NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:57am On Mar 17, 2016 |
Oyehomie: Lol...actually av heard dat tooo.....but ...i kno it won't be a mandatory red.....it's always gonna be optional.. White/red background... But d bkground for dat one we will snap with nysc vest, i dunno I jus dey hear that NYSC Vest own sha.. Where I wan see that one. Na to go do that one for Camp |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:51am On Mar 17, 2016 |
YoungestCEO: Listen up.....I am Nwabuwa Anayo. Am a Corp member Serving in Ota, Ogun state. Am also a 2015B Stream 2. I really want to enlighten u abt dis NYSC stress. Its shouldnt be Wat u Stress Ur self for. Its so simple  Contunu! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:49am On Mar 17, 2016 |
Oyehomie: Well...frm wat av heard, i will tell u..... 20copies will do nd make it white background....nd u can snap like 5 to 10 passport too puttn on NYSC vest....if u can get one. Una jus dey confuse person! Some sey na Red Background.. I get 25 Copies sha.. Na to go print another one in Red Background |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:46am On Mar 17, 2016 |
Fraih: #clearsthroat Take tom-tom! 
Oya, say your mind  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:45am On Mar 17, 2016 |
Abbeyunique2: brief? lol are u a septugenerian sir? Lol! Naaah! Sweet 16 bruh!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:28am On Mar 17, 2016 |
hardie14: hw many boxers are you taking I don't do boxers..
I wear briefs!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:11am On Mar 17, 2016 |
hardie14: and dont forget detergent, bathing soap, dettol
and if you are someone like me you add garri. Sure thing!! Garri na must! Maybe with Dodo Ikire sef!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 4:44am On Mar 17, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:43pm On Mar 16, 2016 |
chymi: what is the meaning of moniker? Your "handle".. Your "username". |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:35pm On Mar 16, 2016 |
girlyesosae: And this is why everybody loves FRAIH!!! Thank you! I wanna ask. Are you going to carry your bucket and bailer from home or buy at mammy market. Coz if they ask us to carry out boxes on our head then plus the box and bailer is OYO not our case? ONDO is actually her case!  It's better to buy bucket in Mammy. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:31pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser: lollllll.... If u won follow my list enh, na lynon bag u go carry go camp o, me know even no sey dem go giv matress, I tink sey na mat we go dey sleep ni. For da kyn place na rugedy sure pass o, I no b ajebor o You can even sleep on "Foolscap Sheet" sef! Agbero like you |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:29pm On Mar 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:24pm On Mar 16, 2016 |
Fraih:
* Toiletries/toothbrush & paste * Disinfectants * Buckets & Bailer
* Underwears * Bed sheets * Rubber slippers * Combs and hair needs
* Colored panties will be too conspicuous under the white tops and bottoms. * You can take a 2 - 3 sets of casual wears/mufti for Sunday and camp fire night.
* Torch lights * Mosquito nets * Food flasks, cups, drinking flasks & cutlery * Cloth hangers * Wrist watch * Padlocks and keys * Handkerchiefs/face towels * Pegs/clips * writing pads.... Permanent marker, stapler * Cardigan/head warmer/gloves * Extension box/Adaptor
This babe! My love for you!  BTW, how many pants are you taking?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:18pm On Mar 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:17pm On Mar 16, 2016 |
What a great come back from Bayern Munich!!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:04pm On Mar 16, 2016 |
[size=20]1. Most Reserved Male BRIMMIE
2. Peace Maker FRAIH
3. Clown of The Year RUKKYOLA
4. Best Couple FRAIH & SHAMMAK
5. Best Night Crawler HARDIE14 6. Greatest Female Flirt RUKKYOLA [/size]
cc: Bobolil Kbs468 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:00pm On Mar 16, 2016 |
girlyesosae: Loool. No problem. Cc Brimmie. I think your also correct.
I really wanna know everyones list sha. Of what they are packing for nysc. People should please share. Some of us might learn from it Well, me ehn! 4 Shorts 3 Shirts 2 Pillow Case 1 Bed Sheet 3 Handkerchiefs 3 Socks Mosquito Net 1 Sneakers 1 Tennis Waist Bag And stuffs like Plate, Spoon, Cup..  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:46pm On Mar 16, 2016 |
girlyesosae: Ahh. Okay. I assume you will sleep on bare matress. Handkerchief or face towel just something for sweat but if you can use your shirt thats also great.
Please i really want to know what your packing for nysc so i dont overpack things. Please share your list with us! Nne, Fraiser na wrong person to ask for that o! He 'ld probably go with "poly bag" or maybe "nylon". He's not packing anything. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:30pm On Mar 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:17pm On Mar 16, 2016 |
Fraiser: kai na dat guru wey u put disqualify me from givin a better answer to dis quetion o because my brain blank pass white blanket o, bur d way I dey see am, e b lyk say na system u go take format am, d virus wey dey ontop don get upper teeth.  **faints** |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:15pm On Mar 16, 2016 |
Qutyjoice: 1. MOST RESERVED MALE: BRIMMIE
2. PEACE MAKER: I am chosn nobody here(Cz it's almost everybody)
3. CLOWN OF THE YEAR 2016: VILLAGEGOAT
4. BEST COUPLE: FRAIH AND SHAMMAK
5. BEST NIGHT CRAWLER: EAGLEVISION
6. GREATEST FEMALE FLIRT: IAMBIBI
CC
LOGODWHIZ
KBS468
Sowie unable to write code today
}
{ |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:56am On Mar 16, 2016 |
Fraiser: lol... U nor well o Lol! I tells you!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:51pm On Mar 15, 2016 |
Oyehomie: Ahhh..i no knoooo....o ya...two hands for one person..twale Washeyrey!  Na ur wife you go marry! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:49pm On Mar 15, 2016 |
Qutyjoice: Chaii, I no dey dere o....Me dey fyn o n yu Mo laale bi laliga!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:37pm On Mar 15, 2016 |
Some people sha!  Dem sey ma'e vote, no be to dey analyse contestants one-by-one na! Na people like una dem dey beat for Polling Center. Iranu!  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:34pm On Mar 15, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:12pm On Mar 15, 2016 |
Qutyjoice: Hun? Brimmie.... Wusup? I wanted to famz you two na! I don forget sey that babe get drogba for head!  How far you?  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 2:28pm On Mar 15, 2016 |
Oyehomie: Guys...i need CAMERA ooooo...d ones wey wey i dey see na professional cameras....jst a 20 to 30k camera nah i want o.. Or lesser...anyone fit help....?nd i no want fairly used o I have Blackberry Camera Phone - 4,500 (It's negotiable sha o!) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 2:26pm On Mar 15, 2016 |
Fraiser: agric ke? For wia I no even do am for sec sku, my popsy na farmer, I dey go farm every weekend, wetin I won take agric do again, na only yoruba I sabi welwel o E show for ur body!  Na why your head be like Kolanut  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 2:22pm On Mar 15, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:01am On Mar 15, 2016 |
Fraiser: baba no mind me jor, e don tey wen I leave primary sku, I don forget simple arithmetic SMH! Apart from Yoruba and Agric, which other "subjects" did you even know??  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 11:00am On Mar 15, 2016 |
[size=20]1. Most Reserved Female BLIZZYDODO
2. Problem Solver LOGODWHIZ
3. Writer of The Year FRAIH
4. Mr Casanova FRAISER
5. Mz Karashika RUKKYOLA 6. Biggest Male Flirt JUBREALGUY [/size]
cc: Bobolil Kbs468 |