Braimeddy's Posts
Nairaland Forum › Braimeddy's Profile › Braimeddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 90 pages)
This Bisola teeth tho. And the annoying thing is the camera man will be zooming Bisola's face so that we can see her teeth very well. Na real wa |
Bassey has really stepped up in him game. Abeg who sing this song wey Bisola dey sing so? I'm jst loving it |
If Gifty leaves, traffic here will reduce drastically. Cos I noticed that over 80% of NLders here all talked abt Gifty. She always has something for us to talk about. When she leaves nobody to attack that much again cos other housemates knows how to play their game especially Uriel. Well I will just join the ghost mode member and only come here to read. |
Marvis kissed Efe passionately. It's official: Marvis is 4ken high |
Kemen is just looking for who to kiss. Konji go Don really finish dat nigga |
What kind of wack song is the DJ playing? |
This Jon is really a disappointment. He can't even excuse Gifty or Tboss for a dance. See as he jst dey dance alone as if he be real hm. Guy wake up and step up to ur game. You supposed to be dancing with all the babes there. If possible start kissing them especially Gifty and make Tboss to be jealous man. U re dulling tins |
What kind of a scam government is this? I'm highly disappointed at the way this APC government is ruling the country. They know they can't meet up to their promises, yet they keep on pushing till recession is now affecting over 80% of the populace. They could have jejely allowed GEJ govt to continue their rule. At least there's nothing like recession when GEJ was in power. This present govt have failed woefully. |
Person be talk am for here say Efe na first class for e sch wen he b dey study economics. If I hear....dis guy too dull to make 2.2 sef |
Easy bro it don't have to get to that na eosigwe: |
Ayam telling u. I don't jst understand therse camera men o. Na only dem wan enjoy am. Like say we no spend money to take subscribe Ewoma45: |
Na wa o Tboss cleaning the fridge this nite? Make una kukuma kill me o |
Kudos to Bassey. He's the one that really make the house to be lively with his nice drum beat. |
For where. The dude is still hiding under his shell smarteez: |
This prove that Efe is really a local champion. When they where singing foreign songs he went to hide. Now that they re singing naija songs he don dey show e sef |
How many hours Tboss go take wash the dishes finish na. I think she's purposely doing that so that she won't join the hms in singing. Make she no kon fall her hand as well like Gifty |
Damn who saw Ese's twerking? That babe is 4ken good. See as Gifty waist stiff anyhow |
Who really pissed Efe up tonight that make him to be so moody? |
Kemen kemen u re really impressing me tonight. If no b say u b PhiLIP u for kiss many babes tonight o |
So na now Jon wan show e talent. Bros no be wetin dem send u come do b Dat o. Better fulfill ur mission and leave the house shapaly |
This Bisola really dey try o. Na everywhere u for dey see her |
This Debby rise sef don even tire me na only wen dem dey sing dem for dey see her. See as Gifty just keep quiet. Eyah village gurl |
Actually the reason why I really watch this show is because of Gifty. I dey enjoy her mumurity sha. Her dumbness really baffles me. I always want the camera man to focus on her so that I can always find fault from her. Make una never vote dis babe out o. Na beg I dey beg una |
This KC and Jojo song wey dem dey sing now. I knw say if dem ask Gifty who sing am she no go knw. Make she just dey chew mouth for dere |
Why's Efe so quiet tonight? |
The Gifty with her fake life. See as she dey pick stuff from the pizza. I fit bet say dis babe never eat pizza before |
Ese was find trouble dis nite o. She wan keep drink for fridge she dey announce am. I jst dey laff her. No how say that beer no go miss before na as long as Efe dey dat house |
Big brother made a mistake by bringing Jon into the house. That dude has nothing to offer na only to sample e fine face he sabi do. Abi he tink say na beauty context dem send am to come do? |
Na hunger b dey worry her not because she misses it pocohantas: |
No mind her. I b dey tink say by now she go Don finish her own dey beg others for deir own. That babe is too fake abeg. She's not really used to eating pizza sod09: |
pocohantas:Hmmmmmmm. @ d bolded that's really interesting
|
Ese is really playing her part well but as of Jon, d guy is still hiding under its shell. He thought he's a real hm. Mayb the spell of tboss must have really worked on him forgetting his mission. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 90 pages)