Braimeddy's Posts
Nairaland Forum › Braimeddy's Profile › Braimeddy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 90 pages)
Bisola is just like Nigeria. She never believe that tins can work out well in d house. What a pessimistic. |
I just dey feel sorry for Tboss because it seems she's d odd one dere. It's time for her to go home. That house no just fit her at all |
Kemen abeg e don do joor. Make una go sleep. Talkative |
For Kemen mind na him b d motivator. See as he just keep quiet they observe because na him go give last speech |
Marvis no dey talk sef? This babe go dey do like say na she get sense pass o. Marvis I'm watching u in 3D ![]() |
Debby rise so u get this kind sense like this? Anyway, it's a pity that u will be going home on Sunday sha ![]() |
Kai dis Bisola don watch Jenifer dairy well well o. |
I feel like kissing Gifty right now. She's prettier when she's angry |
Yes Gifty say ur fucken mind so that they will be scare of u. Lol Hahahahahaha Gifty say she be 2face person o. Chai see annoyance |
This Uriel ehn na real green snake. See as she dey talk like good girl for here. But if she dey wit biggie na so she go dey point accusing fingers on housemates. Pretender |
I dey enjoy this show now. Make everybody they yarn his/her mind now. Who wan leave d house make d person better leave o. To win dat 25mil no b beans o. |
Why Tboss dey shed crocodile tears now na. Since nobody gree say e dey waste food and deir food dey quick finish, who kon dey waste d food now? |
I didn't see that part tho. But her plea is now becoming so annoying. Bisola and cocoice as well as Gifty are also up for eviction. But they don't plea like the way she does. Her own is getting too much akthedream: |
The soot of a thing stop initially. I got confuse when I saw it back again. Na wa |
Then she should stop this "I don't want to go home" stuff and be her normal self if actually she wants to still be in the house. This her consistent begging might even irritate her fans. akthedream: |
I agree with u wit d bolded. Tboss is not representing any regular street girl. She does nothing in the house. It's only when she's hungry that u will see her in the kitchen trying to give a little helping hand. If there's no task she goes into the room and curl up in the bed. She don't want to associate with anybody. We don't want such person in the house. If that's how she truly is, I wondered how she managed to pass the audition. pinkpebbles: |
Debby rise if u like use "I don't want to go home" sing full album, on sunday u re definitely going home. |
We really have lots of talented guys in this house. Mhen see Bassey flow d guy is 4ken gud. Na only Tboss I no knw Wetin she sabi do sef. Mtcheeeeew. Cocoice wey b self acclaim rapper, she never show her talent yet. Na only Bassey and Uriel dey show deir style |
Wow! Cograts bro. U re really a patient man. God bless ur family |
Pls let's all ignore the nigga softorgasm. He's a troll. If he's not watching the show I wonder what he came to find in this thread. |
I just gave that nigga an example for him to relax and watch bbn so Dat he can learn something from the show vladimiros: |
My brother just relax and watch bbn for a while. U will learn a lot from it. For example if u watch d xter of Gifty u will understand that we have a lot of deceitful ladies out there. Softorgasm: |
I no just understand wetin dey happen o abi big brother want make them fvck each other? Smh |
See as Kemen lips black anyhow. Will this nigga tells me that he doesn't smoke, or he's just pretending because he's in the house? |
Na wa o Gifty said she didn't miss Soma. My prayer point today is that I don't want to ever meet a lady like Gifty in my entire life. Amen |
Gifty is so dumb. She doesn't even know why she's in the house. Imagine telling biggie to laugh for her |
Gifty said the pairing of Bassey and Tboss is like matching beans and fried rice . This babe is really a clown |
Don't mind that nigga. He's talking as if we don't watch football and seasonal movies as well newguy1: |
Biggie wey say he's not human, he want make dem make noodles for am. Very funny show |
Pls do. She really need ur vote Binchie: |
Since when miyonse go dem no dey gree show Tboss again. Abeg make that babe do make she leave d house joor |
And if I may ask what did u learn from game of throne? (let me just pick only that movie) Softorgasm: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 90 pages)

. This babe is really a clown