NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 2:24pm On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice: Like she dey with yu b4? Yeah.. In spirit!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 2:20pm On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice: No dey call me Joy again Shift abeg!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 2:16pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542: my brother if I no carry woman mata for head na my fellow man own I go carry... I no b gay oh! Bros, u wan lie sey u no dey wear g-string?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 2:13pm On Mar 17, 2016 |
pbs4real: which people? Shw me ukwu joor Bros! Haba mana!
No spoil our city for us o! Joy is a married woman na. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 2:03pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542: Bia Mr man I know what am saying.....no chuk mouth again for my mata. That ur head like agege bread.. Na woman mata u carry put for head! I shake my head in slow motion for u!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 1:37pm On Mar 17, 2016 |
Fraiser: wen it comes to fraih matter we no gada dey o, beware of danger, our house is full of dogs o Na bingo u dey call dog?  U don see where dem slap dog before??  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 1:33pm On Mar 17, 2016 |
sirguy542: d tin make real sense...e come fit u wella for leg...oye this your baby too fine jorrrrr....omo see sweet leg. Nor be her leg be that bros! Nawa u o! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 1:26pm On Mar 17, 2016 |
iambibi: .. Hun? U luv chisophia? And u stand there dey shine teeth, no go prepare ur punchlines. Lol.. Punchlines kwa?? Nor be wetin she go chop be that na! True Love rules! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 12:18pm On Mar 17, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 12:15pm On Mar 17, 2016 |
Fraih: [size=16pt]That's still nothing compared to 16,080 hours spent by S.eun [/size] Lol..  when I no be staff |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 12:14pm On Mar 17, 2016 |
[size=20] ChiSophia.. Baby, this space is for you![/size]  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 12:05pm On Mar 17, 2016 |
Naso una chase "YoungestCEO" comot this City! 
Una no do well o! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:59am On Mar 17, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:42am On Mar 17, 2016 |
jubrealguy: congrats G, more internet and battery to ur phone and laptop Eez like congratulating someone that has been unemployed for years!  Not a good thing my brother! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:33am On Mar 17, 2016 |
[size=20] Choi! So I've used over 720 hours of my life on Nairaland!  [/size] |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:30am On Mar 17, 2016*. Modified: 11:55am On Mar 17, 2016 |
eddykisses1: So who's the right person? Bro you better go and meet chisophia b4 I slap sense out of your brain...Rukkyola, please eat well b4 I come back from work. iambibi ke kwa nu? Fraiser hope say you dey wella? Eaglevision da boss, I hail thee EddyRemedy abi wha's your name!  Oya, repeat after me!  ChiSophia is Brimmie's Bae! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:27am On Mar 17, 2016 |
Oyehomie: Lol...abi ooo...but i no dey buy frm market women o..... Na ...insyd store/boutique... I dey buy ma own o....nd it's actually a better ineer dan boxers...try it All join!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:21am On Mar 17, 2016 |
Oyehomie: Babe...ds one na men matter nah...nd na m u suppose dey ask nah...  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:17am On Mar 17, 2016 |
Oyehomie: Lolzz....learnt fem iambibi you said? Duhhh..ma babe na her sister she b nah...u don forget say we marryd b4 una? Sooo..na ma wife dey teach ur babe o..... Plus tnks to brimmie...na Briefs no be panties....nd yeah...trouser on boxer on brief..... My Oga! All na still "Kpata"! Na to tell those market women sey; "E joo ma, shey eni Kpata Okunrin?" |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:14am On Mar 17, 2016 |
Fraiser: baba if u arrange four fullscap sheet togeda I go sleep ontop o, na ajebota u tink sey I be, I belong to team survival of d fittest, hundred percent street credibility We be we-we na! Me na Pakororo o! As-in follow-come! Everything na packaging!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:07am On Mar 17, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:51am On Mar 17, 2016 |
Kbs468: Well, Kennedybellow, No doubt you are not always a regular here but once you come online, it's always with the crucial and most importantly, mouth watering and jaw dropping News that usually catch our attention as your first ever post here in Golden City that I know apart from your introduction is the Breakdown TT for BATCH A 2016 which eventually ended being the template with which our various institutions actually worked with as regards MOBILIZATION and all what have you not until the Lacadastical and unending change in the TT.
Having poured out all of the above for the benefit of many who doesn't know you here, I would say that I kinda seem to agree with that rumour though SIMPLY BECAUSE, NYSC RESUMPTION IS USUALLY WEDNESDAYS AND THAT APRIL 27th IS A WEDNESDAY.
Meaning that the Friday of a thing originally looks and sounds awkward actually because how do we resume on a Friday when Muslims would be planning for Friday's JUMMAAT worship and one is not settled yet like others alike because there would certainly be queues all through and into Sunday even when the Christians would be getting Set for Church service. Oga KBS, you just broke my heart. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:49am On Mar 17, 2016 |
Fraiser: na who b dis? Wia u come from wey u no get rope for neck? If I see u shook mouth for my twinnie matter again, u go know sey khaki no b leder Lol.. Ma Niqqa Ma Niqqa!  We gather dey na! Fraih is Bae!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:36am On Mar 17, 2016 |
Qutyjoice: Hun Are yu high? Abeggi! What's there??  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:26am On Mar 17, 2016 |
Kennedybello: Rumours don start again ooooo...... I tire for this Nysc staffs oooo.... People have started saying that Nysc will change the camp date soon.....to 27 April for stream one Infact there was a lady that said she can bet her life....
One said her father is the source...... The others said their source is Nysc staffs in abuja....
I think all these is as a result of the budget which the Senate refused to pass yesterday.....instead the postponed it to next week.....
What do you all think Lol!  Choi! Nigerians get bad mouth o! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:24am On Mar 17, 2016 |
Rukkyola: Lol! No vex. I loved quityjoice because na girl she be. I no fit love u because I no want make dem start to dey call me flirt. I can only buy u paraga. **takes him to d nearest Tavern** Knock knock, spixytinxy oooo, iya paraga com and serve my guy 10 bottles of paraga o. Paraga ke?  You're not nice o! Kuku buy me Cold Pure Water abeg |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:02am On Mar 17, 2016 |
Rukkyola: Eshey! I never said I loved u. I said I love qutyjoice no be u. Wait 4 ur turn. I guess I was drunk when I typed that.  BTW, if you could love Qutyjoice, why can't you love me??  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:54am On Mar 17, 2016 |
Oyehomie: Lol..is pant a bad tn...dats hw i was brot up...nd it's pure cotton nature is actually gud for ur health nd it makes u feel free....
Nooo...d digital make sense ooo...qutyjoice helpd me....nd it's relatively cheap...on konga Lol..  Same here! But na briefs me I dey wear. Na hin go make sense for Camp sef. So ur middle leg no go dey fly upandan.  Heya! Joy is a durling!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:31am On Mar 17, 2016 |
burticious: My relocation application was approved last month ,so I have relocated from cross river state to kwara state , on a marital ground .... I have done March clearance at cross river state , so during my documentation here in ILORIN they asked me to go do change of name at the bank ...please what can I do ..so I can receive this month Allawee Male?  cc: LogoDWhiz Dtobs |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:29am On Mar 17, 2016 |
Oyehomie: Ma Luggage 6 white roundnecks ....chase deers 6 white shorts....normal short nd 3quarter 2 white foot wears....rubber nd leather Waist bag 3pair of socks......iwhite actually is ma bst colour 2Polo shirts white nd Orange 2 jeans...blue nd Black Enough Boxers..nd yeah panties....i neva wear boxer withou one..lol Close up/2 formulae brush Ma creams nd perf Hair brush Slippers Towel 6white handkerchiefs Writing Pad nd pen Nokia b3s with Powerbnk Torchlight Camera Ma wristwatch is always on me...waterresistant jst 20m depth A flask... All packed alredi insyd ma youngest broda small Polo bag....except d Digita Camera....goin with ma hot infinix note too...jst for gaming nd chatt cos of boredom tho.... Nd thats alllllll... Yeah with cash Your bag is loaded o! This one you're wearing "panties"!  No go buy Digital Cam wey no pure o! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:17am On Mar 17, 2016 |
YoungestCEO: [s]Bros...m Not convincing u. Its Not a scam. M i asking u for money. Why would u jus open mouth nd say such awful words. Plssss.....if u like heed to it, if u dont...no p. M not begging u. Information abt nysc is almost all d Same in every Stars Buh differs in some States. Dats Why i said Every State. U must hv been Ur Call up letters by now. U should Know d state u re deployed to nd d streams. So why wud i wana deceive u. Wat wud i gain. U hv my Name there. Slot it in d nysc Web nd Check it out. My State Code is OG/15B/2614. I was in platoon 4 dats why my code ended with 4[/s] My friend go baff!!  Abi you nor dey go CDS?? Ghost Corper like you!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 9:12am On Mar 17, 2016 |
Abbeyunique2: I see, peeps shouldn't fall for this scam. how can u claim to have info abt NYSC and u don't even know when we are going to camp? why create a whatsapp grp of abt 258 peeps when we have over a thousand PCMs viewing this thread? why are u trying so hard to convince us? Bros, you dey mind am? Make we jus dey look am na! Batch B Stream 2 for that matter! |