste bitter in the mouth of a poor man anyway.
where did I steal money from? So keep my money for myself by not paying tithe means thief, I should be putting money in envelop for nothing. Guy wake up, I rather use money go Bleep ashawo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 220 pages)