Braimeddy's Posts
Nairaland Forum › Braimeddy's Profile › Braimeddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 90 pages)
Hope dis rubish wey marvis jst chop no go affect her health later? |
Trust Tboss for that Vorpal: |
Na raw leaves Marvis they chew so? |
I just they feel for Tboss. Na only she go disappoint today. |
Jon really tried. Despite not contesting for the cash he still join them in eating this rubbish. Na real wa |
So Uriel sabi pretend like dis? She's really a strong Bitch. I won't be surprised if she wins this show. Cos that babe can be sleeky |
Na wa o na raw meat and shit Efe dey chop like dis? And he's even eating it with pleasure. The hustling is real. To get 25mil no b beans o |
Abeg make dem no give these housemates poison eat o. I no jst understand dis kind yeye feast task |
My guess is that why there will not be eviction this week is that some housemate(s) will be disqualified |
Dabby rise is damn UGLY |
It's pass 1am and all the housemates have already slept off. What a boooring house. Oh! I really missed Gifty |
Since Gifty comot here just dry anyhow ![]() |
E b like say dis Soma no just get anoda work. Na any housemate wey comot he dey always go meet? Ayam not understanding |
Kemen sabi talk sha. Even big brother go Don tire for the guy sef |
Go check youtube bibelo: |
If Kemen no take time he will be disqualified cos e own don too much. As I dey type Naim biggie call Kemen come diary room. So dem dey reason d way I dey reason too. Make dem just give am final warning make he mind e own business |
Did Kemen just said he doesn't kiss ladies in normal life? See person wey dey beg upadan dey find who to kiss for 'national tv'. Just imagine say if na off camera, he go fit rape person o |
Which kind yeye gossip uriel and Kemen dey do sef? Camera man make u show us better tin na. We re tired of this gossip |
How I wish Uriel and Kemen will both come up for eviction next week. E for too make sense o |
Kemen really knows how to give motivational speech, the guy is intelligent. If not for this his lips ehn, he could ve been a perfect gentleman cos the guy too get lyrics for mouth. |
How's life in NL prison? You haven't told us how many months they sentenced your other moniker ![]() Akthedream112: |
I never see Efe contribute for this kind conversation wey Bisola and Co dey discuss so. Yet una go dey shout team Efe upadan. Make una even tell me wetin Efe dey really do for d house wey make am get plenty fans like dis. With e fake warri accent sef |
Where that dude go hide since? I haven't seen his writeup for a while toseen7: |
U re right. She really want to be in the class like Tboss. She no knw say Tboss don really go far pocohantas: |
I'm telling u. She really created more enemies for herself after what she said abt Banky toseen7: |
So Gifty no fit put this her fake America Swt voice into singing? Ayam not understanding See as she dey look as Jon dey sing like " wow how I wish say na me get dis kind voice" |
Gifty is not talented, but she's ready and willing to learn. You can see that desperation in her. It's quiet unfortunate that you came out of your shell so late after getting so much haters that really wished you out of the house after living this your fake life over there. Guess when you are back to 9ja, you will learn to live a normal life. It's quiet a pity u re leaving today ![]() |
So Gifty know Iyanya and Praiz. And she no knw Banky w and falz. Ok na continue |
Gifty: " I'm very good at writing songs" Hehehehehe dis babe never tire for this her lies |
This 1 wey be say camera man just dey follow Bisola upadan, Ayam not understanding |
Lol. We knw 3T goes no where at least not now machinegundammy: |
Ehen I b no knw o. Nice 1 burticious: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 90 pages)
