Braimeddy's Posts
Nairaland Forum › Braimeddy's Profile › Braimeddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 90 pages)
See as Tboss still dey shine her eyes. She wan watch wetin bally and Gifty wan do. Chai Debby rise do kuku spoil market. I wonder wether other bed no dey for her to sleep sef. Rubbish |
Fvcking might take place tonight. But I knw d stvpid camera man won't show it bestspoke: |
Abeg who dey bed with bally so? I just switch to d show |
My guy he was pleading her toseen7: |
This can't happen in nigeria |
Except u didn't watch the moment when he asked Debby to give him a good nite hug toseen7: |
It's even better I watch this banana fell from the tree advert than listening to Tboss talking. Na everything she for they form. |
Which kind real? If u see the way Efe was begging Debby for a hug, u will knw dat konji want to finish him dere. If he wants to be real no need for him to be close to any of the ladies vickydevoka: |
Kemen too they do oversabi joor. He said "Mayb we re expecting a guest" e b like say he join organize this bbn show |
Tboss is the kinda of person u have to be patient with. She b like novel wey u go read well and understand her kind of person. Cos any little tin can easily irritate her coolestchris: |
Kemen is now getting so irritating. Why is he just pestering Tboss? Can't he notice that Tboss doesn't like him? Mayb he dey wait make Tboss shout for e head |
Camera man don mistakenly show Gifty boobs o. See correct nipple |
Efe will be claiming warri boy, whereas he no jst get swag. To woo babe na heavy problem to am. See as he talk gudnite reach 50 times under 1 minute. Mtcheeeeew. Boring house |
I'm telling you. It seems he's camera shy Coyotejack: |
Efe no just dey romantic at all. |
Actually it's quiet a pity that till this show end, nobody will fvck each other ![]() |
The rate at which Kemen take dey find kiss ehn no b here o. See as he just ask Gifty if she wan kiss am. Naim she damn am |
Gifty na real character. See as she just go sit down for Kemen lap. For Kemen mind now ehn he don win o |
Camera man abeg he don do na make u try show us other hms. I'm 4ken tired of kemen's speech |
Kemen dey dream to be HOH. I just dey laff dis guy. He no knw say d housemates dey plan to nominate am next wk. Tboss will be d 1st babe to nominate dis nigga |
It was cocoice that she told before. Marvis said she hasn't told her before that was why she was asking her if that wasn't her name again. pocohantas: |
I'd really love Kemen to be up for eviction next week. Make I see how e reaction go be |
This Kemen na pastor he b sef? Make this guy shift joor |
Chai see as Marvis also damn Kemen. She say make Kemen shift. |
Tboss should learn how to tolerate people for goodness sake. What the hell is even strong with her? Calling u Tokunba isn't a bad tin. U can politely tell Marvis that u don't want her calling u dat instead of u raising ur voice on her. |
See wetin Marvis don cause now she just come look for Tboss trouble. Na wa o. Tboss go jst vex pack her tins leave d house o. Make una leave Tboss alone na |
Tboss: " sorry Pls can I go " hahahahahahaha see damnation. Kemen do face like say he don see ghost. |
See amebo Marvis don come join dem for d chair. Wetin she come do for outside now na. Aproko 101 |
Cocoice : " respect is reciprocal " |
Tboss is crying again? How can we make dis girl go home right now? |
Wetin Kemen dey feel sef? Chief adviser? Kemen just goan relax jare |
Kemen just dey find way to take fvck dis Tboss. See as he dey pet her sef. Guy just relax ur plan no go work. Tboss no like u 1 bit |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 90 pages)