Braindrain's Posts
Nairaland Forum › Braindrain's Profile › Braindrain's Posts
1 (of 1 pages)
tanx for the advice sir. I do appreciate, but I am already riding like the GHOST RIDER! call it flair! I am checking the website out and planning on buying some gear by the end of today, Tanx bro. |
Hey, I have alwayz loved bikes and always wanted to own one, I finally got a 2000 Yamaha YZF-R6 (600cc). Some lovely baby I got here, I call her RASTA. One problem though, I am just learning to ride, and I wld sure appreciate some advice, I live in lekki. Holla! |
iiii blessed day! artical flex, one-Jah, one-I-nity, 1love! hail H.I.M fi wisdom to fight d downpressers and bring Jah priest fiercely pon babylon, wax stronger idren! mi feel you. JaaaaaaaaaaaaaHHHHH Rastafiri! (meet me at: brain_drain911@yahoo.com) blessed |
Can one man rape a woman without using any weapon? How logical is this? It baffles me, Please throw in your comments, |
I am the latest member on naija nairaland, mi come to change the way things are done around here (biz as usual). Reserved on the surface and explosive under, ! WATCH OUT NOW! |
Marriage na the only institution wey them dey issue you certificate before you actually start the learning process, spending so much money on a school you are not sure of the end product is sure an unwise move, I stand with low budget wedding ceremonies jo! I hail una!! |
i love this nairaland oh, see as my people don advice me in less that 1 hour. I hail una oh, tankio, i nearly sack the gal, i go still keep am for a while, |
sorry bros. i b new member and i still dey learn, but u for throw light on my topic. tanx anyway |
ABEG MY COUNTIRY PEOPLE MAKE UNA HELP ME DISSECT THIS TORY: MAN GAL FRIEND GO OUT WIT IM FRIEND, IM FRIEND GO BUY SOMETIN LEAVE AM WITH IM BOYFRIEND (IM FRIEND BOY FRIEND), IM COME TALK SAY IM FRIEND BOY FRIEND RAPE AM WEN IM FRIEND COMOT, E NO SHOUT, E NO FIT STRUGGLE COS IM SAY THE BOY BIG WELL WELL. ABEG I NOR KNOW PLENTY ABOUT RAPING, BUT ABEG ONE BOY FIT RAPE GAL WITHOUT WEAPON? MAN GO FIT JUST HOLD GAL FOR BED COMOT D GAL TULOSER COME RAPE THE GAL? MAKE UNU HELEP ME THINK AM, I CONFUSE OH! FOR NON NAIJA PEOPLE. A girl goes out with a friend to see the later's boyfriend and while the friend is out, the boy rapes the girl, My questions is: Can a boy rape a girl alone without a weapon? |
NAIRALAND, I HAIL UNU OH, NA B THE OMO NAIJA, I NO GO SCHOOL FINISH SO UNU GO DEY MALAGE MY PIDGIN ENGLISH POSTS, I GO GIVE UNU THE HOTTEST GISTS FOR TOWN ANY TIME, ABEG MAKE UNU CHECK MY POST "MAN AND IM WOMAN MATTA" MAKE UNU TELL ME TRUTH ABOUT THE SUBJECT. I HAIL FINISH! |