BOYS2MEN's Posts
Nairaland Forum › BOYS2MEN's Profile › BOYS2MEN's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 (of 46 pages)
No mind the idiot with en broda Leodepalace-guard...na esn send men to massacre Dem....mumu zoological idiots after ipob...una get mouth to rant up an down for here and yet your uncle,papa,mama,children with una aunties Dem dey die like Ramadan ram up and down....NTÓ UNU MMÉ UNU...una never see nothing..NDI ALA NDI ALAsapientia: |
*up IPOB *LONG LIVE BIAFRA *LONG LIVE MAZI MNK.. Make e pain Dem ...bittered souls of the zoo.....umu ANUOFIA |
Ewu go chew grass rather than chewing biafra's issue ...or better still try and get yourself employed....UNEMPLOYED YOUTHS OF THIS VAMPIRE COUNTRY.killings dey north every sec but yet una no dey see anything wrong in that then na person wey dey protect en territory una dey chew dia matter...NDI ASIRI na NDI ALA NDI ALA.. onumadu: |
Chisos !!!! Nwa bu watermelon... |
Aboki Dem Sha... ![]() what a people....shey diz ones know their right abi dia left? |
ANU-OFIA...a.k.a shortest onye ofe mmanu.. fergie001: |
The one on long gown get waist ooo ....bandits abi Boko don straff diz ones tire.. nevertheless make e nor b like say I heartless...you girls are welcome..NNÓ NU oo Tracka: |
Una never see nothing.....lots of family lost out to the civil war,the pain and agony still lives with them,lots of family lost their shelter during the civil war for freedom,lots of young bloods lost their lives while on a peaceful biafra protest here in the south east...men and women killed by the so called naija military men believed to be 70-80% northerners...lives has been lost including the lives of Nazi MNK's parents and house as well...perpetrated by the same army of Nigeria yet nothing was done about it,no condemnation and yet you ask yourself what is wrong with the igbos?....oga commissioner,with due respect you dey craze....shey na una rubbishly run the state government like it's a monarchy....infact your fada nyansh..I would never forget the cry of that old man and woman next to my house, fighting for the justice of their only son who was killed by the operation python dance by una fulani government...if you must know ..that couple is childless as I speak to you...and they never cease to curse the land una call Nigeria....una naija don cast,cos lots of innocent blood are been wasted on a daily .so no dey hope on a better country....you yourself don give ppl bad judgement,you have sent lots of innocent souls on exile all in the name of that you are in power ...but guess what more is coming if you all don't change your ways.....I STAND WITH IPOB, I STAND WITH THE SIT AT HOME, AND I SOLIDLY STAND WITH MAZI NNAMDI KANU. a k.a OHAMADIKE 1 |
OSHI-BA-NJO gettaat!!!...security nor even folo for your fake promise that is to say security problem never get solution yet.... |
LMAO LMAO LMAO LMAO... Reno na biggest savage ever and funny enough OSHI-BA-NJO, Neva do shi shi .... ![]() |
Okwute ndi Nigeria ahu dagbuo go dia Thinktwicemybro: |
;Dno mind the daft *Frigga*Gentlerespect76: |
Nwannem you have earned my respect...don't mind the fools wailing about ppl that don't even know them.... Gentlerespect76: |
Unfortunately there is nothing you wailers can do about it....we sitting at home, whether naija dey loose abi Dem nor dey loose...mehn I chill at home,as a matter of fact I work from home....most of guys wailing nor even get job...just making noise up n down....NDI ARA NDI ARA... |
L ;DL....mtcheeww shift,make I get my freedom...zombie...you wey go school..how ur education life be...oga TENANT, u no reason am say u suppose don get ur house by now...professor you are already a corpse..you have been shot already...EWU!!! neoclassical: |
Bia iwu idiot!!! Yes you!!! ![]() neoclassical: |
You too hate jaree....success dey far from you ,your heart to black....kestoLOVE kpai you dia Kestolove: |
Ndi ala ndi ala...,to all ye southeasterners clamouring for one naija...I wish una APC,to all ye northerners clamouring for a northern rule,I still wish una BUHARI,APC,BANDITS,. and Boko Haram ..just for the love of the season...RAMADAN KAREEM..and to all ye westerners(Yoruba*both Yoruba Muslims*) clamouring for one naija....I wish una HERDSMEN INVASION...as a patriotic African wey I be ...I say HAPPY RAMADAN KAREEM ![]() |
Dem for still tell us say soldiers intercept the #100million naira ransom that was paid for the release of BOA MD.....Ndi ala Ndi ala |
Mumu...I will be here waiting for your wailing..coz I know say u go wail say bandits don run into una villages and town....u dey claim Jos when you never even visit dia before....ANUOFIA triple996: |
Iwu ANUOFIA!!....Leodepalace-guard… LeoDeKing: |
How man wan take survive when the only updates en dey get na so so bad news .....anyways every naija politicians na d same so ,I am not wasting my sympathy or sorry for this one....mtcheeww ![]() |
Las Las ...I no fit imagine how I take end up for this naija...shey person not go tell me say na mistake |
They are the ones who helps naija politifians to loot money confidently |
British my foot...those serpents of a goddamn colonial masters.....I hate British.. |
But las Las ...Kenyans still far Sha...be like craze dey stroll for Kenyans street..coz I no understand sef |
Iwu ANUOFIA!!.. Frigga13: |
Iwu ANUOFIA!!quote author=Frigga13 post=111700180]No be one person dey answer onye army naaa Hey! This online ekpa children sef Bro Onye army Na guy name for street .. Infact for fegge then .. we get like 6 boys wey Dey answer that name .. Belike small or smally Na street name .. And one esn madam don Dey provoke .. like say she for shoot gun Or stand ordinary English.. Na they idiotic igbos wey Dey support this I pity Asari keep capturing. Abeg keep releasing pictures and videos .. make dem Dey believe I nukwa say onye army Na one person guy name I said it this people constituting this violence are not from anambra if not how person dey reason onye army n one person name .. street name oh Ndigbo and their love for killing their own.. haba![/quote] |
Don't mind the fool ..he just want to be relevant for here....all I can say is that ,anybody against my freedom as a biafra, nor go ever dey free from naija insecurity...even if u manage dodge insecurity,sickness or accident go waste your life and household...ISEEEE!!!! Omicron007: |
I wish you nothing but an innocent attack by this blood suckers....no worry e go reach for your doorstep... CoronaVirusPro: |
Ewu...vampire, make una mistakenly enter abia and then una go know say we ain't joking...killing a fulani nor go waste me seconds...nor b only Dem Sabi kill, right over in the south east(abia) we kill and grill fulanis ..shey una get.. SparrowLeague: |
MMÉ UNU...una never see nothing..NDI ALA NDI ALA
